Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,847 members, 7,841,206 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 01:12 AM

Romade Pls Come Back - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade Pls Come Back (10543 Views)

When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (see Photo) / When One Of Your Ancestors Come Back As Your Baby (photo) / Somebody Tell this girl to Come Back For Her Belongings! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Reply) (Go Down)

Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 11:46am On Apr 02, 2009
no be me talk that
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:47am On Apr 02, 2009
but na so u bin dey tink
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 11:48am On Apr 02, 2009
but i no voice am out now
dem dey afrrest for thinking?
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:55am On Apr 02, 2009
ask naija police
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 11:55am On Apr 02, 2009
nothing wey dem no fit arrrest for
Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 11:59am On Apr 02, 2009
na true if u wear white sef them go say na black hiss at them
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:03pm On Apr 02, 2009
abeg next tym u see dem piss on dem
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 12:08pm On Apr 02, 2009
okay
good advise
i will do all that
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:17pm On Apr 02, 2009
just make sure say u don do money gram & western union with all ur money b4 dat
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 12:17pm On Apr 02, 2009
na so u like me reach
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:19pm On Apr 02, 2009
i lov jesus so much
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:21pm On Apr 02, 2009
who no love Luv Jesus b4
Re: Romade Pls Come Back by sholabanke(m): 12:22pm On Apr 02, 2009
kkkkkk
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:29pm On Apr 02, 2009
wetin do u
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:47pm On Apr 02, 2009
he just remebered say na k-leg he get
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 12:54pm On Apr 02, 2009
mak e no wory,i get one bowd leg wey i fit dash am
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:15pm On Apr 02, 2009
I no want
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 1:18pm On Apr 02, 2009
den u go remain single
Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 1:20pm On Apr 02, 2009
Ben accept now na ur plan I have divorce her , if u want to quit bachelorhood accept all her ideas
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:21pm On Apr 02, 2009
go away!

when did you you even appear online shocked
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 1:24pm On Apr 02, 2009
buhahahahaha
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:27pm On Apr 02, 2009
ben na pikin
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:30pm On Apr 02, 2009
Lola, do us a favor and modify that laff. cheesy
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 1:32pm On Apr 02, 2009
dont worry her system is corrupt

in need of anti virus

pls help
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:34pm On Apr 02, 2009
u spik on personal xperience so often
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 1:43pm On Apr 02, 2009
na me u dey talk 2
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:44pm On Apr 02, 2009
confirmed!
Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 1:51pm On Apr 02, 2009
deep-rooted
Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:53pm On Apr 02, 2009
wia d foundation?
Re: Romade Pls Come Back by Ben13: 1:56pm On Apr 02, 2009
it only has an apex. no foundation cool
Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 1:56pm On Apr 02, 2009
ur village grin
romade:

wia d foundation?
Re: Romade Pls Come Back by Lolabbey: 1:58pm On Apr 02, 2009
close dose big teeth jare

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Reply)

Doctor Vs Nurse Vs Patients (18+) / An Arab Man Got Interviewed At Us Embassy Consulate / And They Said Naija Guys Dont Have Swagga

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.