Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,049 members, 7,810,880 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 05:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let Us Throw All The Insults Here Part 2 (21827 Views)
Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview / Lets Throw The Insults Here {part 3} / Let Us Throw All The Insults Here (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (25) (Go Down)
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 10:47pm On Jul 20, 2010 |
sorry ogbe ounje ale fun ologbo je |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 8:09am On Jul 21, 2010 |
lysaa:U dis hermaphrodite! Y wud gender hold form on u wen u're gender-FONcused. U wan show me your B.00.Bs Abeg cover that agbalumo wen u carry for chest jare. your mates carry water melon for chest u dey show me pimples wen dey your chest and u say I never see anything. Rubbish!!! D1KeleVra:Who tell u say she get worth Person wen dem use N70 MTN share and sell take pay her ransome and u dey happy for her. lysaa:I support dis comment becos dat D1CKlessViagra of a boi jst dey fall im hand. Im nor know where be romance thread abi na dating site sylve11:Y u dey give am hope na At 22, she don get menoSTOP which no prayer can reverse. dani1luv:Disgusting A- chaw- O!!! U see Lysaa wen be hermaphrodite and Dyt wen be person mama and u nor look deir laps, na dat |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 8:16am On Jul 21, 2010 |
hehehehe u no wan see my red eye this morrin' o! |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 11:54am On Jul 21, 2010 |
sledge where dem release u 4rm |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 12:30pm On Jul 21, 2010 |
D1KeleVra:If na dat red eye from beat wen u receive from ur galfriend, den I wan see am Even person wen get apollo go dey threaten say na red eye. Dyt:abi where U, U sure say u want make we begin open our yansh for here |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 12:32pm On Jul 21, 2010 |
u don finish ya exams? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 12:02am On Jul 22, 2010 |
Dyt:U dey try talk me calm abi wetin be ur plan If u get wetin u wan spit, nor dey waste time. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by lysaa(f): 4:28pm On Jul 23, 2010 |
sledge406:[b]Kolo[/b]nial master, hope u are happy u have post (position) lol The bolded shows how screwed-up ur understanding is. Go and kolonize ya fellow apes. Rabbish! |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 12:19pm On Jul 24, 2010 |
^^^ Before u came in here, u were already baptized in madness so y u con dey form say u get sense U have to admit to being crazy before coming in here to post and yes u can use it against me. How ur day na U don finally chicken becos month don dey end o |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by skyndyp(f): 12:47pm On Jul 24, 2010 |
I hate insult so im out of here |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 2:10pm On Jul 24, 2010 |
You dey fia? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 3:33pm On Jul 24, 2010 |
skyndyp: SKINNY DEEP, I hail oo and ur name means a lot |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 3:59pm On Jul 24, 2010 |
My brotha. . . do u mean "DIP"? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 4:02pm On Jul 24, 2010 |
sledge406:u dey hail her because very soon u go ask for her number. Ashewo |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 4:04pm On Jul 24, 2010 |
bunch of goats |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 4:05pm On Jul 24, 2010 |
*tehehehe* |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 4:08pm On Jul 24, 2010 |
y u cm open teeth lyk eran sunsun |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 4:10pm On Jul 24, 2010 |
na flaunt i dey flaunt am. . . no worry. . . u go get teeth for afterlife ehn |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 4:16pm On Jul 24, 2010 |
cow |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 11:52am On Jul 25, 2010 |
D1KeleVra:If u dey find your brother, u no go ask your mama make e go show u orphanage where she for leave am As for d Skinny xynerise:Shut your toilet wen u call mouth jor. Na u sabi detect pass na im u nor go join police. She nor dey ask for my own number abi Dyt:Iya Basira, which skool u go sef abi una nor use Mastering English or Brighter Grammar from there? Becos Xynerise nor look your side u begin dey dance NAyKED. I never knew u were a Masquerade. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 12:36pm On Jul 28, 2010 |
chei! |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 3:20pm On Jul 28, 2010 |
sledge i still dey jss3 so i fit dey always mk mistake insufficient rat |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 3:31pm On Jul 28, 2010 |
Dyt: U see y I say u worse pass pesin wen nor go skool. I blame who put computer for ur front sha. These na example of mistake; "teh", No be wen u wan compose grammar or try make sense u con talk say |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 3:38pm On Jul 28, 2010 |
ode nie ur sense of humour don rust typical rabbit |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 3:54pm On Jul 28, 2010 |
aww |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 5:49pm On Jul 28, 2010 |
Dyt: See dis were. So wetin I talk pain u go reach tongue Na u and who dey do Wat is typical of a rabbit Igbin like u. Just incase u don forget, make u look the title of dis thread. Kpele, ma sukun mo! @Clemcy Wetin be ur own na? U want make she bite u |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 5:50pm On Jul 28, 2010 |
Hehehe |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 6:58pm On Jul 28, 2010 |
Dyt:This person na man See as this transgendered dey yab |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 7:06pm On Jul 28, 2010 |
sledge i know look d topic i jst enta thinkin its fun incompetent agbero |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 8:20am On Jul 29, 2010 |
xynerise:The But u sef, u be Investigator C as u detect am once like dog wen sniff dat 94 year old lady wen carry coke. Dyt:Who says the topic isn't fun I nor know why u result to crying sha I don tell u say u nor know anything. Check out my bolded text and u say u dey make sense. I think u'd make more sense when u decide to stop posting Show me an agbero who is eva competent and I'll stop my agbero work Ur smiling face be like D1KeleVra crying face and this goes to prove dat u're indeed Foncused |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 11:33am On Jul 29, 2010 |
hmmm hmmm i can now c u v chicken brain i need nt exchange words wit u go Self-Service |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 12:53pm On Jul 29, 2010 |
Sludge! Take ya time. . . no dey take my name play |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (25)
Bachelors, Come And Tell Us Your Rank Here / Igbo People And Insult / Ronaldinho Is Dead?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |