Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,972 members, 7,817,854 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:14 PM

I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) (666 Views)

See The Real 'pepper Dem Gang' (photos) / Ikorodu Residents Palace Charm On Electric Pole To Avoid Disconnection / Nairaland Jus Weak Me (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by metalDETECTED(m): 9:29pm On Aug 28, 2016
Pls i no wan wahala. I just go buy dog yesterday. I come dey hear say one oga iroko enter police net, sake of say e name im dog buhari. Now i confuse cos i been wan name the cooler dog Jagaban and the much noisier one ffk. I no wan make olokpaa com dey knock for my door say dem wan me for station. I nefa even pay for the dogs finis.

Abi Naija get Dog name brochure or doirectory? angry

Advise pls undecided undecided

1 Share

Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by endtimeshit(m): 9:37pm On Aug 28, 2016
Hahaha, give one your name, and the other your surname. Nobody go arrest you
Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by metalDETECTED(m): 9:44pm On Aug 28, 2016
endtimeshit:
Hahaha, give one your name, and the other your surname. Nobody go arrest you
E no go work
Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by UndisputedBosom(m): 9:46pm On Aug 28, 2016
Name one APC the other Change ....nobody go arrest u grin
Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by aylagos(m): 10:00pm On Aug 28, 2016
Just name one your father's and the second your grandfather's name am 100 percent sure no one will arrest you. Thank me later
Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by ibos: 10:27pm On Aug 28, 2016
Indeed a mad joke! Ah! ah!, make a video with your dog and monetize on youtube to get some money.
Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by abinsco25(m): 3:59am On Aug 29, 2016
Name them after your papa and mama.

(1) (Reply)

Change! / I Feel Bad Not Representing Nigeria At The World Cup- Valerie Awelewa / How To Get A Loan Of Upto 2.5 Million Naira Within 24 Hours

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.