Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,275 members, 7,836,236 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:03 AM

Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi - Literature (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (317005 Views)

Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:27pm On Jul 27, 2018
Episode..................16


Agnness dey vex
--------------------------
Spana in trouble
------------------------------









Agnness continued her waka from bar to bar with the knife still on her hand,she no even mind,as people dey look her,


**********



chichi dey her aunty shop,her aunty carry her come warri early last year when all the okada boys wey dey dem village almost turn her toto into public toilet,na when she do her 4th abortion her aunty wey dey live for warri tear race go carry her come warri,since then chichi and her aunty dey live together for warri as they normally stay together dey sell food items for her aunty shop



chichi dey her aunty shop dey grind egusi for her customer that evening as she sight peson wey carry knife waka pass

ah" nobi Agnness be this,ha how come she dey waka like this,no Agnness suppose dey village nah,ewo! she even hold knife,no e fit be peson wey resemble am...chichi reason to her sef


abeg grind this thing fast nah,night down come o! and my pikin never chop even my husband go soon come back from work.....the customer wey chichi dey help grind egusi lament onto say chichi just dey look the girl wey just waka pass




em! ma abeg no vex,make i quickly run go confirm something,i nor go waste time at all chichi yan as she run follow Agnness for back as she begin shout her name

Agnness!





"as she waka with the knife still on her hand,she for give up but anytime she remember how he take push her away like magot her temper go hot,no! i no fit chop that kind insult just like that,nbanu he must pay back nu!,Agnness thought as better idea run enter her head,since she no fit find chinedu,nah to go stand for gate wait for am,yes nah better idea be that at least e go save her the stress,instead to dey waka up and down,she go just hide somewhere near the and once he surface nah to use the knife stab him be that"yes!" good Agnness conclude as she won turn she hear as peson scream her name from back

she been won run go hide becos she think say nah chinedu(spana)mama still dey follow her,the woman just dey beg her since say make she no go kill her pikin,say she go make things up to her but Agnness know better,dem go just carry her back to the village,she hear as the voice shout her name again"Agnness!!"

wait o! e resemble chichi voice,Agnness thought as she turn to look the peson



ah!! so na u,agnness watin u dey do hia,watin carry u come warri.....chichi ask agness as she hug her best friend,chichi and agness nah pady dem close die,e no just easy for the two friends to separate wen chichi won travel go warri,agness still remember well well as she take cry the day chichi aunty come carry her from the village


agness talk nah,watin happen how come u dey warri instead of village becos i nor hear anything about ya arrival......chichi ask agness as two of them still hold dem sef,



hmm! nah long story,chichi nah long matter infact as e be now nah to just kill him,nah to stab him make him die!!.....agness para



ah!! kill kwa agness,watin happen to u,u well so,watin bring u come warri,gawd forbid my friend no go kill peson biko,,,,,,chich yan as she draw close begin clean the tears wey dey her friend eye

so tell me agness watin happen,asin watin bring u come warri...chich ask agness




ah! nah chinedu dem parent o!,nah early yesterday dem come village come visit my pa'le and ma'le,say chinedu diar pikin won marry me,say dem come village so as to find better wife wey go sabi keep family,woman wey go put eye down like better wife and unite dem family with happiness even born fin fin pikin wey go give dem joy and make dem proud grand parents dem"so nahim my pa'le come reason am as better idea,without much talk,my parents accept,naso i see am my sister.........agness explain



ah! ah! nah naw i get everything,Chai i understand,but wait o!,how u come dey patrol with knife?,watin com happen.....chichi ask




nahim! nahim o!!!.......agness yan


who!....chichi ask



nah chinedu o!...if u see watin him do me eh! if u take ya eyes see as him take push me hayiiii!!....agness para



wait o! u mean say spana that is em! chinedu,he push u??.....chich ask



yes nahim........agness yan



ah! ah! how come,no nah lie becos chinedu(spana) and that him mumu friend obinna(spata) yes i still remember,two of dem don travel go lagos nah,i dey shop the day dem travel sef,i still remember as him frends bobo,stevo and symple dem gather follow dem go motor park,so how come he take push u go wall all the way from lagos....chich ask



him just come back today,nah night moto him take land as him chuck head enter cabal this early mo mo,Chai chichi u need to see how him take push me go jam for wall,that fine for nothing mumu boy......agness para


u mean chinedu push u him no dey fear,e be like say better nut don loose comot for him brain ba!,aaahh!! wait o! asin him look u finish agne baby nahim he carry the same hand wey him dey take chop yam and beans take touch u ah! nne! rapu oku we go show him say nah we dey rape boys for we village.......chichi para



see chichi u suppose see how i take bring myself down come loyal,asin a whole me agness kneel down dey greet that beautiful monkey boy,he no even look me twice as him push me like say i dey smell,like say i be magot ahh !!!.....agness para



i no blame him nobi him fault assuming say him dey come village him for no try am becos him for don know about us wella,nah just say him grow up for warri hia,no worry we go show him say nah nkanu we from come,me enugu girl nahim that warri brought up dey tear red eye for ahh!!! nkanu my village go hear about this one,...oya nne give me the knife no worry just leave the matter for me,see killing him nah putting ya sef into more wahala,e get watin u go do am i swear nah dat one go get him pass,just follow me make we dey go my aunty shop customers dey wait for me dia,i dey help one customers grind sef but as i sight peson wey waka pass with knife e come look some how familiar so nahim make me abandon everything pursue u...oya make we dey go



naso agness follow chichi waka go back to her aunty shop



the two friends still dey yan themselves better amebo tori when spana and him guys begin waka pass,as dem dey discuss dey shout to show say dem don over drunk asin nah drink dey talk inside dem as some dey whisper some dey laugh while some dey shout ontop diar voice...



ahh! spana once u reach lag ehh just halla me.i go sell my pa pa house piaamm to lagos....stevo yan ontop of him voice as dem waka



no worry ariwaa see e get one new keke wey dey fly Ehe! nahim i go take travel tomorrow mo mo.....spana yan



no no spana dat one go too cost see transportation don get black market for warri,see for warri nobi only young boys dey hustle o! grand ma ma dem nah dem dey hustle pass now,see e get one mama wey dey my street her name nah em! ehen!! mama akunna see she go just give u one fish like that all u go do nah to chop once u chop am u go sleep hia for warri and wake up for lagos straight my brother u go fly!!!!
symple yan as everybody burst into better laugh







chichi e be like say nah tomorrow chinedu go travel go back to lagos o!....agness yan as she tap chichi wey sit down near her in chichi aunty shop



yes nah true i hear as him talk am,wait make dem pass go far before u go dey go house...chichi yan to agness


so watin be ya plan nah,as him go dey travel tomorrow morning...agness ask



na true,ok see watin u go do,make sure u sabi the boxers or trousers wey him go wear travel tomorrow.....chichi yan



ok i dey listen oya continue e don almost reach 12:00.....agness yan


take this pepper,nah black pepper we dey call am,i don already grind am well well like powder,so carry am go home,make sure nobody sight u as u go enter him room,carry the boxers and rub this pepper well well on it,focus on the front side wia him preek go dey and back wia him shiit hole go dey then rub am well well,rub am!!!! use vex rub am!!,then keep am well for him,that is all,him go hear am chinedu go hear wieee!!....chich explain to agness as the two frends laugh tire each time dey imagine the kind dance wey spana go dey dance wen the pepper go start work






*****************
omo i don drink tire infact as i reach house come notice say nobody dey awake,nah only the ahh papa chinedu take am easy nah,see as u just dey chuck dis ya long tin enter my pkekus like say u won dig pit ahhhh!! papa chinedu u nor dey hia!!! take am easy nah!!..na my mama dey moan so o!

o boy! so this people never too old,ah ah see as dem just dey nack apka ko!..hmm i stager as i begin see double,no light nah only candle wey dey parlour so every wia dark but i manage find road enter my room as i do my normal thing wey be arranging the cloth wey i go wear travel tomorrow,shud incase una nor know me well i dey always like to arrange my bags and bring out the cloth wey i go wear travel night before the day wey i go travel dat one nah how my ma'le take teach us from pikin



i bring out one tightpenciled trousers and one polo then one boxers naso i arrange them keep ontop my travelling bag...omo i land straight for bed as i doze off




tho better sleep still dey my body and soul but as the drink and igboo wey i smoke no gree me rest well,i just dey toose from one area to another estate on my bed

onto say i dey always like to waya woman well well anytime i over drink becos nahim be the only thing wey dey cool my body and soul if i over drink and smoke like this,but i nor get chance to sample dat olosho babe well for 360bar infact i dey sleep now nah true but konji hold me wella nah truest


**********


agness waka enter compound onto say she no want make anybody notice say she don enter house so as to carry out her plan jejefully,she enter parlour as she begin way with only her toe till she reach mama chinedu dem room door,
ewo! watin ah dear hear,nna men na janglova papa chinedu dey dance ontop mama chinedu o!!
agness thought to herself as she pass the door becos she hear as mama chinedu take dey shout


agness waka jejefully till she reach spana room,ah thank gawd him no even padlock door,she yan as she push the door jejely and enter inside

hmm gudu boy him don bring out the clothe wey him go wear travel sef,chineeke!! naso gawd take dey perfect peson plan"agness thought as she grab the boxers and begin rub the black pepper as chichi take direct her


she go seize her breath each time spana turn around in his bed,ah ah why dis goat too dey turn like this nah,him no fit lay down for one side and sleep tufiakwa!
agness lament onto say spana too dey turn


she finish with her mission and waka go outside jeje

eheee!! tomorrow na tomorrow chinedu go hear wieee!!!,agness thought as she waya better smile for face


so she go lay down for parlour chair and doze off viaaw!!!!!


******



i been dey feel like say i won piss but sleep no just gree me,but i manage stand up as i begin find road to toilet,after walking around the whole room like 3 times i nor fit locate toilet till i jam head for wall gbosaaa!! omo sleep tear race clear for my eye nahim i waka enter toilet go piss,omo the we'we no just won stop as i piss for 1mins after dat one i waka comot enter my room back,but spana just stand kakaraka!,e no gree go down nahim i stand put hand for my waist dey wonder watin i go do,till i begin hear one kin sound wey dey com from we parlour

ah ah! wich time peson begin snore for our house nah,becos i sure say my parents them with nkechi dem nobody dey snore at all
so i open door as i waka begin enter parlour,tank gawd my papa don fvck finish nah sleep dem dey waya now


as i near parlour the sound increase til i burst enter parlour o boyyyyyyy !!!!!!!!!!

watin my eye see eh Chai!

i nor even remember say agness still dey exist sef Chai

see fresh laps but village girls no sabi sleep o!,dem no sabi lay down at all come see as agness just lay down open leg even her big gown down fold go up finish as she open mouth dey snore omo spana catch signal sharpaly!


but i remember as chika my neighbor take run come meet me for 360bar say agness carry knife dey find me,omo fear catch me o!,but as i see my guys as dem take surround me omo the fear vanish,

but her exposed laps to fresh forget say she be village girl see br**t ewo!! why i nor notice all this things before


spana strrreetcchh!! but e fit be say she still hold the knife

oooohhhh gawd watin i won do now eh!! see konji wey hold me don double sef
but wait o!,Wat if she stab me or kill me once i touch her,no forget after all nah something go kill a man...i thought

Chai i stand look am as i gather mind match forward



to be continued

4 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 3:46pm On Jul 27, 2018
E be like sey na me be the first pesin wey just read the tori ooo... Younzubi notin do you, gawd you too gbaskey
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by izaray(f): 4:32pm On Jul 27, 2018
Something must kill a man shay shocked I tell you konji is a bastard cheesy
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Biggaboi(m): 5:05pm On Jul 27, 2018
grin grin grin

Nna this one go strong o! Abeg no delay with the update this time biko. Gaskiya...E sweet me die!!!

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pacifust058(m): 6:39pm On Jul 27, 2018
Abeg update quick, blooda
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by princetemitee(f): 9:26pm On Jul 27, 2018
NO DULLING, grin ABEG DO WETIN U WAN DD
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by multikolour(m): 11:34pm On Jul 27, 2018
biko make sure you nak her better apako
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 7:36am On Jul 28, 2018
PAMELB, FIYAH, SMARTESTPOPQUEEN, Johnflowey1738, PrinceOFprince, Tgold1, cutestA , Neez , Faybay Mimienudles, TipsterK, WiseFool2 , Lankyannie, donkross1, Keemellah, greenhealthng, Tinaflux,
kingsblaze, Kwinolly, ceedarlin1, dicosuccess, Jane1234f, JohnGainsville, kushdayo , Adesina12 , baemotuns, Xplendour , Vickiey192 , gentle081, manuelFORBES, thesishelp , aydolar, PreciousRahl, navdengan99, cyber5, abbaapple , savemeohGod, auwalmandela, rattyo3 , donteanz, Jambo6630 , EmperorJay, Divineroyalty, Horlaidex , jwlawn, zirizee, honourable356 , bossy512 , OLAFIMIX ,
Orlolahdey , chinybelle, trapboi , preciousuweh , alarmednigerian , ChizzyMaris, stephenGee12, Boleyndynasty2 , chillgist, mhiztwinky23, paulaspearz , TemiGURL, KimberlyWest, Aminzy, damilolaq99, SirGoldEjike, Tehmietee, divatolaz , boffinjay, pFolar, Tbrak, olahajayi, rawgurl, Nitefury , samyfreshsmooth, dfo12, Annie939, bimberry1307, princesamuel93 , spiceybae, vicchi12, AudreyTimms, Lolly02, Roseygold, Ashiat39, rachealfst, bellefidel, Percentile , ritvin, LeMubs, yorhmienerd, Opeoluwa99, missuniverse
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Horlaslim(m): 7:59am On Jul 28, 2018
Youngzubi update abeg
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by donaldphilipizu(m): 8:13am On Jul 28, 2018
OMO, U GO HEAR
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Lollyp95: 8:41am On Jul 28, 2018
youngzubi update update update...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:20am On Jul 28, 2018
divepen boss u are invited here


sirfolabi chizzyblinks smartec pode Nostradamus despirado121 pricelesslove joanee20 boladex1 emmyk heniford Tummyyoung Cherrybrown ritababe Johnsown mzdorkisz cho25bc spill enambobo Kherry thenathan mizhanny osaze20091 jasonalcaraz JoJolizo gofwayne austinstevens rosy4u damilare96 odafe96 jukamzy vislabraye annapecky


make una surface asap vip section for una
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 10:54am On Jul 28, 2018
Abeg bros come update....
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by heskeyw(m): 11:27am On Jul 28, 2018
Oga drop this update naw.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 11:39am On Jul 28, 2018
Youngzubi:


divepen boss u are invited here


sirfolabi chizzyblinks smartec pode Nostradamus despirado121 pricelesslove joanee20 boladex1 emmyk heniford Tummyyoung Cherrybrown ritababe Johnsown mzdorkisz cho25bc spill enambobo Kherry thenathan mizhanny osaze20091 jasonalcaraz JoJolizo gofwayne austinstevens rosy4u damilare96 odafe96 jukamzy vislabraye annapecky


make una surface asap vip section for una
wetin apen na... I nr dey among d vip?... Baba chuck me put somewia...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 12:02pm On Jul 28, 2018
i no fit wait bro my body dey shake abeg update fast o .kudos
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 12:10pm On Jul 28, 2018
Oga Boss This Gbedu Too Sweet, Base On Ground Mara Take Style Holla Me Wen You Release Again
Shey Dis Spana Wan Go Knack Aggy Kpekus Na Devil Go Catch Am
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 1:36pm On Jul 28, 2018
Episode...............17



konji Nah Bastard
------------------------
sobinto em! em! ya father!
-------------------------------------





ha!,i comot breath as i stop wia agness lay down for chair dey sleep,i bend down as i begin use eyes scan all her exposed body,Chai!

jejely i move her gown go up wella as her two water inside melon push head comot stand kakakraka dey point my face like security man,iskaba!!,i lick mouth,spit begin drop comot for my mouth as electrical shock run enter my konjical cavity"aka"spana!,


i look her face as i begin see omotala instead of agness,ahhh!! konji na Bastard!,i tear eye go down her v junction as i sight her pant like my great grandpa catapult,osha prapra!! e just dey shark me like leaner abi nah trap?


gowwm!! i swallow another load of spit,as i carry head like tv antenna focus eye for her gallant br**t wey just dey toment my hand since,ahhh!! Satan nah shoe maker jare!,see him plan for my Destiny


as i focus eye for her br**t the only thing wey my mind dey shout nah,go spana! go spana!! go spana!!,prreeesssss aammm!!!!

i loose control as i stretch hand i don almost grab am o!,but as i take stop for road nah watin i no fit imagine till now ,but Satan nah shoe maker o!,if not,oya help me reason this matter,if to say Satan dey use my mind teach me watin i go write wen i dey write waec i swear i for nor get 7F9 and 2E wich is the best result out of the 8 times wey i rewrite waec

i don write waec sotey i turn waec customer,all my script both question paper and answer sheet dey carry my name come,i go dey exam hell nobi hall dey chop biro cover kpikim my mind nor go talk but see as the idiot just dey help me dig my grave by telling me how i go take grab and press agness br**t Chai Satan nah shoe maker!


gowwm! i swallow another bucket of saliva as agness release one kind long snoring sound and turn her yansh as she face the couch,aaahh nbanu i can't take this threaten again nau!,if nah today gawd talk say i go die make i die!,after all him go understand,yes him go know say i try at least the kin bucket of spit wey i been swallow since just looking at her, e reach to supply enough stable tap water for nairalanders


i vex as i lift her jejely,small small i carry her go my room,yes mission accomplish,omo e nor easy for me o!,but as konji don over come all my body i fit turn impossible possible just to chuck something,i waka go luck door tight as i comot my boxers tho spana dey outside since dey nod like lizard,


thank gawd she nor hold any knife,i pack clothes take tie for her mouth becos i know say she go shout once i drive spana enter,so prevention is better Dan cue,...coded

that one too successful as i begin wonder if she be dead body abi naso she take dey sleep,ah ah! how come she just dey snore like goat wey get catarhrr since






i comot her gown and pant but nah scissors i use chop everything off onto say pulling dem go must wake her,



ahh!! i made the worst mistake of my entire life!, i nor even know watin carry my nose go dia!,i mumu go bend down shuk tongue out as i won lick her sobinto small chaiiiii the odour strong bajee!!!!,even gawd sef go say gawd forbid

e turn my head like kai kai,nah that day i take experience how anointing take dey trowey peson,omo i cough enter toilet as i go sneeze trowey spit tire


i use vex enter room back as i grab spana piaam!! i grab her laps as i pat am,no more gently man,nba! nah strong man i dey now


ewwwwooooooo!!!!!!,agness shout! as she try push me away i push spana enter her sobinto, after all spana nor get nose nah,


aaaaahhh!!! noooo!! comot for my body u this devil,aaaaahhh chimooo!!!,leavu mee comot!! comot!! for my body!!!



for wia she struggle tire!,as i make sure say i sound proof her mouth wella,then seize her tight ontop my bed,omo e just dey sweet me go like say i be virgin





she struggle till all her strength wash comot,omo she just weak nahim she come surrender her body like rag,o boy see free visa into her Singapore o!


i free her hands and waist since she nor dey struggle again,omo nah that time i begin press like fire fire!,i press like say i won burst am



e just dey rhyme pka!,i manage look time 2:45am ,o boy nah by 5 i go live warri o!

i begin go in welll well as the sweetness begin spark ginger enter all my body,Chai first time wey the sweetness no gree me pull out,eee sweet me die sotey i begin prophesy love to agness Chai i begin talk rubbish wey i nor sure of,but as i take see agness face Chai na living dead i bee!


i later turn her around as i chuck spana enter from backside omo nah beginning of another journey



ahhhhhhh!!!!! ewooo!!,ah! chinedu shebi nah becos say i be woman eh!,see u go see somethin wey pass u for this life,ah something go jam u but u nor go know watin hit u




so she still get strength sef,ahhh!!! too sweet jare,e be like say nah the smell make am sweet like this,abi naso i tot




e last long nobi small, as i stop around 4:00

omo i jump down from agness body carry my bag and clothes wey i go take travel,viaaaam to bobo house! straight


see i nor need una advise becos i kukuma know watin go happen if agness and my parents wake up,Chai na straight to vip section in hell

so i tear race that night with only my boxers,bobo house no far as e dey for the junction wey tear part enter my street



omo nah that night i know say usanebolt nah leaner for running,as i chuck head comot for my gate nahim one stupid dog halla me one better woooo!!! sound omo my boxers tear race comot for my waste

i look the direction as i sight some vigilante men with diar dogs rushing me like say i be meat


piaam i grab my boxers wey fall for ground no time to wear am as i tear race run pass bobo house,nah wen i bounce enter gutter nahim i look up and see say i dey 6 house pass bobo house,omo as nah death race e bee i nor bother to look my injury as i tear race enter bobo house

nah gawd save me say bobo sabi my voice as him rush open door with better gun wey dey him hand for sef defence,i bounce inside as my eye jam one girl wey her aunty dey sell food stuff,her name nah chichi



guy why u dey look my babe like dat nah,watttiinnn!!!..bobo shout




watin?.....i ask



why u naked omo see electric pool oh!!!!...bobo yab me as him use bedshit cover him girlfriend eye




ah! nah true,Chai i don forget sef,i yan as i kukuma wear my boxers





chichi come dey go house now,before ya aunty go wake up,she must not know say u sneak out,......bobo yan to the girl wey dey lay down for bed as she stand,omo she yellow nobi small come see full package,Chai bobo get eye jare,she wear her clothes as bobo escort her go diar own flat inside the compound





guy watin dey sup nah...bobo yan as him waka come back


omo guy nah kpekus wey red o!....i yan



piom piomm !,shebi u sample the reded part nah.....bobo yan



o jigbi jigbi!!! e sweet pass ya mama breast milk o!,but nah by force i take drive the anointing o!,infact nahim make me surface like this o!.....i yan



abro! u rugged die,ur pa'le preek no ge k leg jare,....bobo yan



ah! nah 4:54 dey nack so?,i yan as i sight the wall clock..


yes nah,oh shebi nah today u dey travel...bobo ask


yes nah,i yan as i pick my boxers change am and dress full,



u still get fuel for ya bike abi...i ask bobo



sure nah,make we dey go outside lemme bring am out...bobo yan onto say him go use the bike carry me go park




as bobo too dey like speed and the road come free like agness toto e no take time before we moto park



thank gawd say passengers don full nah only one space remain for back seat of the mini bus,omo i quickly tear race as i wave bobo better good bye piaam i jump enter moto!




our journey to lagos begin as one woman begin make noise say she won preach




our moto don enter road dey tear head comot for different apiaa way

i been won sleep but i nor just dey comfortable,i begin shift for my chair,i won scratch my preek but as e come be fin fin girls sit down around me,omo i just dey use scope dey twist waste,


ah!!,...i shout as the ladies begin look me like say i be mad peson


o boy! i still dey try to figure things out,watin fit dey hurt my kpekus like this,but i wash my boxers well nah


uumm!!! Chai small small all my yansh and preek begin catch fire as sweat just dey flow down my head like water



ahh bros i guess the heat is too much,maybe we should whine down the glass....one fine aunty wey sit down near me ask



omo i no fit open mouth becos na better scream e go be,i just nod head for am



iyeee ! auum !! Jesus Jesus! Jesus!!
i just dey whisper as i continue dey hold myself


Chai Chai i no fit hold am again !!! omo i fly up inside the bus as i begin shout firee !!! aahh!! nah fire oo!!
like play like play i begin tear all my clothes off inside the bus as people begin shout ara ara ara !! nah him village people Chai and the boy too fine for this kind madness people are just too wicked !


aaaahhhhhh my pkekuss ooo!!! i scream as spana sprang out inside the bus

what!!!!!!!!!! everybody scream!


to be continued

6 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by blazebaba(m): 2:04pm On Jul 28, 2018
shocked Jesus...... Bro dpo frank carry 7 soldier enter the room when you dey Bleep him wife...

embarassed cry I just dey pity your life bro, I con imagine wetin go happen to you nii..
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by donaldphilipizu(m): 2:13pm On Jul 28, 2018
diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.

1 Like 1 Share

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:11pm On Jul 28, 2018
@ warrifirstborn
abro! tear race land
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 3:22pm On Jul 28, 2018
grin so u waya dat village girl shagrin
keep the good work up my the main boss of comedy in nairaland.com ,u just carry pidgin and comedy to another level
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 3:24pm On Jul 28, 2018
BLACKGOLD01 , mishB(

i dey always sight una but u guys dont just like to drop comment to our boss,make una dey try to boost him moral nahsmiley
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 3:34pm On Jul 28, 2018
Boss man, mk my name still folo up 4 d mara na.. Abi hw u check am...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Danchoco(m): 3:48pm On Jul 28, 2018
Chai Chai i no fit hold am again !!! omo i fly up inside the bus as i begin shout firee !!! aahh!! nah fire oo!!
like play like play i begin tear all my clothes off inside the bus as people begin shout ara ara ara !! nah him village people Chai and the boy too fine for this kind madness people are just too wicked !


aaaahhhhhh my pkekuss ooo!!! i scream as spana sprang out inside the bus

what!!!!!!!!!! everybody scream!


So funny......

Abeg no let me laugh my Belle out........

Still laughing.........

Just dey pity for spana conditions....

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by WarriFirstBorn(m): 3:53pm On Jul 28, 2018
Youngzubi:
@ warrifirstborn

abro! tear race land
Everly present, bro. Nothing does you. High Voltage, broda.

Abeg na wetin make the passengers shout? I know say na the female passengers shout go loud pass. Lol...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 3:55pm On Jul 28, 2018
Danchoco:

Chai Chai i no fit hold am again !!! omo i fly up inside the bus as i begin shout firee !!! aahh!! nah fire oo!!
like play like play i begin tear all my clothes off inside the bus as people begin shout ara ara ara !! nah him village people Chai and the boy too fine for this kind madness people are just too wicked !


aaaahhhhhh my pkekuss ooo!!! i scream as spana sprang out inside the bus

what!!!!!!!!!! everybody scream!


So funny......

Abeg no let me laugh my Belle out........

Still laughing.........

Just dey pity for spana conditions....






guy u get am i swear dat part won make me faint Chai what a funny guy
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by JOGICE(m): 4:02pm On Jul 28, 2018
crazy story
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 4:02pm On Jul 28, 2018
donaldphilipizu:
diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.diz z one of funiest updat hav read so far on nairaland.spana or wot ever, u go fit kil ur guy oo.i laug sotey i cum tink say,me 2 folow spana.dey mad.even my guy cum d suspct me sef.guy u 2 much.abeg updat fast, 2 avoid tori dat touch.



thank u,u welcome bro
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 4:14pm On Jul 28, 2018
pathneluti:
Boss man, mk my name still folo up 4 d mara na.. Abi hw u check am...


i for like grant ya request

but due to some well arranged and programmed and connected and em!! why i too dey forget grammar but alL i won tell u be say i don put am for mind if any show surface at all,my guy i go halla ya name enter the tori just relax their are still alot of characters to be introduced so relax





TIME IS COMING WHEN I WILL REQUEST FOR PEOPLE NAMES THAT WOULD BE USED TO NAME THOSE BIG MAMA THUGS AND SO ON SO KEEP DROPPING YOUR COMMENTS BECOS THATS THE ONLY WAY I CAN RECOGNISE YOUR NAME AND CHOOSE U

THEN NAME U AFTER ONE OF THEM!,SAME THING GOES TO EVERYBODY WHO WISH TO PARTICIPATE IN THE STORY



STILL YOUR GUY YOUNGZUBI
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by hoyinmide(m): 4:31pm On Jul 28, 2018
Youngzubi:



i for like grant ya request

but due to some well arranged and programmed and connected and em!! why i too dey forget grammar but alL i won tell u be say i don put am for mind if any show surface at all,my guy i go halla ya name enter the tori just relax their are still alot of characters to be introduced so relax





TIME IS COMING WHEN I WILL REQUEST FOR PEOPLE NAMES THAT WOULD BE USED TO NAME THOSE BIG MAMA THUGS AND SO ON SO KEEP DROPPING YOUR COMMENTS BECOS THATS THE ONLY WAY I CAN RECOGNISE YOUR NAME AND CHOOSE U

THEN NAME U AFTER ONE OF THEM!,SAME THING GOES TO EVERYBODY WHO WISH TO PARTICIPATE IN THE STORY



STILL YOUR GUY YOUNGZUBI




just remember whyte ..biko
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 4:31pm On Jul 28, 2018
Youngzubi:



i for like grant ya request

but due to some well arranged and programmed and connected and em!! why i too dey forget grammar but alL i won tell u be say i don put am for mind if any show surface at all,my guy i go halla ya name enter the tori just relax their are still alot of characters to be introduced so relax





TIME IS COMING WHEN I WILL REQUEST FOR PEOPLE NAMES THAT WOULD BE USED TO NAME THOSE BIG MAMA THUGS AND SO ON SO KEEP DROPPING YOUR COMMENTS BECOS THATS THE ONLY WAY I CAN RECOGNISE YOUR NAME AND CHOOSE U

THEN NAME U AFTER ONE OF THEM!,SAME THING GOES TO EVERYBODY WHO WISH TO PARTICIPATE IN THE STORY



STILL YOUR GUY YOUNGZUBI

abeg mk my name dey for big men o. Oga at d top.. Tanks man...

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (51) (Reply)

1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 140
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.