Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,529 members, 7,819,904 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:09 AM

Bible Sermon With Translation In Pidgin English - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bible Sermon With Translation In Pidgin English (8586 Views)

Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Translate This Pidgin English To Correct English / David's Prayer In Pidgin English (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 6:49pm On Jun 09, 2011
Abeg make una remind me verse naa, e don tey me go church grin
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by dammizz(m): 7:27pm On Jun 09, 2011
^^ Devu pikin.
If u no regular 4 church, who u think go join u & ur babe? also rememba say May 21st dey ahead o, ma 50 cents sha
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 9:56pm On Jun 09, 2011
Lol

We prefer Court marriage. . .sorry u miss out on the rice
tongue grin
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by yinkalink(f): 8:58am On Jun 10, 2011
;d ;d ;d
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by snthesis(m): 10:29am On Jun 10, 2011
dammizz:

^^ Devu pikin.
If u no regular 4 church, who u think go join u & your babe? also rememba say [b]May 21st dey ahead [/b]o, ma 50 cents sha
e b like say u don shack shekpe so tay u forget date
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 11:26am On Jun 10, 2011
Pls we need the bible translation on this thread to dominate our trivial chats. Biko.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 4:32am On Jun 12, 2011
Story story! Once upon a time, For the beginning of time, PAPA GOD arrangement and decorate heaven(upstairs) and earth(downstairs- wey we dey so),2. Shey! the earth no get any kind shape and void(i.e to say nothing e resemble and nothing resemble am), and area been dark well well for all the surrounding even enter the body like darkness. Na so PAPA GOD SPIRIT come dey waka to see wetin dey happen and wetin fit happen to change things, GENESIS 1: 1-2
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by dammizz(m): 3:58pm On Jun 12, 2011
^^ na jxt 2 verses long reach dis? U try sha.
@Snthesis, I'm I high? nah *shakes head in disbelief*. I think u high & that makes u think I'm high, or is he right? Its either I'm high or he's high buh who cares. . . somebody musta emptied ma 501 bottle.lol.  BTW 2day's 12, so it would make no diff 2 guapo *winkz*
El, u knw I hate 2 miss rice
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 1:02am On Jun 13, 2011
Dammiz den pray that the news bout Studio turns true wink
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by dammizz(m): 7:49am On Jun 13, 2011
^^ I ve'nt seen d guy in a while, what news about studio? *hope its not what me's thinking*
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 8:15am On Jun 13, 2011
Nay, u fink that bloker can eva marry? He's jxt dying, maybe u pray hard he give up so u can hav a chance to go say 'longtime' to jellof rice, naija burial pattern' grin grin
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by dammizz(m): 11:15am On Jun 13, 2011
^ Lol! Long time 2 rice ke, Easter period is not a long time nah *winkz*.
Me dont want studio's demise o, he's a good guy, tho' in a terrorising way. He is still needed, infact I knw a sorcerer who can transfer d ill-luck 2 someone close& I heard ur a neighbour, rememba it is written, loff ur neibo as u dey loff yasef lol
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 11:30am On Jun 13, 2011
Lol

Can Barrack Obama eva leave 1600 Pennyslvania Avenue to go reside wiv Lagbaja in Oshodi?? I dnt share neighbourhood wiv dat Ajegunle warlord
grin cool
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 5:43pm On Jun 18, 2011
Abeg ooooo. make we no comot our original pattern of the thread. We say make una put Bible translation for pidgin english. UNA THANK U OOO.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 6:26am On Jun 20, 2011
^ And u neva pay us for the ones worked for?! angry
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 12:58pm On Jun 20, 2011
Simplyme thanks for d gen1:1&2 trans. Why u nor liken d darkness to shortage of power 4 our 9ja sef? Lol.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 9:24am On Jun 21, 2011
Songs of Solomon 1:2

Make the bobo muaww me wiv the muaww of em mouth, cos say em swaggs for me sweet pass shekpe

Ecclesiastes 1:14

I don see all the work wey dem been do unda the sun, and focus! All of dem na rubbish na jxt spoil em go spoil unda breeze

Exodus 20:13-16

Make u no commit killing

Make u no go commit backyard love

Make u no go steal abeg

Make u no go say u see or been hear wetin be lie against ur fellow countryman. .u hear?
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 10:46pm On Jul 04, 2011
@ lysaa
abeg no vex , afterall them say as NEPA no fit , dem change to Power 'HOLDING' company of Naija.
Dat aside, how u dey oooo?
El' well don for your translation.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Onyeasi(m): 12:56am On Jul 05, 2011
@El Guapopodo
You're in every thread, WHY?.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by mikuz(m): 1:11am On Jul 05, 2011
^He's searching for something o!
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 10:56am On Jul 05, 2011
Nope Mukiz, Seun payed me to help raise Joke Section frm death cool
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Onyeasi(m): 11:33am On Jul 05, 2011
El Guapo:

Nope Mukiz, Seun payed me to help raise Joke Section frm death cool
Come let's do business. How did He pay you, Ego ole?. Come on tell me, you know how much I love doing business with client. Where can contact you?.
El Guapo:

Nope Mukiz, Seun payed me to help raise Joke Section frm death cool
Come let's do business. How did He pay you, Ego ole?. Come on tell me, you know how much I love doing business with client. Where can contact you?.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by mikuz(m): 1:55pm On Jul 05, 2011
Onyeasi so you be gay??
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 3:37pm On Jul 05, 2011
For Lot time omogay plenty sha.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 10:12pm On Jul 10, 2011
hey deve, where u dey show from?
i been dey torchlight the whole background na from sokotodon pass warri even to somali and afghanistan sha, anyhow, anyhow
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 8:38am On Jul 11, 2011
Lol ok, had a tough time tryin to fig'r out what u meant. I dey roam around the background, if u look well u in always see me.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 1:14pm On Jul 11, 2011
@ lysaa the english version goes thus,
Job 1 vs 7 And the lord said to satan, Whence comest thou?,
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 3:39pm On Jul 12, 2011
Oops! My bad, was replying and didn't know it was @ d devil. Lol.
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by simplymee: 2:14pm On Jul 13, 2011
i dey with you dear friend,
Your head too small for the load oooo , Carry all your palaver give me because i no dey carry your matter play in fact, u dey my screensaver. CAST ALL YOUR CARES UPON ME BECAUSE I CARE FOR YOU,
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by lysaa(f): 8:51pm On Jul 14, 2011
hmm! so many challenges but. .

Father Lord, na me be ur screen saver o cry
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by blackbeau1(f): 12:46am On Jul 18, 2011
Waow.u guys are good
Re: Bible Sermon With Translation In Pidgin English by Nobody: 4:23pm On May 31, 2019
Just sick! lipsrsealed

(1) (2) (Reply)

NVN (nairaland Verification Number) / Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: / Scrabble

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.