Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,139 members, 7,818,430 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:23 PM

~Jokers Offtopic Classic Bar House - Jokes Etc (92) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~Jokers Offtopic Classic Bar House (45031 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (89) (90) (91) (92) (93) (94) (95) ... (102) (Go Down)

Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 10:16pm On Oct 19, 2010
Efemena_xy:

Dani

abeg the fire done dey die out - nor start to dey fan am again jor!

u too like wahala tongue tongue tongue

anyway, longest time - how u dey now?? cheesy cheesy

hehehehe wetin i do again. .  grin grin

Anywayz body dey inside clothe. .Buh the cloth nnko . .e nor size me tongue




Idowuogbo:

awwh how cute amm gud dont wori , he faded in2 tin air berra 4 me

@efe
evening madam
Dont mind the body built macherano with insect bisceps cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 10:42pm On Oct 19, 2010
dani1luv:


[size=12pt][font=Bradley Hand ITC][color=#000099]Dont mind the body built macherano with insect bisceps
cheesy
u meant d skeleton dat counts ribs tinkin its packs
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 10:44pm On Oct 19, 2010
Apparently you are right . .gush how'd you know. . you've bin spying on him cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 10:48pm On Oct 19, 2010
no d boys in d riverbank told me , dey all shower 2geda in d stream
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 10:50pm On Oct 19, 2010
How nice. .buh what were you doing there. .having a shower2? undecided
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 10:53pm On Oct 19, 2010
i wasnt dere na , haba na dem come village square gist me
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 11:02pm On Oct 19, 2010
Heheheheheh buh you previously told efe that you were @ Namibia.  . .abi dat one dey nigeria grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 11:06pm On Oct 19, 2010
haba na wen i dey 9ja na , y u jus dey analyse sef
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 11:10pm On Oct 19, 2010
Analyze ko. . paralyze ni. , . i wan go club jorh. .Gudnyte grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 11:13pm On Oct 19, 2010
hehe u must defo bi a student going clubbin on a monday student nite i guess, i have worked ur shoes dint no u were my son hehehhe
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 5:09pm On Oct 20, 2010
classic bar house - home of drunks
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 11:49pm On Oct 20, 2010
^^ Like u, you mean grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 12:42pm On Oct 21, 2010
[size=13pt]^^ grin Dough grin[/size]
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Theyoung2: 9:03pm On Oct 21, 2010
hello you are too much
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 9:18pm On Oct 21, 2010
Are you okay?
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:19pm On Oct 21, 2010
^ i was gonna ask him d same ?, i tink hes drunk
damn give him h20 to stabilise his system cheesy cheesy cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 9:24pm On Oct 21, 2010
My H2o is reinfunicated. .and rejamly sychonized. .should i give him dat way grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:26pm On Oct 21, 2010
hehe , if it wud help him calm spirit , proceed
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 9:30pm On Oct 21, 2010
my h2o would disturb his mind both physically mentally & spiritually grin . .I nor want efe's troble. . .dat her caretaker. .


how body
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:31pm On Oct 21, 2010
really na wah efe hand ful tru tru
body dey inside sweater mehn , cold wan finish me
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 9:34pm On Oct 21, 2010
for namibia bah. .who dey deceive who tongue

Abeg wat side for 9ja you dey cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:40pm On Oct 21, 2010
heey u i left namibia , am in russia now , i moive around damn it , y do u pips always tinkin abroad na big deal
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Mobinga: 9:41pm On Oct 21, 2010
Hello ladies, the hottest dude is in the house!! Come to daddy cool
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:44pm On Oct 21, 2010
^hehehe mobings wot u gat , tel momma wot u working wiv
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 9:55pm On Oct 21, 2010
Idowuogbo:

heey u i left namibia , am in russia now , i moive around damn it , y do u pips always tinkin abroad na big deal
. , hope you did the embolden on purpose cheesy

I understand , keyboard failure
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by sledge406: 3:23am On Oct 22, 2010
Seriously, Dani and Idowu, why una dey deceive the evil spirit wen dey una body Una just dey blow rubbish grammar and outline serious spelling errors. angry angry

Dani, you dey correct idowu (hence I go ignore her part) since you na teesha but wetin happen to the LOG wen dey inside ur eyes?
dani1luv:

My H2o is reinfunicated. .and rejamly sychonized. .should i give him dat way grin
Tell me the exact meaning of ALL the BOLDED words and which can sentence be that?

You be MOD and you dey disgrace the hell outta other MODs but I nor dey worried sha cos countless times una (MODs) don show say una nor fit make correct statement or question as the case maybe using the right phrases. (Check the homepage and the titles go tell you exactly wetin I mean)

PS. . .If you need me to give the English version of all statements above, be sure to raise your hand wink

Idowu, I see am say Dani dey rock your boat wellu wellu. Nor let the man sink o wink
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 3:29am On Oct 22, 2010
^ u no well yeyeboi
abeg go chop kpomo teacher chike tongue grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by dani1luv: 1:16pm On Oct 22, 2010
sledge406:

Seriously, Dani and Idowu, why una dey deceive the evil spirit wen dey una body Una just dey blow rubbish grammar and outline serious spelling errors. angry angry

Dani, you dey correct idowu (hence I go ignore her part) since you na teesha but wetin happen to the LOG wen dey inside your eyes?Tell me the exact meaning of ALL the BOLDED words and which can sentence be that?

You be MOD and you dey disgrace the hell outta other MODs but I nor dey worried sha cos countless times una (MODs) don show say una nor fit make correct statement or question as the case maybe using the right phrases. (Check the homepage and the titles go tell you exactly wetin I mean)

PS. . .If you need me to give the English version of all statements above, be sure to raise your hand wink

Idowu, I see am say Dani dey rock your boat wellu wellu. Nor let the man sink o wink
now dis is wot i cal parasytic mentality.:-@
idowu, hw body
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 1:47pm On Oct 22, 2010
dani1luv:

now dis is wot i cal parasytic mentality.:-@
idowu, hw body



Mr. Idowogbo how far
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Phemour: 2:09pm On Oct 22, 2010
Wher'r my old mad fwendz
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by sledge406: 3:56pm On Oct 22, 2010
Idowuogbo:

^ u no well yeyeboi
abeg go chop kpomo teacher chike tongue grin grin
Becos I nor attend to your issue, you dey seek my attention. E be like you want make Dani begin cry say u nor send am again?
BTW, which kpomo I go chop? The one in between your legs or your manchester I hope say dat region nor flat like SIM card sha tongue

dani1luv:

now dis is wot i cal parasytic mentality.:-@
idowu, hw body

See ur fish brain! grin
I sincerely ask you for meaning to words but you dey talk more jargons. Idowu go soon bone u.
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Donmeca(m): 5:42pm On Oct 22, 2010
This shud qualify as the longest thread in NL. My prob is dat it's just full of bull.shit.

(1) (2) (3) ... (89) (90) (91) (92) (93) (94) (95) ... (102)

When Government Says Teachers Must Wear Uniform (photo) / When The Cat Is Afraid Of Contacting Lassa Fever (Pic) / Chinese and Asian Jokes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.