Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,624 members, 7,809,304 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Facebook Phone # (3711 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Facebook Phone # by 3RNEST(m): 2:52pm On Nov 17, 2010 |
Hi Guys! - I went to the super market today,, suddenly i met this pretty damsel, we talk, i was shock when she ask, can i have your facebook phone number? |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 5:10pm On Nov 17, 2010 |
Maybe she be one of those village girls wey manage come lagos And wan become big girl' over night Well if na me after dat phuckup, i go laugh her small - but i go still give her the facebook phone number she requested for. hehehe |
Re: Facebook Phone # by ElementG(m): 5:49pm On Nov 17, 2010 |
ha stud u be mad man, wat if d girl was just trying to be silly u will just end up being the bush person |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 5:57pm On Nov 17, 2010 |
The problem with u this IBO boys be sey na like to form mr know all And at the end fumble like dis village girl wey dey request for facebook number That girl is IBO. I can put a bet on that |
Re: Facebook Phone # by ElementG(m): 5:59pm On Nov 17, 2010 |
na u dey always know who be IBO, may God save u |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 6:00pm On Nov 17, 2010 |
Well u dey talk like one |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 7:28pm On Nov 17, 2010 |
Shior. |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 11:13pm On Nov 17, 2010 |
*Element* abi na atom and dis *StudioC* dude why una dey fight over this issue of igbo girl or not, come i no go like make person dey yab my igbo babes. - BTW, the babe na LIBERIAN BABE, guyz some of dem yeye no bi small, coming next is Liberian English Class, wey u go learn some jargons wey go make u laff ur yanch out, lol alrite guyz enjoy my jokes, wow aleast i made u guyz laff, i'm impress. Brb. |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 11:50pm On Nov 17, 2010 |
Tehehehe I see u bro We sef get igbo babes - but anything we say hear na joke Nothing personal my bros And your joke tight Weldone. |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 1:16am On Nov 18, 2010 |
*laff* Bros StudioC, I no say na joke, thanks 4 the compliment, i dey try my best to put smile on ppl faces, my mission focus here anyway join me on facebook below my signature wey i sign 4 under, as for others like element, Efe name dem, make una join me make we fulfill the mission, brb make i post joke of the day 4my wall. |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 8:30am On Nov 18, 2010 |
Copied I go halla u for facebook number (laffs) when i log on U be correct person *smiles* |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 1:22pm On Nov 18, 2010 |
Lol, my facebook phone no. Na my signature, Just dail am 4ur address bar without no space u go get me, abeg pass the msg to all ur funny fans here. - So hw u em? Make i start the class now? Anyway dis is 3rnest reportinq 4rm *StudioC* lol. |
Re: Facebook Phone # by Nobody: 2:53pm On Nov 18, 2010 |
Hush! Now who is stupid, you,studio or the girl? U can either login with ur mail or number depending on wot u used to sign up.next time u check on d site.u both sud open ur eyes. |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 5:31pm On Nov 18, 2010 |
*Xiana* - Hey duh, we are all silly,but they said show me ur friend i will tell u who u're. Simple! I think u're the most silly person to ignore the fact dat facebook is a social network and not a GSM network, yeye fowl. *blow* no hard feelings duh. It's all part of the joke. *Wink* & *Grin* |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 5:57pm On Nov 18, 2010 |
Xiana, in your own interest ignore them. They have nothing better to offer. |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 6:00pm On Nov 18, 2010 |
Aproko Group of company, u better mind ur bizness. |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 6:02pm On Nov 18, 2010 |
I hope you aren't referring to me. |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 7:25pm On Nov 18, 2010 |
Lol I love my haters Tanimz is more dat just a hater Hhmm *burns down thread* |
Re: Facebook Phone # by 3RNEST(m): 3:43am On Nov 19, 2010 |
*Tanimz*, if u're part of dat company then reply me, *hiss* Sometime i wonder why some ppl like busybody like bee. - *Stud.C* wetin dey happen na, abi ur facebook no work for u to store my #? |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 5:36am On Nov 19, 2010 |
No worry my dear bros I go store the facebook number lol |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 2:29pm On Nov 19, 2010 |
3RNEST: Where did this one come from? I asked you a simple question and the least you could do is reply. If you have a problem with that, you can go and kick rocks. Studio CFR: Why you just like to dey call my name? E dey sweet you shey? |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 4:09pm On Nov 19, 2010 |
Talk of better thing jor I'm listening |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 5:12pm On Nov 19, 2010 |
Your left leg! |
Re: Facebook Phone # by allabosky(m): 8:28pm On Nov 19, 2010 |
D chikala na complete FBI, Full born indigine. hehhehehehehe |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 10:38pm On Nov 19, 2010 |
Tanimz i don tire with all dis insults u dey throw all the time Abeg stop replying to my posts Pretend like u dont know me. (No kidding) |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 10:40pm On Nov 19, 2010 |
I no be pretender, so I no go pretend. When you dey shout my name, you no know say you go tire, abi? |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 10:53pm On Nov 19, 2010 |
Your bin so mean to me U dey spoil my mood whenever i log on only to see all your mis yarnings. Why u dey do like dis? |
Re: Facebook Phone # by nellaluv(f): 12:25am On Nov 20, 2010 |
Even mumu sef dey start topic |
Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 12:59am On Nov 20, 2010 |
Studio, abeg go siddon for somewhere jore. |
Re: Facebook Phone # by Idowuogbo(f): 1:12am On Nov 20, 2010 |
hehehe , d gal na my sister funny borikwa good 1 op but come here u no fit come hia dey mis yarn inugo , 3RNEST:u bet apologise cus if she comot thread , ur thread go standstill it no go each 4.5 page sef and if i provoke , i fit swagga ur thread reach page 124 , cus i remain a badosky , oya postrate |
Re: Facebook Phone # by StudioCFR(m): 4:14am On Nov 20, 2010 |
Na tanimz be dat fillage girl wey dey ask for face book number Ara'oko oshi lol |
Re: Facebook Phone # by sunej(m): 1:23pm On Nov 20, 2010 |
This Joke was stolen from my FB wall, |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Chuck Norris Memes That Will Make You Laugh / Why Do Doctors Do This?(photo) / Really Funny Pictures To Make Your Day.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |