Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,869 members, 7,841,261 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 05:23 AM

Romade Pls Come Back - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10544 Views)

When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Reply) (Go Down)

Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:14pm On Mar 31, 2009
aask him for me ooooooooooooo
Re: Romade Pls Come Back by clemcykul(f): 3:15pm On Mar 31, 2009
u no get mouth?
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:16pm On Mar 31, 2009
youmour:

wetin una dey yan since sef person no dey understand

na olodo dey worry u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:17pm On Mar 31, 2009
anoda question
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:18pm On Mar 31, 2009
expecting answer
Re: Romade Pls Come Back by Bennybabe(f): 3:19pm On Mar 31, 2009
Romade Bennybabe is here, you can run but u cant hide

You better send money for the upkeep of those children or else,
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:22pm On Mar 31, 2009
must u tell everyone wat i did in d past shocked
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 3:23pm On Mar 31, 2009
which kain fada be dis wey dey deny him responsblyt
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:26pm On Mar 31, 2009
lola u wey don fall for am finish, i pity u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:29pm On Mar 31, 2009
did i admit on being dia fada abeg no incriminate me
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 3:33pm On Mar 31, 2009
we don know wetin u do
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:35pm On Mar 31, 2009
it is ur life, leave the way u like. But no be say when those children come become president and senators tomorow u go say na ur children oh
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:37pm On Mar 31, 2009
dat tym na dna we go use
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:42pm On Mar 31, 2009
bad boi like u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:57pm On Mar 31, 2009
same 2 u
Re: Romade Pls Come Back by olulu(m): 4:05pm On Mar 31, 2009
bad fada, irresponsible man, runaway daddy, fcukaholic

grin grin grin grin grin
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:07pm On Mar 31, 2009
bak 2 senda
Re: Romade Pls Come Back by clemcykul(f): 4:12pm On Mar 31, 2009
fuckaholic, mehn i love this word!
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 4:34pm On Mar 31, 2009
y u no go
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 5:02pm On Mar 31, 2009
gudnite all
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:04pm On Mar 31, 2009
piss b4 u enta bed
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 5:07pm On Mar 31, 2009
thanks for the advice,

i promise i wont forget as u use to forget and pee at home
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:09pm On Mar 31, 2009
talkative
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:11pm On Mar 31, 2009
bene,chus btw swt drms and nitemares
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:17pm On Mar 31, 2009
e no sabi make up him mind
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:19pm On Mar 31, 2009
too bad
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:22pm On Mar 31, 2009
e no bad reach dat level sha
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:32pm On Mar 31, 2009
bad na bad
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:35pm On Mar 31, 2009
e get grade
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:38pm On Mar 31, 2009
4get am
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 5:41pm On Mar 31, 2009
i am not as 4getful as u
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 5:54pm On Mar 31, 2009
sharrap

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Reply)

Doctor Vs Nurse Vs Patients (18+) / An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.