Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,862 members, 7,817,544 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:08 PM

Psalm 23 - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Psalm 23 (1345 Views)

Psalm 23 In Pidgin English / Psalm 23 By An African Laborer / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Psalm 23 by Hotstepper(f): 5:53am On Jan 20, 2006
Baba God na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where plenti awoof dey flow and come put me near fine river, make my bodi dey thermacool. 3. E panel beat my mind come spray am white, come dey carry me pass express road wey righteousness dey, sake of Him name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419, otokoto and juju people boku, kom even join okada pass okija shrine reach valley wey near where death dey live, my mind go strong kakaraka like zuma rock, becos you stand gidigba for my side. Your cane and walking stick nko ? Na so dem dey like back bone dey giv me comfort. 5. You don prepare Egusi soup and Pounded yam decorate am with bush meat say make I chop. All my enemies shine eye dey chill forever and ever. Amen!!!
Re: Psalm 23 by ZuluNation(m): 5:59am On Jan 20, 2006
grin grin grin hotstepper you don kill me my sister........the is the funniest sh!t I've read in a long time.
Re: Psalm 23 by buckeye(m): 7:01am On Jan 20, 2006
Hotstepper:

4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419, otokoto and juju people boku, kom even join okada pass okija shrine reach valley wey near where death dey live, my mind go strong kakaraka like zuma rock, because you stand gidigba for my side. 


hmmmmm cheesy cheesy
Re: Psalm 23 by Derpor(m): 9:54am On Jan 20, 2006
grin O boy u be correct nigerian o.
Re: Psalm 23 by Z4M4eva(f): 10:13am On Jan 20, 2006
L.O.L cheesy
Re: Psalm 23 by Terry1(m): 7:02pm On Jan 20, 2006
Good job hotstepper, na better job wey u do,

if u fit translate help us wey no de fit read bible, hmm, we go de fit readam,

if at all u come do de translation wetin be de name wey u go giveam?

na King Hotstepper Version abi?

I just carry awoof greeting throw way to u now.
Re: Psalm 23 by dondee2(m): 10:55am On Mar 29, 2008
L>O>L
Re: Psalm 23 by delib: 11:25am On Mar 29, 2008
good one for u only cos you r OYO
Re: Psalm 23 by Teejay07(m): 12:03pm On Mar 29, 2008
@poster,

nice one. Wish you could translate the whole bible like that. Probably area boys, agberos e.t.c. may be interested in reading that kind of translation.

Meanwhile, u are on ur own o!
Re: Psalm 23 by delib: 12:19pm On Mar 29, 2008
tell him again
Re: Psalm 23 by adebayo201: 8:14pm On Sep 25, 2009
;d
Re: Psalm 23 by adebayo201: 8:15pm On Sep 25, 2009
;d
Re: Psalm 23 by adebayo201: 8:16pm On Sep 25, 2009
;d
Re: Psalm 23 by adebayo201: 8:17pm On Sep 25, 2009
;d
Re: Psalm 23 by bydot1(m): 5:58am On Sep 26, 2009
cool
Re: Psalm 23 by bashydemy(m): 9:12am On Sep 26, 2009
nice one
Re: Psalm 23 by akym(m): 5:12pm On Sep 26, 2009
k
Re: Psalm 23 by bashydemy(m): 7:59pm On Sep 26, 2009
where this akym ja come from self?
Re: Psalm 23 by mamagee6(f): 9:45pm On Sep 26, 2009
Nice Joke.
Re: Psalm 23 by sweeti14(f): 1:26am On Sep 27, 2009
roflmao grin grin grin grin grin, my ribs hurt!
Re: Psalm 23 by CrazyMan(m): 1:29am On Sep 27, 2009
Now that was funny.
Re: Psalm 23 by bashydemy(m): 5:11am On Sep 27, 2009
what was funny
Re: Psalm 23 by bydot1(m): 6:25am On Sep 27, 2009
cool
Re: Psalm 23 by jamace(m): 8:50am On Oct 01, 2009
cheesy   grin Koooool Joke. I just de laugh hia- hia- hia without brake grin  grin
Re: Psalm 23 by lordmassac(m): 9:40am On Oct 01, 2009
nice one cheesy cheesy cheesy correct guy, where u been dey since wey sum pple dey kill me wif non grin ;Dsence?

(1) (Reply)

Ever Wondered? / Mike Is Dead / Curiousity Killed The Antelope!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.