Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,770 members, 7,955,936 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~ Jokers Offtopic Amusement Park (48053 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101) (Go Down)
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:00pm On Aug 18, 2010 |
Amusement park can't see any rides . Cool anyway |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by makajibbz(m): 12:10pm On Aug 18, 2010 |
i'm headin 2 lasgidi bayby |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 1:31pm On Aug 18, 2010 |
ok so as i said efe, help ur fellow babes now, i can really see d desperation in her voice ooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:33pm On Aug 18, 2010 |
shooo??!! help am do wetin na? Abeg free me jor! |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 1:35pm On Aug 18, 2010 |
she talk say she dey trip for studs, and studs dey do yanga for her, i no want make one chick go commit suicide out of love oooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:37pm On Aug 18, 2010 |
My speciality na jokes - not romance but er. . .seeing as u dey concerned - you fit help am out na, abi?? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 1:40pm On Aug 18, 2010 |
efe u don kolo finish, infact na hot water go burn dat ur mouth, see as u do me? Even u self no say i be pure comedian but anytime, anyday if dem ask me say "Who are d two most devoted lovers?" i go answer say na u and vicks anytime, so i know say u get some tricks up ur sleeves, oya teach d girl jor and dont do yanga for me oooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Ben13: 1:45pm On Aug 18, 2010 |
Studio CFR: See person don get plan to rig election |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 1:45pm On Aug 18, 2010 |
Efemena_xy: Efe, You lie. . .who started s.ex in the Dark? wettin that one be? If that no be advanced romance I surrender T_Z. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 1:52pm On Aug 18, 2010 |
Element G: Bros, the[i] only [/i] trick (if u can call it that) I have up my sleeve is being a daughter of Eve Hotwire: Hotwire, why you wan make me miserable today now?? S.ex in the Dark was 1 of my finest works. . .I burnt the provobial midnight oil to compose that joke. . . And the great Ben don lock am Oh, Ben, Ben, Ben!! Where art thou?? Efe would never be the same again ooo!! |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 1:53pm On Aug 18, 2010 |
Elemant, How come Oga Ben put your name near Tanimz when openning this thread. Abi the bobo wan stir the hornet's nest? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 1:58pm On Aug 18, 2010 |
Efemena_xy: hmm dats enough for her if it worked for d almighty queen of Nland Hotwire: no be my fault now, dem no fit place fine and monkey together, na fine and fine and monkey and monkey |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 2:06pm On Aug 18, 2010 |
helloooooo wey d rides now , i don arrive 4 d amusement park now |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 2:07pm On Aug 18, 2010 |
This Ben is getting oversize. imagine his merciless lock outs. Let us conspire and trim him to size. Any ideas? Talk now Miss Sharp Razor blade |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 2:10pm On Aug 18, 2010 |
Idowu, Any ride for me? No not in the Roller Coaster Dear. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 2:12pm On Aug 18, 2010 |
Hotwire: am lost , no b amusement park we dey so ,talk to d staff i dont work hia na , ask oga ben |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 2:13pm On Aug 18, 2010 |
Hotwire: Na your ultimate dream be that?? Talk now Miss Sharp Razor blade Allegation denied! Moi gentle pass butterfly Besides, Hotwire - If you wan lead revolt go-ahed. . .but nor dey use style take hide behind Efe's wrapper ( u know wetin dem dey call such men - abi??) |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 2:22pm On Aug 18, 2010 |
abeg efe talk am, make i no wetin dem dey call their type |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 2:25pm On Aug 18, 2010 |
matters are arising , i don enter 1 wan ride hotwire ,efe talk sey u b woman wrapper , and mugun bedsheet |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 2:26pm On Aug 18, 2010 |
Eflement Yes ooh, the men are called Efe's Wrapper. Well what else? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 2:33pm On Aug 18, 2010 |
Idowuogbo: Idowu Dont eveeeeeer put words into Efe's mouth. Where she talk am? And for Ur infor (ask Efe) I dont use bedsheet or matteras it is on the ground up. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 2:36pm On Aug 18, 2010 |
@Hotwire - your wahala nor be small thing, I tell u |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 2:46pm On Aug 18, 2010 |
@hotwire, honestly u be wahala sumtimes u knw? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 2:47pm On Aug 18, 2010 |
Hotwire:abeg use bed jare or na back problem u go get at an early age i warned u oooo, cus walking stick don scarce |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 2:53pm On Aug 18, 2010 |
Idowuogbo: chai see yab, forget idowu, u get swaggs ooo @hotwire, and u too u dey luk d chick abi, common give her a gud reply jor |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 2:54pm On Aug 18, 2010 |
Idowu, Advice rejected. My pal listened to one popular daugter of Eve on NL, he now has POP (plaster of pariiii) on his back. she mislead him and abandoned him for Greener suckings. |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 3:01pm On Aug 18, 2010 |
Element G: You sef, cover my back jo. You siddon there like a coffee mug and girls are attacking your bros. Wetin you want from them that your never taste? |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 3:06pm On Aug 18, 2010 |
Gawd!! Hotwire! nor be today u start, I tell u |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Hotwire(m): 3:10pm On Aug 18, 2010 |
Blackstar, I saw you at the park playing with yourself a while ago. If Efe catches you na you go explain sha. I wont report ooh, but I will not keep quite |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by EfemenaXY: 3:11pm On Aug 18, 2010 |
Need to get some work done now will catch up with y'all later. . . @Hotwire - I promise to deal wiff ya l8er. . .my madam just dey return from her break. . . |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 3:12pm On Aug 18, 2010 |
Hotwire: free me ooo, as u see me so ehn? i be gud boi oooo |
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 3:14pm On Aug 18, 2010 |
efe see ya later |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101)
Can You Kill A Lion For Me? - Wife / If You Still Do This, You Need To Upgrade. (PICTURE) / When You Repeat A Class Three Times - Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |