Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,737 members, 7,809,825 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:31 PM

JAMB Question - How Snake Take Chop N36 Million? - BBC Pidgin - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / JAMB Question - How Snake Take Chop N36 Million? - BBC Pidgin (364 Views)

NERC: Nigerians To Pay N36,000 And N67,000 For Electricity Meters / Ganduje: BBC Pidgin Makes Jest Of EFCC, Nigeria's Anti Corruption Agency / EFCC's Tweet About The Snake That Swallowed N36 Million In JAMB Office (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

JAMB Question - How Snake Take Chop N36 Million? - BBC Pidgin by ceomike(m): 11:07am On Feb 12, 2018
https://www.bbc.com/pidgin/media-43021891

Nigerians dey burst dia head for social media. No be fuel mata. No be Boko Haram and no be di Big Brother Naija Double Wahala show wey some people dey vex say e too dull.

No. Na di gist wey local tori people Daily Post carry come say one JAMB staff say na snake chop N36 million of dia money.
Di Joint Admissions and Matriculations Board (JAMB) na di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.

Tori be say some candidates wey write di JAMB exam bin buy scratch cards from JAMB offices for different states to check dia result but JAMB registrar, Prof.Ishaq Oloyede, cancel am, come introduce new system.

Na so JAMB send auditors go states to check how much dem make from di scratch card fess, before dem start to give people back dia money.
As dem reach dia office for Makurdi, di sales clerk dia, Philomina Chieshe, say she no know where di scratch card money dey, say her house geh don confess say na snake use 'spiritual way' take swallow di N36 million naira wey dem make from sale of di scratch cards.

(1) (Reply)

Shagaya’s Death Shocking, Says Obasanjo / Gulak,16 PDP Chieftains, 42,000 Supporters Dump PDP For APC In Adamawa / APC Doomed If Tinubu Fails- Sani

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.