Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,672 members, 7,955,463 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:37 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Stupid Questions People Ask (571 Views)
Center For Asking Stupid Questions!!! / 10 Stupid Questions People Ask And There Stupid Answers / Comedy ! Stupid Questions People Ask & The Deserved Answers (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Stupid Questions People Ask by crownbryan(m): 12:56pm On Jun 20, 2015 |
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na burn fire Lol! 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. 4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake? no ohhhh, I dey sleep walk... 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. As it stands now, abeg i need to ask u one question, no vex abeg. Shey na Nairaland I post this thing so? And add urs |
Re: Stupid Questions People Ask by demmy0325(m): 12:57pm On Jun 20, 2015 |
.. |
(1) (Reply)
If U Are Intelligent Answer These Questions. / See Why Some Guys Don't Have Girlfriends / The Tale Of Sola
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |