Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,200 members, 7,835,984 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ben2001 And My House Girl Ekate (1676 Views)
I Was In My House And Trailer Came To Jam Me - Word Crib / A House Girl Wanted Her Madam To Increase Her Salary. / Oga And House Girl (2) (3) (4)
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 4:40pm On Mar 20, 2009 |
romade: na u na! what do u expect after last night beging for that thin from her. alimoto u sef be lawma abi no u bi u and romade be partners b4 something com dey involve? |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 4:44pm On Mar 20, 2009 |
alimat 2: Not funny |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 4:46pm On Mar 20, 2009 |
na eczemadour face lik dis |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by blacksta(m): 4:53pm On Mar 20, 2009 |
why is evry joke about sex? |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 4:57pm On Mar 20, 2009 |
blacksta:u sef like am after all, na wetin ur pale and ur male do take born u bi dat |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by alimat2(f): 5:01pm On Mar 20, 2009 |
@ sweetliar, Ur mouth 2 straight, na 4 ur mouth den go hear say na fish dey for sardine |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 5:09pm On Mar 20, 2009 |
alimat 2: which mouth u go for hear am b4 abi na ur mouth whe pinples full whe romade don finish abi whe u take dey sell pepper? comot make i see jare |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 5:12pm On Mar 20, 2009 |
no mata hw far u luk u cnt eva cee |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by dani1luv: 5:21pm On Mar 20, 2009 |
sweetliar/alimot2 Una two dsame |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by Lolabbey: 5:23pm On Mar 20, 2009 |
dem b same same---siamese---dem com join 2geda byeeeeeeeeeeeeeeee c ya next year |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by D1KeleVra(m): 2:31pm On Mar 22, 2009 |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by clemcykul(f): 11:28am On Mar 23, 2009 |
*smiles back at dickele's old withered face* |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 3:50pm On Mar 23, 2009 |
my lolabay as u carry my belle go bring my son o |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet: 9:40am On Mar 24, 2009 |
romade how many girls u wan giv belle for dis form? first na alimoto and clumsy now na lola, u bi womanizer? |
Re: Ben2001 And My House Girl Ekate by romsky: 9:46am On Mar 24, 2009 |
na man trouser i for dey follow i hiss on u |
A Proud Mum / True Or False / Photo Fun (tonto Dike)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |