Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,972 members, 7,817,862 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:27 PM

Wey My Waffi Peeps At? - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Wey My Waffi Peeps At? (1293 Views)

****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** / Yoruba Peeps, Kini Oriki Ilu Re? / People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wey My Waffi Peeps At? by Lalas(m): 10:07pm On Mar 14, 2007
o boi, na wa ooo!!
na so so yoruba, hausa or igbo i dey hear, wen na we own dis shit called naija!!
any1 wey dey pos for hia, mak e be say na broken oo!! cos i no wan c all una gramma wey una dey blow!! u na hear me so?? me no dey for kayn oo, or we go tear ground for hia!!
nuttin dey pa!!!
Re: Wey My Waffi Peeps At? by ov: 1:31am On Mar 15, 2007
AREA! lalas I hail o. I be feel say na onny me don tire for all dis dem gramma 4 here. No wan, we still de control room de organize. Nothing remove. Philosophy of a frog na im we de o. forward ever backward never. You de my wavelength, u de feel me? O pips i don wave o. ONE LUV
Re: Wey My Waffi Peeps At? by Lalas(m): 10:11pm On Mar 15, 2007
broz yee, i greet oo!! wetin dey happen?? b like say na we 2 go dey ground for hia, nuttin do us!!
meanwhile, u don commit (okpeke) for this land?? no be small somthing oo!! i jus arrange wan e and if u c e amory, no be small tin oo! afraid cash me,
AREA!!
Re: Wey My Waffi Peeps At? by IroroRoyal(f): 9:24am On Mar 18, 2007
smiley smiley
Re: Wey My Waffi Peeps At? by waffigbo(m): 10:23am On Aug 06, 2009
Shuooo dem dey tell person b4, na warri dey run things no shaking, Dem dey say any ha any ha OGORO must jump my guy,

Abeg make una free me i don Kawa

Later
Re: Wey My Waffi Peeps At? by mamag3: 11:54pm On Aug 06, 2009
Re: Wey My Waffi Peeps At? by ekpan: 1:13am On Aug 07, 2009
AREA I hail

e be like say mama g- don jam wall, she don lost for the kain grammer wey we dey brake for this side
Re: Wey My Waffi Peeps At? by mamagee6(f): 8:26pm On Aug 08, 2009
ekpan:

AREA I hail

e be like say mama g- don jam wall, she don lost for the kain grammer wey we dey brake for this side



Shatapp and don't ever mention my name.
Re: Wey My Waffi Peeps At? by ekpan: 11:07pm On Aug 08, 2009
,mama-gee:

Shatapp and don't ever mention my name.

well na because say we dey nairaland na im dey cos dis gross disrespect,
Face to face fear go gree make u open ur smelling mouth?
Ekpa like u, men dey yan, wowor boss like u wan yan too, FOOL
Re: Wey My Waffi Peeps At? by Rapmoney(m): 7:05pm On Dec 03, 2009
Come where u, Mama gee, make u take ur time well well 4 dis place oh,
e nor mean say u go dey insult pipo papa 4 dis place oh,
abi na say we dey under one forum known as nairaland na e make u come
dey fork-up 4 hear?
Nor lemme gi you betta slap oh!!!
Re: Wey My Waffi Peeps At? by igboboy1(m): 1:59pm On Dec 12, 2009
Rapmoney:

Come where u, Mama gee, make u take your time well well 4 dis place oh,
e nor mean say u go dey insult pipo papa 4 dis place oh,
abi na say we dey under one forum known as nairaland na e make u come
dey fork-up 4 hear?
Nor lemme gi you betta slap oh!!!

grin guy u funny die but she deserve am, leave am make she enter enerhen or ovwie aladja for DSC side where boys dem dey vex she go know how far!!

(1) (Reply)

Yoruba Speakers Help Me! / Cultural Origins Of Tomato Stew / Are Traditionalist/Cultural Conservatives And Boko Haram Fighting The Same War?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.