Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,043 members, 7,818,119 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 08:17 AM

Chat With Papine - Jokes Etc (27) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chat With Papine (19085 Views)

Imagine This Chat With A Long Time Female Friend / Check Out This Chat With An Epic Response.. Lol / Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: Chat With Papine by cbase: 6:33pm On Jun 15, 2010
papine:


help! help!! help!!!



for 9ja? grin
Re: Chat With Papine by papine(m): 8:25pm On Jun 15, 2010
wink cool
WHERE DIKELEVIRUSKELEKELE SEF?
STUDIO who do d beat 4 u?
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 8:34pm On Jun 15, 2010
walahi some people get liver. . . ^^e be like say the slap wey i give u for April don wear off angry
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 6:32am On Jun 16, 2010
Na frizle inc. Do the beat, Tu baba be my sponsor.

Dem go soon dey halla my name for New York, Paris, athens all over the world.
Re: Chat With Papine by papine(m): 8:31am On Jun 16, 2010
WEN ODE DO BEAT FOR ODE, ANODA ODE CM PRODUCE D ODE SONG,
GUEST WAT D ODE SONG WILL SOUND LIKE,

ODE TUNE.!!!
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 9:15am On Jun 16, 2010
I like lyrics papine, i go use am for one of my track Titled > JUST TO LET U KNOW.
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:31am On Jun 16, 2010
sounds lyk and ode lyrics 2me

u all are enjoying d interview abi

jus trying 2 make studio d only nland member SPS
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:21pm On Jun 16, 2010
I know i can still make lot of money from your Stupidity,
Re: Chat With Papine by papine(m): 4:32pm On Jun 16, 2010
NO ONE WILL LYK 2 INVEST INTO STUPID ACT,
NOT EVEN IN 9JA

U FIT TRY OKIJA,
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 4:36pm On Jun 16, 2010
Is okija not part of 9ja? Bloody illiterate
Re: Chat With Papine by papine(m): 5:25pm On Jun 16, 2010
Ode, wetin i mean b say na all does ghost wey dey der go c ur talent
cool
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 5:31pm On Jun 16, 2010
mhen! see stupidity warfare sad
Re: Chat With Papine by papine(m): 5:47pm On Jun 16, 2010
HEY.!!, DIKELEKELEVIRUS IS IN D HOUSE MAKE SUM AHAAAAAAAAA

WAIT OO U DON TAKE DAT TIN WEY DEY GIV U EXPERIENCE?
Re: Chat With Papine by SLIGHT(m): 5:53pm On Jun 16, 2010
See talent
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 6:03pm On Jun 16, 2010
Mtcheeeeeeeew
Re: Chat With Papine by papine(m): 6:07pm On Jun 16, 2010
U miss road? i send studio make e go ground pepper and dickhead go sh**t
wait if 1 of dem cm back u will be attended 2
Re: Chat With Papine by papine(m): 6:10pm On Jun 16, 2010
Hi dyt wink
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 7:31pm On Jun 16, 2010
papineeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee grrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 7:35pm On Jun 16, 2010
Why u dey always growl?
Re: Chat With Papine by cbase: 8:33pm On Jun 16, 2010
she get boil for tongue
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 8:40pm On Jun 16, 2010
E come be like say na u I ask the question
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:53pm On Jun 16, 2010
Bros dress back small - u dey block me
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 9:53pm On Jun 16, 2010
Grrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
Grrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
Grrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
where is my bazooka,
Re: Chat With Papine by SLIGHT(m): 11:33pm On Jun 16, 2010
Insy ya pocket
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:40am On Jun 18, 2010
Ladies & Gent
can i help u ?
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 9:26am On Jun 19, 2010
ah ah ah rrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr
Re: Chat With Papine by papine(m): 2:25pm On Jun 19, 2010
cool
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 2:29pm On Jun 19, 2010
wat?
Re: Chat With Papine by papine(m): 7:47pm On Jun 19, 2010
Dyt:

wat?

where u dey sef ?

Guyz i dey online now i wan wound person,
Re: Chat With Papine by papilonow(m): 7:57pm On Jun 19, 2010
Wetin u wan do?
Re: Chat With Papine by cbase: 8:05pm On Jun 19, 2010
i wan arrrrrrrrrrrrrrrrggggggghhhhhhhhhhhhhh, do me ooooooo
Re: Chat With Papine by papine(m): 8:18pm On Jun 19, 2010
papilonow:

Wetin u wan do?

cm u dey try me ooo angry

cbase:

i wan arrrrrrrrrrrrrrrrggggggghhhhhhhhhhhhhh, do me ooooooo

u drink alombo abi wetin do u

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (Reply)

Funny Pictures!!! / Discovery, Jesus Christ Is An Ibo Man! / Yab Me I Yab U

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.