Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,015 members, 7,835,438 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 10:15 AM

Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan - Crime (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan (23164 Views)

Ghanaian Lady Bites Off Penis Of ‘rapist Who Asked For Mouth Action’ / Rapist Who Tore Girl's Private Part In Lagos Punished. Graphic / Serial Rapist Who Tore Girl's Private Part Apprehended In Lagos. Photos (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan by Seandisputed(m): 12:45pm On Nov 11, 2018
lefulefu:
if a girl dey insist to do am raw wit u the quickest way to discharge her na to suggest make una go test una sef for hospital.wen u suggest dat dem go run very far far from ucheesy. Girls like dat get STDS for body wey dem dey distribute aroundcheesy.
Na there devil dey work o
You know say if you don too do with condom you come see how you go do without, your brain go just enter hibernation.
Like one girl wey dey put me for high jump since last year come finally enter my slaughter house April this year, bros as i wear condom she say make i do without, na so i dive in without caution, na when i Bleep finish my eyes clear. During that period if small pimples do me i go run enter Google dey ask weda pimples na one of the symptoms of HIV������. All these people are not worth it abeg

1 Like

Re: Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan by Ayobami7(m): 3:52pm On Nov 11, 2018
this is my comment
Re: Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan by Fourwinds: 7:27pm On Nov 11, 2018
lefulefu:
if u call them olosho or runnzgirl dem go dey vex but then wich normal girl go dey loiter around for shopping complex or other public stands and dey jump inside men car dey follow dem go house. Na only ashawo dey do such nacheesy. Abi i liecheesy.
infact you don talk am as e be finish

1 Like

Re: Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan by Ositace(m): 8:18am On Nov 14, 2018
dkronicle:

Bro since d day wey one girl for sch say make i nack am raw. Na when i start to fear dem. What if i get hiv nko
Lol... God help this our generation ooo
Re: Police Frees Rapist Who Battered Victim In Ibadan by melaninpop: 2:34pm On Nov 14, 2018
U met him same day, followed him home same day cos he said he wasn't after sex... Na wa ooo. Later men will be insulting females anyhow cos of all these fish brained specimens in our midst... Rubbish angry

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Nnemelu Shalon Ifeoma, Missing UNN Student (Photos) / Suspected Robber Implicates Man Returning From Prayer / Kidnappers Lure Man From Ogun, Kill Him In Ondo After Collecting Ransom

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.