Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,761 members, 7,831,448 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 06:48 PM

Serious Matter Wey We Dey Settle For My Compound Since Yesterday - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Serious Matter Wey We Dey Settle For My Compound Since Yesterday (564 Views)

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Serious Matter Wey We Dey Settle For My Compound Since Yesterday by riversproperty(m): 10:45pm On May 29, 2020
Papa Chinedu go sell all him six plots of land, sell him one and only car, come still use him only house wey him and him family dey live borrow money from cooperative add join him life saving carry send Chinedu go Obodo oyinbo. Chinedu come back yesterday after one month for New York tell him Papa say Cold too much for there...

Na the matter we still dey settle since yesterday oo

(1) (Reply)

10 Ways To Enter Nigerian Police Wahala / I Was A Virgin I Had Never Had Sex Before. I Knew Nothing About It. / Brighten Up Your Day With These 60 Hilarious Memes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.