Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,346 members, 7,957,922 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 01:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akin & Popo (7080 Views)
My Friend Akin / Akin My Good Friend / How Does Akin And Pawpaw Screw? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Akin & Popo by romsky: 2:38pm On Mar 28, 2009 |
wat can u see |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 2:58pm On Mar 28, 2009 |
D1KeleVra:Oga I beg, make U forgive me, If U adjust ur binoculars well, U go see say I chop leave 3 behind. LOL , oh sorry I dont chop anoda one Madam Blissieng, old mama, na wen i become ur adopted pikin, u don become Angelina Jolie, abi na Madonna? |
Re: Akin & Popo by romsky: 3:03pm On Mar 28, 2009 |
chei y u neva brush ur tit |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 3:06pm On Mar 28, 2009 |
Whatever! I hope say u go know that u wasted plenty of ur brain cells. |
Re: Akin & Popo by sholabanke(m): 3:24pm On Mar 28, 2009 |
cheiiiiiiiii |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 3:28pm On Mar 28, 2009 |
Alagba D1KeleVra, na joke I dey joke wey u wan send me back 2 kindergarten so? Haba dat missile too much 4 only me 2 bare na! |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 3:39pm On Mar 28, 2009 |
Come on na! I just wan show u say it no go easy to fit fall my hand. |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 3:47pm On Mar 28, 2009 |
See U, U don dey cool down, I meant d missile na for both of us 2 carry, Taliban Suicide bomber like U |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 4:02pm On Mar 28, 2009 |
hehehehe! Babalawo like u! |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 4:23pm On Mar 28, 2009 |
iwin! na yorubaman U be? |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 4:29pm On Mar 28, 2009 |
lol. yea! |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 4:39pm On Mar 28, 2009 |
omo oodua pele o eyi ti mo se ti to 4 now, am going 2 club 2 play billiard. let me leave u wit this: webprince: |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 6:37pm On Mar 28, 2009 |
Bushbaby! L8r |
Re: Akin & Popo by blissieng(f): 9:15pm On Mar 28, 2009 |
oh PUR, L.E.A.SEEE You guys stop this open show of affection! YOU ARE GUYS! BOTH OF YA!!! |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 7:47pm On Mar 29, 2009 |
affection ko daffection ni! when I no be gay? abi u wan confirm? |
Re: Akin & Popo by studio43(m): 7:53pm On Mar 29, 2009 |
u must be joking |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 8:35pm On Mar 29, 2009 |
oga na u dey there? I beg o na joke O, habi u don 4get say na sekoj thread we dey? I no get muscle o! |
Re: Akin & Popo by studio43(m): 8:38pm On Mar 29, 2009 |
u like your sef dont you? |
Re: Akin & Popo by webprince(m): 8:46pm On Mar 29, 2009 |
no, d only person I luv more than myself is me nut U never answer my Q', na U dey there? |
Re: Akin & Popo by studio43(m): 8:48pm On Mar 29, 2009 |
na my studio u dey see so, not really ME |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 12:30pm On Mar 30, 2009 |
Animalistic behaviour |
Re: Akin & Popo by Lolabbey: 12:33pm On Mar 30, 2009 |
seconded by me |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 1:03pm On Mar 30, 2009 |
Make ur own comment pleax! |
Re: Akin & Popo by aristole(m): 1:37pm On Mar 30, 2009 |
People are very very funny o;er here |
Re: Akin & Popo by studio43(m): 1:49pm On Mar 30, 2009 |
not as funny as u think |
Re: Akin & Popo by aristole(m): 1:52pm On Mar 30, 2009 |
@ Studio 43. U 're not around here on earth now;You 're in the moon where epileptic power supply is the order of the day again!!! I pity youuuuuuuuuuuuuuuuuuu |
Re: Akin & Popo by studio43(m): 1:57pm On Mar 30, 2009 |
life is unbearable in nigeria, so i thought make i find greener pasture up in the moon, u wan join me? |
Re: Akin & Popo by blissieng(f): 2:16pm On Mar 30, 2009 |
Greener Pastures? If the pasture no green 4 ya mind, forget location o. It's all in the mind! Unbearable or bearable, Na ya mind e dey men! Put it to work and stop to dey waka waka. Moon ko, Mars ni |
Re: Akin & Popo by Lolabbey: 2:40pm On Mar 30, 2009 |
nice one |
Re: Akin & Popo by benedictac(f): 2:40pm On Mar 30, 2009 |
dem don dey waka for moon now? |
Re: Akin & Popo by clemcykul(f): 2:57pm On Mar 30, 2009 |
no time never reach, ol boi take style go baff na |
Re: Akin & Popo by D1KeleVra(m): 3:40pm On Mar 30, 2009 |
You go gats beg. |
Akpos: My Biography And Pics / Please Please Drop By And Laugh! / Comic Pictorial Differences Between Men And Women
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |