Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,499 members, 7,954,910 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 12:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Wan Yab (4382 Views)
Yab! Yab!! Yab!!! Childhood Yabbing / Why Do Comedians Yab Pastors/church But They Never Try Same With Imams/islam? / Yab Me I Yab You : Keyboard Warriors This Way: (2) (3) (4)
I Wan Yab by diplomaticnegro: 6:06am On Jul 27, 2009 |
i wan yab |
Re: I Wan Yab by Backup: 2:39am On Jul 30, 2009 |
You be Otondo!. |
Re: I Wan Yab by Gabry(f): 8:03am On Jul 30, 2009 |
U want yab? Oya come yab now! And when u do, I dey stuff ma panty in yo mouth! LMAO! |
Re: I Wan Yab by clemcykul(f): 9:59am On Jul 30, 2009 |
*flings maggots into the posters mauT* Yab na, make we teach u the difference between craze person and mad man |
Re: I Wan Yab by 2dyefor: 10:24am On Jul 30, 2009 |
See as u be lyk wetin dem no abort finish |
Re: I Wan Yab by clemcykul(f): 10:37am On Jul 30, 2009 |
na so u sef be na |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 11:05am On Jul 30, 2009 |
Gabry:Haba Gaby u take style wicked oooooooooo u want put ur pant I repeat PANT into his mouth, I pity diploma that scent go scatter im head well well |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 1:53pm On Jul 30, 2009 |
if u no say u talk bad thing about me, it is clear say de no born some people well, not to talk of some wey de born through miscarriage and abortion, for that girl i no fit chop your pant cos i no carry gas mask and even if i do u no know say d porridge wey de come out from your pothole fit cause epidemic. just make una stand for que, i de come |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 2:59pm On Jul 30, 2009 |
whch kin com be dis one na. abeg guy go sit down for shit |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 4:19pm On Jul 30, 2009 |
sweetliet, ur name sweet but e no make sense, u don chop amu b4, na spider own i go give you make you chop. see i know very well say epilepsy de una family na why u no know when you mistakenly enter this thread come write say u no wan sex cos u de under age, person wey don pass menopause still get age? dey there dey dream say u go still grow when broken bottles of small stout, rusted condom, lagos state sanitary truck tyre tracks and potholes full your pussy cos of your escapades when you still dey manageable.! i know say u don forget say OTONDO na the name of ur ancestors specie@backup am neither mad nor crazy, but from empirical analysis of the situation at hand its clear you are a hybrid of both@clemcykul no mind Gabry, she dey look for bunk mate for hellfire, she forgot am a christian@peejee |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 4:23pm On Jul 30, 2009 |
abeg clear go sit down for inside gutter or even sef, if u too vex enter brt line |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 4:34pm On Jul 30, 2009 |
sweetlie baby I agree wit u the guy na AGBAYA @ Gaby sorry gabby the diploma deserve that pant abeg chukam 4 im mouth |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 4:42pm On Jul 30, 2009 |
heavy agbaya my brother na him bi how can he just wokeup on the wrong side of his borrowed bed, come here and start yabing his seniors? infact if na wazobia fm, dem go break bottle for hin head. |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 4:49pm On Jul 30, 2009 |
nothin go fit vex me not even u, is like no only go sit down somewhere you know, i be like say una sit for house dey too high like lab stool and i no know why u de tell me make i clear for my thread instead unsubscribe@sweetlie u be okpo, i think say u know something as per say the size of your skull ie read your name from the back peejee(jeepee, na big tank of cobweb), hee! so na true say na cobweb full that your skull. a little advice if you wan tidy Gabry, just tell am she be distributor with her radiator,, she will definitely agree just that you have to cautious when approaching the panty area@peejee
|
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 4:53pm On Jul 30, 2009 |
sweetliet:Guess what sweetlie the borrowed bed he woke up from its mine , the one I condemn 2 years ago i ask clem and Roma to help me fold and put in my store , I just pity am givam na him he they yarn opata abeg no mind am jare. how was ur trip to UK? |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 4:56pm On Jul 30, 2009 |
@peejee im trip was interesting. i broght u some goodies. dont forget to stop by my house onur way home to get them. @poster of joke wetin dis one dey talk? e bi like say u just enter lagos. |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 5:01pm On Jul 30, 2009 |
wetin dey vex you sef, i wrote i wan yab, did i write, ''sweetliet i wan make we yab''. its still same if u ignored it and correction to that statement of me yabing my seniors, who be my seniors, u, Gabry or is it peejee, i dont blame you. okay can your pussy swallow my dick, letz start from there.@sweetliet u no get job@peejee
|
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 5:04pm On Jul 30, 2009 |
na now wey i don confirm my suspicion, how you and sweetliet go de jones una self here, i know say the fool go ask how e take concern me cos na my thread
|
Re: I Wan Yab by Gabry(f): 5:04pm On Jul 30, 2009 |
Ehmmmm |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 5:05pm On Jul 30, 2009 |
abeg sweetlie baby the guy Diploma na real OLODO he just yarn stupid raw things, forget am na small boy. well I will be at ur place |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 5:08pm On Jul 30, 2009 |
ok my darling i will be expecting u. @diploma go and hang urself |
Re: I Wan Yab by Gabry(f): 5:09pm On Jul 30, 2009 |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 5:13pm On Jul 30, 2009 |
Gabby u havent seen anythin yet buy the time that diplom hang himsef na so ur mouth go open . @Diploma ur diploma na for mumulity @ sweetliet Dont worry I have big rope in my house I will help him if he didnt do it fast |
Re: I Wan Yab by alimat2(f): 5:14pm On Jul 30, 2009 |
Wetin dey happen here self? |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 5:16pm On Jul 30, 2009 |
hey heyyyy heeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!! Alimatu darlin where have u been , long time , I miss u here big hug hug ah tell me where u go? |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 5:17pm On Jul 30, 2009 |
@peejee so na everything weh dey inside skirt u wan follow 4 nl? infact dat alimoto go show u pepper because she bi pepper seller. @alimoto who call u come here sef? |
Re: I Wan Yab by alimat2(f): 5:20pm On Jul 30, 2009 |
PeeJee: hav bin to london to see the queen @sweetliar na doctor who |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 5:21pm On Jul 30, 2009 |
No vex sweetlie baby no be say I want do , its just that i miss her . Make u no allow jelousy to crip into ur mind I know u as a gentle soul |
Re: I Wan Yab by PeeJee(m): 5:26pm On Jul 30, 2009 |
Nice meeting u guys, Diploma, Gabby, Sweeet sweettlie and Alimatu darling , Have a wonderful day I hv plane to catch to London I have to put something into Arsen wenger head , we need trophy at Emirate this season. |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 5:28pm On Jul 30, 2009 |
u for talk your mind since say conji dey hammer you, na the reason why when dey born you the nurse don commoth you finish na just your penis dey stuck to your momsi toto, and eventually the nurse wey dey bath you mistakenly touched your penis, do you know what a 2 hour old child said,''nurse me mu ya ozo'' u wan rape all NL girls. @peejee |
Re: I Wan Yab by diplomaticnegro: 5:32pm On Jul 30, 2009 |
u don see am all man london, london, london all jonesing galore. sweetliet, how far, am not a womanizer like peejee, i stick to one babe |
Re: I Wan Yab by sweetliet: 5:41pm On Jul 30, 2009 |
diploma abi kilope e, i no want u i still stick to my romi romi |
My Fiancee's Senior Brother Sent Me This Text. . . / Fairly Used Condom For Sale! / Three Fools Of Nairaland (fun)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |