Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,557 members, 7,812,780 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 07:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Luv Offer (7803 Views)
Funny 2go Status,to Impress D 1 U Luv / Mental Patient In Luv / Ibo Girls And Dia Luv For Moiney (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: Luv Offer by Ben13: 3:25pm On May 25, 2009 |
but I can't remember writting any offer |
Re: Luv Offer by romsky: 3:31pm On May 25, 2009 |
but errrrrm |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:46pm On May 25, 2009 |
Ben20001: my case different from that of king solomon |
Re: Luv Offer by romsky: 3:55pm On May 25, 2009 |
c liar on parole |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:57pm On May 25, 2009 |
i never lie since i was born. romade everybody nor be like you wey dem born ontop lies |
Re: Luv Offer by romsky: 4:30pm On May 25, 2009 |
u wey be say na lie detector dem still dey use to determine ya parentage |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 4:35pm On May 25, 2009 |
I dey complain? |
Re: Luv Offer by romsky: 4:38pm On May 25, 2009 |
u no fit nah |
Re: Luv Offer by D1KeleVra(m): 8:42am On May 26, 2009 |
blissieng: See forming jo!!! |
Re: Luv Offer by romsky: 11:01am On May 26, 2009 |
ble no sabi front at all o |
Re: Luv Offer by Ben13: 11:39am On May 26, 2009 |
na b'cos she get kleg |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 12:24pm On May 26, 2009 |
no be bowl leg again? |
Re: Luv Offer by romsky: 12:32pm On May 26, 2009 |
na d 2 both of dem she gather |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 1:00pm On May 26, 2009 |
na wah ooo |
Re: Luv Offer by blissieng(f): 1:12pm On May 26, 2009 |
reave me arone o! |
Re: Luv Offer by sylve11: 1:42pm On May 26, 2009 |
blesson how r u? |
Re: Luv Offer by sweetliet: 1:49pm On May 26, 2009 |
im fine my love. thanks for asking |
Re: Luv Offer by blissieng(f): 1:51pm On May 26, 2009 |
I'm in cloud nine! |
Re: Luv Offer by Ben13: 1:54pm On May 26, 2009 |
stay there and wait for me while I take my bath. |
Re: Luv Offer by sweetliet: 2:04pm On May 26, 2009 |
after one year of plenty smell ben abeg u need the bath |
Re: Luv Offer by Ben13: 2:05pm On May 26, 2009 |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 2:56pm On May 26, 2009 |
neva knew u were dis wowo |
Re: Luv Offer by romsky: 2:58pm On May 26, 2009 |
he is now a little presentable |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 3:23pm On May 26, 2009 |
na him be sey hin wowoness dat tym na helele |
Re: Luv Offer by sylve11: 3:44pm On May 26, 2009 |
dem mark him wowoness |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 3:56pm On May 26, 2009 |
ehmmm,abeg make we go bakyard go gossip small |
Re: Luv Offer by D1KeleVra(m): 3:58pm On May 26, 2009 |
tsk tsk |
Re: Luv Offer by romsky: 3:59pm On May 26, 2009 |
tse fly |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 4:10pm On May 26, 2009 |
no wonda dikele dey sleep even untop gutter water |
Re: Luv Offer by romsky: 4:54pm On May 26, 2009 |
d canal na him nearest spot now |
Re: Luv Offer by sylve11: 5:33pm On May 26, 2009 |
Re: Luv Offer by Ben13: 5:39pm On May 26, 2009 |
even when cold dey catch you, your glasses dey on. na wah o |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
Be.like. Bro And Be Smart / What's The Difference Between: A Carpenter & A Furniture Maker / LOL!!! Letter Of Leaving School
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |