Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,255 members, 7,818,875 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 07:03 AM

Chat With Papine - Jokes Etc (28) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chat With Papine (19089 Views)

Imagine This Chat With A Long Time Female Friend / Check Out This Chat With An Epic Response.. Lol / Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: Chat With Papine by Dyt(f): 10:17pm On Jun 19, 2010
walks in n walks out
Re: Chat With Papine by KennyG6(m): 10:20pm On Jun 19, 2010
get back in here
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:54pm On Jun 19, 2010
MAGAS! *smh in pity* sad
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 10:03am On Jun 20, 2010
Kenny_G:

get back in here


who b?
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:21pm On Jun 20, 2010
cool

Dyt:


who b?

cool

na ghost
Re: Chat With Papine by papilonow(m): 11:46am On Jun 22, 2010
Papine wouldnt u attend tw me?
Re: Chat With Papine by papine(m): 12:17pm On Jun 22, 2010
Wetin dey do u sef u jus lyk tw dey wahala person evn sef ur name no dey for my vip list.
go jor!!!!,
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:09am On Aug 04, 2010
cool
Im i still welcom?
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 5:32pm On Aug 04, 2010
You still dey alive? shocked shocked
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 6:00pm On Aug 04, 2010
Him quench before?
Re: Chat With Papine by papine(m): 7:12pm On Aug 04, 2010
cool Hmmm wonders,
tanimz i hd u were on sale

studio ooo baba hw far naa, u still dey do d tin wink
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 7:36pm On Aug 04, 2010
who is dis?
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 7:47pm On Aug 04, 2010
Papine greet me well abeg.
I no be tout lol
Re: Chat With Papine by papine(m): 8:06pm On Aug 04, 2010
WHO DIS? DYT U CNT EVEN SAY HELO, cool

Studio ok sorry u still dey childabuse
Re: Chat With Papine by cbase: 9:13pm On Aug 04, 2010
Yes
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 9:24pm On Aug 04, 2010
Papine, you well so? angry
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:01am On Aug 05, 2010
Tanimz u well so?
smiley
tanimz hw far u do d tin wey i say make u do? hmmm
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:28am On Aug 05, 2010
cool
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 2:16pm On Aug 05, 2010
papine:

Tanimz u well so?
smiley
tanimz hw far u do d tin wey i say make u do? hmmm

Question. angry angry

I don tell you say I no be ya mate.

(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (Reply)

Funny Pictures!!! / Discovery, Jesus Christ Is An Ibo Man! / Yab Me I Yab U

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.