Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,039 members, 7,818,078 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Religious Boyfriend (10016 Views)
Clean Religious, Sunday School Jokes !! / Religious Joke / Religious Boyfriend (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17) (Go Down)
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 7:26pm On Jun 17, 2010 |
haha! Tayo, u sure?? oh, b4 I forget: D1 and Tayo, make una 2 go look the Yahoo boy gets nabbed - sings "no be yahoo" thread cbase don defend im self but una 2 never do yet |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 7:28pm On Jun 17, 2010 |
Efemena_xy: Yea i know i lie a lot! just for my defense Efemena_xy: Yea that's what i mean. . . don't fret for noth'n, that boy can't do shi-shi tayo_ast: Yea man! I'm bam! |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:15pm On Jun 17, 2010 |
*puffs cuban ciggar* No be my fault sey some people get fish brain. *sips MOET* *adjusts couch* *checks my Tag' writch watch, almost 6pm. Picks my car key- off to tantalizers* Let dem keep gossiping about me, i'm aware of my Celebrity Status. |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 9:17pm On Jun 17, 2010 |
^^ haha see flattery o! Studio, D1 say u dey grope 'an touch im pockets. . . na true? |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:24pm On Jun 17, 2010 |
*Allegation Irresponsible* |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 9:26pm On Jun 17, 2010 |
Lol |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:38pm On Jun 17, 2010 |
Dat same D1 na him say i be yahoo.com and dat him dey suspect sey i get gun and knife. I'm a big boy and na God be my voice and my Sponsor, Make dem continue to criticise and tell me were i misyarn- I KNOW SEY ONE DAY I GO SHUT MY CRITICS UP WITH DAT GUN AND KNIFE WEY DEM MIS-YARN SAY I GET. |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 9:42pm On Jun 17, 2010 |
awwww c'mon, na joke! u need to lighten up o! u 2 dey quick vex sef |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 9:46pm On Jun 17, 2010 |
na machete him get. . . if him dey vex, make him jam head for brt, i don't care |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 9:51pm On Jun 17, 2010 |
Shhhhhhhhhh D1 |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:53pm On Jun 17, 2010 |
when e begin born, na u go first smell am. |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 10:00pm On Jun 17, 2010 |
Studio I dey vex with u |
Re: Religious Boyfriend by Ogaga4Luv(m): 11:20pm On Jun 17, 2010 |
[size=13pt]Efe. . . . why are you squeezing that your beautiful face like that . . .? . common , put some smileys on it!! [/size] |
Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 12:21pm On Jun 18, 2010 |
Kenny_G:My name sweet o. |
Re: Religious Boyfriend by Ogaga4Luv(m): 2:01pm On Jun 18, 2010 |
[size=13pt]Hell'o my dear. . . . . are you ready to throw away the past how we use to fight during sharing. . . . you know? , sometimes i find it difficult to share with you in peace , hope you're not still having me in mind. . . [/size] |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 2:05pm On Jun 18, 2010 |
*gigglez uncontrollably* |
Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:08pm On Jun 18, 2010 |
U be real goat o, why u come dey laugh naw? what's up with my proposal? |
Re: Religious Boyfriend by Ogaga4Luv(m): 2:11pm On Jun 18, 2010 |
[size=13pt] whats so funny. . . . . [/size] D1KeleVra: |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 2:14pm On Jun 18, 2010 |
lysaa: wha'evr. . . that proposal? Err! Thot it was gone. . . i don't know who a religious brov is luv! Ogaga4Luv: nothin' jo! wey my slippers. . . i don dey late for work |
Re: Religious Boyfriend by Ogaga4Luv(m): 2:15pm On Jun 18, 2010 |
[size=13pt]True talk. . . . i wonder why he's laughing loud , my first time of seeing a laughing goat in my entire life. [/size] lysaa: |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 2:21pm On Jun 18, 2010 |
Seriously! |
Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:32pm On Jun 18, 2010 |
Ogaga4Luv:Though seriously, i don't need u to take side with me! I like ALONE. seriously! |
Re: Religious Boyfriend by KennyG6(m): 2:35pm On Jun 18, 2010 |
GUYS/GIRLS PLS STICK TO THE TOPIC , |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 2:43pm On Jun 18, 2010 |
Lysaa. . . who's a religious boyfriend? |
Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:45pm On Jun 18, 2010 |
Thought u're meant to go find out Kenny_G:Hey my religious boyfriend! not to worry, i'll stick to topic. . i got glue all over my hands. |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 2:48pm On Jun 18, 2010 |
^^Really?. . . na home work? *mtcheew* tell me jo! I no get time for that kin werk! |
Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:57pm On Jun 18, 2010 |
shay na Ghanian sch u go? lol okay u don't have time for that kinda werk. Me too! |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 3:34pm On Jun 18, 2010 |
Oya please tell me. . . i no go ghanian school |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:11pm On Jun 18, 2010 |
Derailed peeps. Lol. Efe, wetin be my offence? |
Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 4:26pm On Jun 18, 2010 |
I can give u a heads up on her answer before she gets back to tell u officially. . . ya face! |
Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:35pm On Jun 18, 2010 |
Not funny. Efe i'm still waiting o. |
Re: Religious Boyfriend by EfemenaXY: 6:36pm On Jun 18, 2010 |
Come YIM 'an I go tell u I no want make D1 hear |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17)
Everybody Love French Kiss ( Hot Pic Inside ) / Pls Help Translate This Pidgen English To Proper English / Night Fact
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |