Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,766 members, 7,824,215 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 05:05 AM

Siasia Camp Don Full Ooo - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Siasia Camp Don Full Ooo (468 Views)

Siasia Backs Dream Team Boycott Of Quarter-Final Against Denmark / Should Siasia Continue As Super Coach Or Do We Hire A Foreign Coach?? / N150Mn Ransom For Siasia's Mother: Govt Abandons Siasia To His Fate (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Siasia Camp Don Full Ooo by billsteve(m): 7:48pm On Jun 28, 2015
Siasia camp don full
De four Flying Eagles domestic
players wey coachi Samson Siasia
don invite for de Under-23 side don
beat de Friday deadline wey hin
give dem to report for camp.
Siasia bifor bifor bin give de players
Friday deadline to report for de
camp.
De fess player we yenta de camp be winger Godwin
Saviour wey join de camp for Thursday.
For Friday, striker Taiwo Awoniyi kon join hin
teammates as hin stand gidigba ready for work wey
dey for hand, na long-time skippo and defender, Musa
Mohammed golkipa Dele Alampasu wey follow am for
back enta de camp.
As de four players don enta camp, de team now go
begin full preparation for de fess leg match against
Congo Brazzaville.
De 2016 Rio de Janeiro Olympics kwalifying match go
shele on Sunday, July 19 for de Liberation Stadium Port
Harcourt.
But Siasia don release de ogbonge players to dia clubs
to face de Naija Professional Football League (NPFL)
match day 14 games wey go shele for Sunday.
De players go join dia teammates again for Monday to
again begin serious preparations for de Olympics
match againsy de Central African side.

(1) (Reply)

Felix Storms To 400m Title In World’s Fastest Time Since 2012! / Tanzania/nigeria: Oliseh Wary Of Taifa Stars Threat / ‘PSG Must Pay €1bn For Ronaldo’ - Kicknews24.com

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.