Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,861 members, 7,813,937 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 10:08 PM

Ben2001 And My House Girl Ekate - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ben2001 And My House Girl Ekate (1668 Views)

I Was In My House And Trailer Came To Jam Me - Word Crib / A House Girl Wanted Her Madam To Increase Her Salary. / Oga And House Girl (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 1:29pm On Mar 20, 2009
ben2001: baby i luv u

ekate: u ruv me. my maram dey insde the payo dey watch terevison

ben2001: no mind am, me i go take u to canada

ekate: i no wan enter calenda o mr bien2001

ben2001: come make i show u (comes closer to ekate, kisses her and ***** her)

ekate: bien i don get beye now, wetin i go tell my maram?

ben2001: i go marry u na

ekate: shouts out!! wetin go happen to my other biofrnds?

CAN U IMAGIN WETIN BEN2001 DEY MY HOUSE GIRL?
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 1:32pm On Mar 20, 2009
y u self no gud 4 bedmatics
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 1:33pm On Mar 20, 2009
alapa stainles,

y u sef no fit do ur job ursef wey u dey employ hous maid
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 1:42pm On Mar 20, 2009
i dey work na i no bi like ur wife whe dey do full-house-wife
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 1:43pm On Mar 20, 2009
romade:

y u self no gud 4 bedmatics

romade and bed, y e bi say any small thing, na bed dey dey ur mind. no spoil me o
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 1:45pm On Mar 20, 2009
u wey don rotten alredy
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 1:46pm On Mar 20, 2009
no mind her she poor 4 bedmatics so tey common house girl bcome 2nd madam
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by aristole(m): 1:57pm On Mar 20, 2009
I sure say na inside payor he take rove nd mess d mayam houshyirl?
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 2:00pm On Mar 20, 2009
i yam fery sule of dats
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 2:02pm On Mar 20, 2009
i tot u hav started adult clas.ur english is stil vry poor
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 2:33pm On Mar 20, 2009
Lolabbey:

u wey don rotten alredy

i tak am resemble u and clem
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 2:38pm On Mar 20, 2009
sharrap
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 2:41pm On Mar 20, 2009
romade:

sharrap

bribe me make i sharrap.

any amount is welcome provided alimoto and clem allow me to fu*k u
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 2:45pm On Mar 20, 2009
sweetlie angry
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 2:47pm On Mar 20, 2009
dont mind d executive beggar
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 2:49pm On Mar 20, 2009
romade:

dont mind d executive beggar

i betta pass u whe be local begar
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 2:51pm On Mar 20, 2009
shocked
talking to my rommie like that angry angry


You are hereby sentenced to Life In Nairaland prison angry
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Moyola(f): 2:52pm On Mar 20, 2009
Nairaland get prizon? shocked Olodo tongue
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sylve11: 2:53pm On Mar 20, 2009
@dani,
u don wake up from sleep? cool
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 3:03pm On Mar 20, 2009
yaw cool
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 3:24pm On Mar 20, 2009
dani1luv:

yaw cool

go back to bed nobody need ur old glasses for here
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 3:30pm On Mar 20, 2009
Now you really getting on my nerves angry
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 3:32pm On Mar 20, 2009
dani1luv:

Now you really getting on my nerves angry

so u carry ur nerves come put for nairaland? abeg remove am o i no wan enter inside
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 3:37pm On Mar 20, 2009
All ti's una newbie

una nor get resket again
cool
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 4:12pm On Mar 20, 2009
especially dat lawma wey be juliet
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by alimat2(f): 4:13pm On Mar 20, 2009
U can say dat again
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 4:18pm On Mar 20, 2009
who u dey command
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by alimat2(f): 4:29pm On Mar 20, 2009
the person abov abov me
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 4:31pm On Mar 20, 2009
Abeg wash ur mauth
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 4:32pm On Mar 20, 2009
b4 u tok 2 me
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 4:36pm On Mar 20, 2009
confirmed! grin
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by alimat2(f): 4:39pm On Mar 20, 2009
Daani the eletric tit man pls dnt plug dat tit on me oooooooo

(1) (2) (Reply)

New Word In English Vocabulary / Money Cannot Be Wasted - Igbo Man Joke / He Hit Me! What Should I Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.