Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,217 members, 7,818,736 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:36 PM

10 Stupid Questions People Ask - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 10 Stupid Questions People Ask (909 Views)

Some #stupid Questions People Do Like Asking / Center For Asking Stupid Questions!!! / 10 Stupid Questions People Ask And There Stupid Answers (2) (3) (4)

(1) (Reply)

10 Stupid Questions People Ask by itzmejerry(m): 3:36pm On May 18, 2016
10 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK . 1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol . 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! . 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. . 4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. . 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... . 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake? no ohhhh, I dey sleep walk... . 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* . 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... . 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... . 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. . As it stands now, abeg i need to ask u one question, no vex abeg. Shey na whatssap be dis
Re: 10 Stupid Questions People Ask by lecturerdabo(m): 4:25pm On May 18, 2016
Arrange this trash properly pls otherwise, call LAWMA!!!

(1) (Reply)

Best Of Twyse And Family Funny Compilation / Lwkm ! Hilarious Tweet Of The Day! / Free Airtime Voucher

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.