Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,163 members, 7,811,358 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 10:09 AM

Let Us Throw All The Insults Here Part 2 - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let Us Throw All The Insults Here Part 2 (21834 Views)

Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview / Lets Throw The Insults Here {part 3} / Let Us Throw All The Insults Here (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (25) (Go Down)

Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 3:28pm On Jul 29, 2010
name wey dey cause vomit



@dyt and sledge
make una no dey worry us, carry una fyte enter bedroom, i know say na from bedrrom e start


anyway make una continue, bunch of incompetent rat and chicken smiley
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 3:30pm On Jul 29, 2010
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by skyndyp(f): 3:56pm On Jul 29, 2010
Hi D. 'Sup cheesy
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 3:59pm On Jul 29, 2010
lol its ok dickele, i bliv dat was too much for your church mind
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 3:59pm On Jul 29, 2010
skyndyp:

Hi D. 'Sup cheesy

Not much. . . this place is dry jorh. . . i dey go find trouble for other sections. . .
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by skyndyp(f): 4:12pm On Jul 29, 2010
Happy watching your as.s as u walk off cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 4:13pm On Jul 29, 2010
thnx. . . u're thotful
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 4:23pm On Jul 29, 2010
pls go and nver return, i don tire 2 dey see u
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 4:26pm On Jul 29, 2010
sad
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by hectorswag(m): 10:05pm On Jul 29, 2010
na wa oooooo where i bin go since cheesy

i no knw say part 2 don start sha lol
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Dyt(f): 10:14pm On Jul 29, 2010
hecto u don cm back 4rm dat place
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by EfemenaXY: 10:25pm On Jul 29, 2010
hmmm

pessin need to get strong liver to survive 4 dis thread. . .

**rushes out b/4 d insults arrive**
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by cynthoney(f): 8:51am On Jul 30, 2010
just passing and dont understand wat d hell is going on,

abeg,make i waka pass, hv a date with d owner of google kiss
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tripplex1: 10:14am On Jul 30, 2010
cynthoney:

just passing and dont understand wat d hell is going on,

abeg,make i waka pass, hv a date with d owner of google kiss
which owner of google iz it google enugu?? or google asaba?? grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Ibomade1: 10:16am On Jul 30, 2010
^^ grin grin grin grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 12:14pm On Jul 30, 2010
@all. Una don brush teeth? grin
Is like some nairalander dont even say good morning to their parents before browsing.
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by hectorswag(m): 12:23pm On Jul 30, 2010
xynerise:

@all. Una don brush teeth? grin
Is like some nairalander dont even say good morning to their parents before browsing.
angry mtcheww!!! ODE wink

Efemena_xy:

hmmm

pessin need to get strong liver to survive 4 dis thread. . .

[i]*[b]*rushes out b/4 d insults arrive**[/[/b]i]

lol
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 12:44pm On Jul 30, 2010
hectorswag:

angry mtcheww!!! ODE wink

lol
You wey get lazy kpekus they call me ode.
Your face wey them patch grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 5:54pm On Jul 30, 2010
Dyt:

hmmm hmmm i can now c u v chicken brain
i need nt exchange words wit u
go Self-Service
Dyt Dirt, if u like cry, e nor concern me. U and who dey exchange words abi dem tell u say I come here con suck booby
Wen I self-service finish, na ur face I go throwey wink (Open ur mouth down I dey C.UM)

D1KeleVra:

smiley Sludge! Take ya time. . . no dey take my name play smiley
Na dat sludge na im ur mama, DYT Dirt dey open mouth for. Wetin u go do as I call ur name, D1CKless!

clemcykul:

name wey dey cause vomit



@dyt and sledge
make una no dey worry us, carry una fyte enter bedroom, i know say na from bedrrom e start


anyway make una continue, bunch of incompetent rat and chicken smiley
E be like na d same skool u and Dirt go. Do face like beans wen don spoil. lipsrsealed tongue

Efemena_xy:

hmmm

pessin need to get strong liver to survive 4 dis thread. . .

**rushes out b/4 d insults arrive**
See as u con show d guys here say u nor wear pant as u fall in d course of rushing out.

cynthoney:

just passing and dont understand wat d hell is going on,

abeg,make i waka pass, hv a date with d owner of "dis googles" kiss
If only u knew he was a welder, u wud have preferred remaining with the mechanic. grin

xynerise:

@all. Una don brush teeth? grin
Is like some nairalander dont even say good morning to their parents before browsing.
U greet ur own papa and mama wen be say u bad mind dey stuck on hiding Efemema_xy panties. A chaw O! cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by cynthoney(f): 6:17pm On Jul 30, 2010
tripple_x:

which owner of google iz it google enugu?? or google asaba?? grin grin

google worldwide!!!

make una help me C dis guy,

u think say me and u dey d same level? cool

a beg, i no dey play local league!!!

if u talk too much i go google ur A.S.S angry
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 8:02pm On Jul 30, 2010
cynthoney:

google worldwide!!!

make una help me C dis guy,

u think say me and u dey d same level? cool

a beg, i no dey play local league!!!

if u talk too much i go google your A.S.S angry

Since wen did u leave d1ck and start concentrating on licking yansh
Abeg u need to be hanged tongue
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 12:06am On Aug 18, 2010
Where did all the monkeys on this thread run to?
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by ElementG(m): 10:01am On Aug 18, 2010
tanimz:

Where did all the monkeys on this thread run to?

Monkeys?? i like dat one oo, e be like say i go like dis section, anyway no yab me ooo cos i no fit pack shiit for dog mouth ooo grin grin grin wink wink cheesy cheesy
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:31pm On Aug 18, 2010
^^ You well so? Why you go talk say make I no yab you. angry angry

Abi you no know the motive of this thread
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by ElementG(m): 4:00pm On Aug 18, 2010
oh u want make we start, anyway na because i no want make u cry i keep my peace ooo grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:05pm On Aug 18, 2010
Me? Cry? In your widest dreams!

Oya, bring it onnnn!!
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by ElementG(m): 4:12pm On Aug 18, 2010
honestly, without looking at u, i can easily tell dat u are figure 1.5
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:16pm On Aug 18, 2010
Element G:

honestly, without looking at u, i can easily tell dat u are figure 1.5

Wrong! There's no need wasting my time on you, it's very evident you're one of the monkeys. The signs are obvious.
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by blacksta(m): 4:17pm On Aug 18, 2010
hmmm - I fit throw bin here as well
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by ElementG(m): 4:23pm On Aug 18, 2010
av said it before, i no fit pack shiit for d mouth of dogs like tanimz grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:29pm On Aug 18, 2010
^^ Don't you have anything else?SMH, scaleless lizard.
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by ElementG(m): 4:32pm On Aug 18, 2010
wat about u? milkless cow

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (25)

Bachelors, Come And Tell Us Your Rank Here / Igbo People And Insult / Ronaldinho Is Dead?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.