Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,321 members, 7,954,290 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Omo Rora By Olusesi (lyrics Inside) (719 Views)
Lil Kesh - "Rora" (Video) / Lil Kesh – "Rora" (audio) / Olamide Ft. Olusesi- Who You Epp? ( Vector Diss). (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Omo Rora By Olusesi (lyrics Inside) by frijos(m): 6:48pm On Jan 16, 2016 |
HELLO GUYS, I KNOW IT'S BEEN A VERY LONG WHILE. FIRST OFF, HAPPY NEW YEAR TO YOU ALL. HERE IS MY LATEST SINGLE TITLED "OMO RORA" IS A VERY DANCEABLE SONG WITH A STRONG MESSAGE FOR OUR YOUNG GIRLS OF TODAY. I HOPE YOU ENJOY IT. ARTISTE: OLUSESI SONG TITLE: OMO RORA Intro: Oh yeah, Oh yeah oh nanana eh! (Top2 on the beat) yehee oh yea Hook 2x: Omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko verse1; Today na Majek Tommorow na Ahmed you dey do am for table you dey do am for bed dem say you like doggy pass missionary dem say e no get style weh you no sabi omo AIDS is real t'eti ko gbor incurable disease onor nor nor you dey jump from one dick to another you dey do me you dey do my brother i get one advise for you stop wetin you dey do Hook 2x: Omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko verse2; Today na Kaduna tommorow na Abuja from Delta warri you enter Calabar one day you go see wetin you dey find you done become millionaire with your big behind you get contacts pass Buhari because of wetin you carry men dey beg you just to marry you dey play dem with agbari eh eh na everywhere dem dey see you girl you done travel all around the world with this olosho work weh you dey do well i get this one advise for you Hook 2x: Omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko bridge; han, han, haan, han han,han, haan, han you done give me staphilococus you done make me lose my focus you done give me staphilococus you done make me lose my focus Hook 2x: Omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko omo rora pelu bo sen doko sean stan on the mix! (beat fades) Olusesi - Omo Rora http://www17.zippyshare.com/v/qJ0hVUoL/file.html
|
Re: Omo Rora By Olusesi (lyrics Inside) by frijos(m): 8:42am On Jan 17, 2016 |
This is to say a big thank u to everyone of u that have downloaded my song. God bless u real good. Amen |
(1) (Reply)
Dj Sebastian Release "Nextlevel Vol 1 " Mixtape / MUSIC: Don Ussy – “rawa” / Olumide Oluendo - Lyrical Madding
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |