Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,744 members, 7,824,143 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:29 AM

Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol (9832 Views)

For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. / I Use GOD Beg All Of Una / Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by xynerise: 9:26am On Aug 02, 2010
Those days I use to run 50km per hour with my power ranger's pant. grin. Running 4rm Orile to Alaba Suru on pant. Ben 10 and Dani always come last in any race.
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by blacksta(m): 9:30am On Aug 02, 2010
Sorry mate - when i was in lagos - I lived in a nicer part and such activites did not exist , but we played computer games, went to the Ikoyi or Lagos country club, went sailing and many more.

I sure miss all that.
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by xynerise: 9:45am On Aug 02, 2010
All biscuit-bone pekins like una wey headache go worry una go reach hospital spend 1month no suppose comment on dis thread.grin. That was why rich men give birth to imbeciles while poor/average men produce great men. Today, I am a living testimony. Ben make u tell them how molue nearly jam dani.
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 9:48am On Aug 02, 2010
Na wa o lol
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Woke4all(m): 9:55am On Aug 02, 2010
Lol
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Rathyemmy(f): 10:19am On Aug 02, 2010
Even me wey be girl sef, I ride tyre well well!!!
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 10:21am On Aug 02, 2010
E show for yo leg'
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by xynerise: 10:24am On Aug 02, 2010
The name of my tyre was Daewoo racer. grin
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by StudioCFR(m): 10:41am On Aug 02, 2010
Tyre u pick for gutter abi?
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Rathyemmy(f): 10:55am On Aug 02, 2010
E make the leg strong kakaraka grin
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by blacksta(m): 11:00am On Aug 02, 2010
Sorry didnot do tyres - only did cars with tyres. grin
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by xynerise: 11:40am On Aug 02, 2010
Studio CFR:

Tyre u pick for gutter abi?
grin grin grin grin.
Well the gutter was clean undecided
blacksta:

Sorry didnot do tyres - only did cars with tyres. grin
You should be on topic pls or go play for gutter. angry
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by odeeway(f): 12:33pm On Aug 02, 2010
hello y'all,
im new here and iv been laughing my arse off, funnier than the jokes are your comments, can't stop laughing, keep it up!
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by xynerise: 12:47pm On Aug 02, 2010
^^^Thank u fery much now go pay ur money to Ben 10 for the entertainment. grin
Relcome to Nairaland
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by ekpakpo: 7:03pm On Aug 02, 2010
c beta yarns; straight 4rm da hood.
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Dyt(f): 9:11pm On Aug 02, 2010
i did mummy n daddy
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bibs(f): 9:37pm On Aug 02, 2010
oh i did too with my siblings tho grin grin
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Dyt(f): 9:43pm On Aug 02, 2010
ur siblings or all those hmmmmmmmmmm
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bibs(f): 10:07pm On Aug 02, 2010
no o we are so many in my house
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Dyt(f): 10:24pm On Aug 02, 2010
sure u were always mummy n dat is acts as daddy,does he sleep on u?
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bibs(f): 10:41pm On Aug 02, 2010
for where? kojoo!
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Dyt(f): 10:48pm On Aug 02, 2010
hmmmmmmm i no blv u jo
d tym wey b say nobody know nothiin na jst lay down on top ur body
me i do am well well o infact dat na my best style now
mummy n daddy
ask studio na dat one we dey do pass
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bibs(f): 10:59pm On Aug 02, 2010
Studio! Studio!! where im dey make e comt alk im side of the tory
*tis getin intrestin*
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Dyt(f): 11:03pm On Aug 02, 2010
wats gettin ineretin ere

cmon go sleep u no go lesson 2morrow
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by EfemenaXY: 11:50pm On Aug 02, 2010
Dyt:

hmmmmmmm i no blv u jo
d tym wey b say nobody know nothiin na jst lay down on top your body
me i do am well well o infact dat na my best style now
mummy n daddy
ask studio na dat one we dey do pass

anything's game on for Mr Stud - na so im spoil reach

bibs:

Studio! Studio!! where im dey make e comt alk im side of the tory
*tis getin intrestin*


Trust me - the guy get plenty sides to tell. . .
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by onikstib: 3:20am On Aug 03, 2010
Even, despite the fact that I lived at Ikoyi then, I still rode on my super-fast tyre ,
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Mcjohnny(m): 5:13am On Aug 03, 2010
nonsense
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by blank(f): 6:03am On Aug 03, 2010
Can anyone explain how the game went (i am assuming it is a game?)
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by Mobinga: 7:15am On Aug 03, 2010
^no its not a game its an operating system.
@dyt: this your name
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by cynthoney(f): 7:37am On Aug 03, 2010
blacksta:

Sorry mate - when i was in lagos - I lived in a nicer part and such activites did not exist , but we played computer games, went to the Ikoyi or Lagos country club, went sailing and many more.

I sure miss all that.

Blackie y u dey form like this?

no be u i c d other day wey i come ajegunle dey drink garri naked?

abeg,no dey embarrass me cheesy
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by bashydemy(m): 8:09am On Aug 03, 2010
Wowww make me remember my childhood i hardly have time but for the little time i ride from Amukoko to Mosafejo and sometimes to Gaskiya area in Badia long time i miss that area die
Re: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by sledge406: 8:46am On Aug 03, 2010
Wetin beat me pass na after all dese racings and more, we nor ever lost even wen we comot for jurisdiction grin

@Blacksta. . .We know say u do cars wit tyre, no wonder ur fuel tank got contaminated.

But sha e don tay wen all dese gals dis[b]V[/b] wit deir mummy and daddy play. Con even see cousins dey make out wit eachother. Funnt tyn na say day go be like 2 minutes and night go be 5-8 minutes. Yet una say una neva spoil since childhood

Which other games I sneak out to play? pilolo, I fly sa kite, monkey post. . .

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Buy One Get One Free / Top 10 Disadvantages Of Marrying A Beautiful Woman!! / Download Comedy Video : Akpors In Xmas Bonus (very Funny)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.