Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,880 members, 7,817,594 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:10 PM

Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) - Events (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) (54873 Views)

Wholesale Price For Chair And Table Covers, Plastic Chairs And Tables / Tyronn Lue, Head Coach Of The Cleveland Cavaliers, Sits Down With Nbatv's Dennis / Promo On Chairfary Chair @ 300 Naira Per Each (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:45pm On Apr 09, 2016
kinglekan:



Omo dem dey kolo wella. Iffa hear say i nor tire. Person just dey look promise land from mountain top. cry cry.... Err this your last phrase hope sey na invitation wey something go happen? grin grin

O sha mo nao wink
Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 10:52pm On Apr 09, 2016
BumBae:

O sha mo nao wink


Yeeepaa!!! shocked shocked...

Singing *God of miracle na my papa oo...*. If you change your mind ehnn, we go too fight.. grin grin grin

Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:53pm On Apr 09, 2016
kinglekan:



Yeeepaa!!! shocked shocked...

Singing *God of miracle na my papa oo...*. If you change your mind ehnn, we go too fight.. grin grin grin

How can i change it grin u no trust me abi tongue
Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 10:55pm On Apr 09, 2016
BumBae:

How can i change it grin u no trust me abi tongue


Una wey be init, una dey change mind quick quick oo. I trust you na everly, but onto that thing i go be like Thomas till e happen. grin grin

Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:58pm On Apr 09, 2016
kinglekan:



Una wey be init, una dey change mind quick quick oo. I trust you na everly, but onto that thing i go be like Thomas till e happen. grin grin

Lolz joor ma pa mi grin

Innit grin
Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 11:10pm On Apr 09, 2016
BumBae:

Lolz joor ma pa mi grin

Innit grin


Hehheheh.. i can't fit to kee u na, abi na the opposite sef go happen..lol. chaiii make i go dey rehearse down. grin grin

I go turn mario ontop that place. grin grin

Oi grin

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Bridegroom Breaks Down In Tears While Wedding His Longtime Girlfriend. Photos / My Wedding Pixs / Nigerian Lady Shares Photos From Her Simple Wedding Ceremony

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.