Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,702 members, 7,813,313 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 10:40 AM

Stupid Questions People Ask - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Stupid Questions People Ask (560 Views)

Center For Asking Stupid Questions!!! / 10 Stupid Questions People Ask And There Stupid Answers / Comedy ! Stupid Questions People Ask & The Deserved Answers (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Stupid Questions People Ask by crownbryan(m): 12:56pm On Jun 20, 2015
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol


2. Nepa brings light and
everyone in the neighborhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask
me, O boy na light be that?
No oh, Na burn fire Lol!


3. You see person dey vomit, you
still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juz dey practice how
to vomit.


4. You just wake up from sleep
person come ask you "you don
wake?"
No oh, I come buy bread wey I go
chop for dream.


5. You see woman wey born new
pikin u ask her "madam u don
born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...


6. You greet person "good
morning ma" ! She ask, my pikin
you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...


7. My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell am say i dey bank, nd
him ask me "Wat is happening
there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*


8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out
and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...


9. I dey watch film… my guy enta
come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with
Osuofia...


10.U see me dey chop indomie
come dey ask me, O boy, na
indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band
mixed with thread.


As it stands now, abeg i need to
ask u one question, no vex abeg.
Shey na Nairaland I post this thing so?
And add urs
Re: Stupid Questions People Ask by demmy0325(m): 12:57pm On Jun 20, 2015
..

(1) (Reply)

Your Assistance Is Highly Needed / Conversation Btween A Priest Nd A Man / Please Laugh

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.