Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,277 members, 7,815,469 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:51 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** (5432 Views)
Range Rover Sport 2009 Tokunbo #5.5M 08096577304 / Tokunbo Accident Free/Open Roof/Leather 2006 Honda Pilot EX-L------SOLD------- / Sharp Matrix S (sport) 2009 Tokunbo #3.45M 08096577304 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 2:53pm On Feb 12, 2018 |
jarkbauer:How about if the Vin was swapped ? ? 1 Like |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 3:15pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2: He doesn’t know that his scamming days are over on NL, at least under this ID. He’ll even be scooped out if he opens another ID |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(m): 3:16pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2: Oga dis ur english fit give person typhoid. Time wey you go use go school, u dey NL dey yarn dust. E be like say na daura sec school u go. 1 Like |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 3:17pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2: Don’t mind him. The Copart number is the golden egg. |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by timifakay(m): 4:01pm On Feb 12, 2018 |
sholarb: Yea, in miles. |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 4:17pm On Feb 12, 2018 |
EgunMogaji:He's busy playing "God exists, or God does not exist" |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 7:58pm On Feb 12, 2018 |
Megatone:So U yeye reach like dis?where U see English 4 that post I make up there? U wan go English side abi U nor realize say nah England I dey stay?by default I supose be English 1 Like |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 8:01pm On Feb 12, 2018 |
EgunMogaji:nah to store his IP sure pass, anytime E post, we go let am know say we dey here! |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 8:33pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2: Bros, you dey England? Chai help me port there o. According to OP, na IDP I dey, and man must comot sharp sharp Megatone: |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(m): 10:23pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2: Joblessness na disease. If to say u get work u no go dey get erection wen u c my post. Sha no too cum quick dis nite cus na ur way. As u dey masturbate on top my matter. EgunMogaji: No dey der cus na der u suppose dey. Wait dem go soon open grazing field make u for dey chop 3 square meal bcus u need am |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 10:26pm On Feb 12, 2018 |
Megatone: You don’t even know how to quote properly. But you know how to cheat fellow Nigerians though |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 11:24pm On Feb 12, 2018 |
Megatone:No we get job, earning genuine wage, not SCAMMING PEOPLE THIEF LIKE YOU.na to Scam people nah your life depend on.No chop for you! 1 Like
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(m): 10:58pm On Feb 14, 2018 |
erico2k2: @ earning genuine wage as a certified SLAVE. BTW continue masturbating till ur d!ck peel finish. I still dey sell. Oya i dey my house come and beat me. |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 11:03am On Feb 15, 2018 |
Megatone:and and U dey here dey hustle , your MUMUNESS get CV I swear down 6 Likes
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(m): 12:40pm On Feb 15, 2018 |
erico2k2: I can observe ur stup!dy is genetic and ur mental slavery has no boundries...... BTW continue doing a good job by updating my post. I might just pay u some peanuts (commission) for a job well done to add to ur miserable chicken feed income. 1 Like
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 2:36pm On Feb 15, 2018 |
Megatone:you mean longing you pry SCAM? ahah dont worry your credit go soon finish, me I get unlimited internet and its my day off so I get your time,one pay cheque frm me go gaurantee the future of your whole generation born and unborn ,THIEF 4 Likes 1 Share
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(m): 3:26pm On Feb 15, 2018 |
erico2k2: U wey b less privilaged untop ur shift work dey claim pay cheque.... lol
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 3:28pm On Feb 15, 2018 |
Megatone:U wey dey beg people to sell their cars get % ahah, dont worry keep up, you MB go soon finish, when I sold cars, I bought direct from the EU and US, nor be 3rd party scammer like U 4 Likes 1 Share
|
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Cosplay: 7:44pm On Mar 20, 2018 |
erico2k2: The bros no learn im lesson o https://www.nairaland.com/4365629/2013-honda-accord-tokunbo-power |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 8:15pm On Mar 20, 2018 |
Ipfreely:Confirm THIEF WITH ID CARD, Just look at mileage ahahah 1 Like 1 Share |
Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by millomaniac: 10:49pm On Apr 14, 2018 |
thebigkendo: una no go use laff kii me here abeg |
Landing In Lagos Soon! Metallic Green 2006 Toyota Rav4 Limited / Clean Nigerian Used Nissan Cabstar For Auction / $$$$_. Sold $$$$$. Sold $$$$ Sold $$$$$. Sold $$$$
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |