Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,958 members, 7,828,391 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 09:06 AM

Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! (4821 Views)

Benin People No Go Kill Person With Laughter / Women No Go Kill Me With Laff (photo) / Akpors No Go Kill Me (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 10:06pm On Dec 15, 2010
that bit possible and if its possible then do that first
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by Idowuogbo(f): 10:08pm On Dec 15, 2010
i instructed u 2, so go and find out if it is tongue tongue
if u come bck wiv cureent den try soak ur sef in water cool cool cool
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 10:14pm On Dec 15, 2010
Idowuologbo what that your problem again dem born you follow me? abu you they trip for fine boy well application form still dey ooo
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 10:17pm On Dec 15, 2010
Badski
Dey deceive yourself

tis allowed
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by Idowuogbo(f): 10:20pm On Dec 15, 2010
hehe u fine , obasanjo na clean boi next 2 u
@stud
wen dem allow u chop cake dis yr shey , eyah pele
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 2:33am On Dec 16, 2010
Idowuogbo:

hehe u fine , obasanjo na clean boi next 2 u
@stud
wen dem allow u chop cake dis yr shey , eyah pele

grin grin grin grin grin
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 8:54am On Dec 16, 2010
Idowuogbo:

hehe u fine , obasanjo na clean boi next 2 u
@stud
wen dem allow u chop cake dis yr shey , eyah pele
come out straight Idowu no dey pretend ok if you no wan accept publicly inbox me check my profile for my e-mail or you want my FB name?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 11:12am On Dec 16, 2010
Mtchew
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 11:56am On Dec 16, 2010
Cockroach bite you?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 12:18pm On Dec 16, 2010
Yes
The one for your house
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 1:00pm On Dec 16, 2010
The ones in my house are butty to compare to the ones in your Face me i slap you appt where you share toilet with your neighbour why dem no go sturborn
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by lysaa(f): 2:46pm On Dec 16, 2010
bashy_demy:

Yes maybe you are to be blamed
u dey crase abi u dey crase?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 3:02pm On Dec 16, 2010
lol
No mind the guy
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 7:30am On Dec 17, 2010
@Lysaa where did you buy your dictionary? you need to sue them cos i don't know why there is no respect in it but mind you am no your mate understand?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:14pm On Dec 18, 2010
All these mosquitoes sef. undecided
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:15pm On Dec 18, 2010
How are u dear
Long time


*no turn my greeting to fight as usual abeg*
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:17pm On Dec 18, 2010
Hello Mr. Studio, I am very fine thank you.

How are you doing? I hope your business is going smoothly?

How is your family as well? I hope they are all doing fine?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:22pm On Dec 18, 2010
everything is fine and i give God the glory

Tanimz don change
She even respect me for the first time in history by calling me a Mr.

Dat one na her christmas package for me?

Erm, how are u too Miss Tanimz, husband, family and business?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:24pm On Dec 18, 2010
I thank the good Lord for his mercies. smiley

Mr. Studio, I am always respectful. Why would you think otherwise? sad

Tanimz, her husband, family and business are all doing well. cool cool

Beautiful day today, innit? cool
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:27pm On Dec 18, 2010
Wait a minute, when u marry wey u no send me IV letter?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:31pm On Dec 18, 2010
It was a private wedding.
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:32pm On Dec 18, 2010
No bring dat oyinbo talk come here o
Mtchew
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:35pm On Dec 18, 2010
Do you have a problem with my choice of wedding?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:37pm On Dec 18, 2010
i get your time?
Mtchew
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:38pm On Dec 18, 2010
Okay then, I have no problem with that Mr. Studio.
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:58pm On Dec 18, 2010
*winks*
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 7:59pm On Dec 18, 2010
cool
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 8:05pm On Dec 18, 2010
Whats that?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 8:12pm On Dec 18, 2010
I'm chilling.
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 8:13pm On Dec 18, 2010
cool
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 10:33pm On Dec 18, 2010
Tanimz happy married life jare studio what your problem na by force to invite you abi you no wan miss the rice?
Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 10:49pm On Dec 18, 2010
Hehe. Thanks jare. cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Crack Ya Ribz / Akpors Short Jokes / Ebola Virus photoshop FAIL By Liberians.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.