Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,117 members, 7,818,330 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:49 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (68989 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (106) (107) (108) (109) (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:20pm On Dec 26, 2011 |
kwanta gal how far na it neva reach i go chook u bottle level na , abi u wan may i involve you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 1:41pm On Dec 26, 2011 |
You think say bottle dey fear me. C na chicks i go arrange for u make dey design dat ur crayfish body esp ur puff puff yansh |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 2:05pm On Dec 26, 2011 |
yansh dis yansh dat , u dey jerosi me o Badosky yansh wey b say if nicki minaj see am she go bow sey champion don arrive |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 2:39pm On Dec 26, 2011 |
Arrive dot com bado. Nicki say make i tell u dis
|
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 3:09pm On Dec 26, 2011 |
Dis wan wey u and nicki dey beef , is it my fault stadium dey my back |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 3:19pm On Dec 26, 2011 |
Bak na in dem sopos waip una koboko |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 3:21pm On Dec 26, 2011 |
koboko shey na harmless bulala u dey talk about |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 4:49pm On Dec 26, 2011 |
About bulala which one harmless bulala. Abeg waip korrect koboko for dat gal nyansh jare |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 6:29pm On Dec 26, 2011 |
Jare wetin b dat figure of word or speech, I go tell am make he use hin koboko clean ur ear |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 7:06pm On Dec 26, 2011 |
ear wey no wan hia word go folo head enta grav |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dgunnerz(m): 12:25am On Dec 27, 2011 |
Grav wey dey my village silent pass BH own. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 5:44am On Dec 27, 2011 |
own wetin? wetin u dey yan? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 8:30am On Dec 27, 2011 |
Yarn GEJ say i no dey happy wit am at all! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 9:18am On Dec 27, 2011 |
all this one na stale gist o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dgunnerz(m): 12:07pm On Dec 27, 2011 |
O my sister! Which one be stale gist for hia? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Xionez(m): 3:11pm On Dec 27, 2011 |
hia be whats up. No dey yarn tori wey b pas tense for hia abeg. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Mcoldsoja(m): 3:19pm On Dec 27, 2011 |
abeg, lef mata for matayas |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 8:04pm On Dec 27, 2011 |
Matayas na hu abeg? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bunmioguns(m): 11:03pm On Dec 27, 2011 |
abeg where I fit see okro soup chop tonight |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:40pm On Dec 27, 2011 |
2nite jus dry for dis cabarn, wey dat yanshless skele bekay |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 7:23am On Dec 28, 2011 |
Bekay na correct babe,u wey dey lyk willy willy i knw say u no reach na just envy dey wahala u. Make i turn around make u look ma cocacola figure eight shape. Sempe!!!!! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dgunnerz(m): 8:42pm On Dec 28, 2011 |
Sempe my babe! Can I see your chocolatey figure wey you yarn? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 9:21pm On Dec 28, 2011 |
Yarn me more jare, me likey ur tone. I dey do me tinini tinini. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:21pm On Dec 28, 2011 |
Timini minini ko mena mawa ni,u don greet me today small yansh |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by tayotee(m): 11:00pm On Dec 28, 2011 |
yansh , make we see nah |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 11:03pm On Dec 28, 2011 |
Nah Yansh wey dey like stadium she come be lekpa. Dis one na weight abuse. Idowu No break oooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:20am On Dec 29, 2011 |
Oooo y dis babe still dey jealous my barclays, gal na 2 current account dey ur chest na. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Xionez(m): 10:35am On Dec 29, 2011 |
na which kain coded talk be dis. Laugh wan kill me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 3:05pm On Dec 29, 2011 |
Me no send u if u die here, i go come ur burial chop rice |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 3:10pm On Dec 29, 2011 |
Rice ke,omo na dat delicassy dey reduce your yansh to fingerful instead of handful |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by bekay911(f): 3:19pm On Dec 29, 2011 |
Handful na ur yansh size me carry full moon, no b ma fault say i dey endowed. U wan see am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 3:39pm On Dec 29, 2011 |
Am coming to deflate dat ojoro inside ur yansh(implant),u wan compare my own if u tap am na drumrolll correct Alabode, am sure if we tap urs our hand go fullstop like eba wey dem throw for wall. |
(1) (2) (3) ... (106) (107) (108) (109) (110) (Reply)
Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / Brain Teaser
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |