Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,859 members, 7,828,086 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:55 PM

Nigerians, Please Ep NASS To Do Somtin O! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigerians, Please Ep NASS To Do Somtin O! (245 Views)

PDP Urge NASS To Override Buhari’s Veto / Electoral Act: Presidency Begs NASS To Reconvene / Withdrawal Of $1bn ECA: PDP Charges NASS To Sanction President Buhari (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigerians, Please Ep NASS To Do Somtin O! by debaj10: 6:57pm On Dec 22, 2017
It ave tey since I post ontop nairaland.
Bet. For dis won, wata don pass garri.
Abeg, shey na buhari still be petrol minista?
isok.
We know sey him been supoz go defend him posting for nass, bet make we lef da syd.
Bet...
Dis won wey to c petrol don ton to sey pesin dey fyn snow for oshodi,
Shey tym neva rish for NASS to sack petroleum minista?

Sodia4-
Who fit ep saraki and dogara to find ONLY ONE of dia balls?
abi wish kyn suegbe dey do dem?

Anyway, is lef for alofus, weda we go protest dis kyn nonsense, abi we go sidon look.
Dis krismas go be helele sha o!
Diaris God.

#sackpetrolminista

(1) (Reply)

Ekiti LG Polls: YDP Writes Election Commission, Demands Cancellation​ / Major Suicide Bomb Attack Averted By Troops In Gamboru Town / Legal Battle

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.