Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,809 members, 7,956,068 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 11:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (72636 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 12:59pm On May 18, 2011 |
side-step dis issue nau, mek we tok berra thing |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 1:06pm On May 18, 2011 |
thing wey I wan talk, i no know if na berra |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 1:27pm On May 18, 2011 |
berra tok am now now mek pesin see if na true yarns be that |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 1:57pm On May 18, 2011 |
that na ogboju u wan do me no be so? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 2:14pm On May 18, 2011 |
So na ogboju be the bera thin wey u won yan us abi? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dsomething(m): 2:17pm On May 18, 2011 |
abi wetin u dey talk |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 2:22pm On May 18, 2011 |
see me see wahala |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 2:25pm On May 18, 2011 |
wahala ke, u don fall the rule of the game nah |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 2:32pm On May 18, 2011 |
nah, u no see the face wey D-something take finish? na im i carry |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 2:50pm On May 18, 2011 |
Lmao , carry D-something face hahaha, dat em face na word abi na pidgin sef? anyway, i understant carry on. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 3:45pm On May 18, 2011 |
On this note me sef I fit talk say you too don spoil de game o, where you see lmao? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 3:52pm On May 18, 2011 |
Imao, me sef gree say i don spoil am, be forgiven me u hear? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 4:01pm On May 18, 2011 |
hear? ok I don forgive you, oya mek we dey play go |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 5:56pm On May 18, 2011 |
Go bring d champagne make we drink |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 6:04pm On May 18, 2011 |
Drink that thing we dey like monkey pee? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Odunnu: 6:05pm On May 18, 2011 |
Pee inside bottle take wash face |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 6:06pm On May 18, 2011 |
face go dey shine like monkey yansh |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 6:22pm On May 18, 2011 |
"yansh na wonderful material" Baba Fela tok say |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 6:53pm On May 18, 2011 |
Say teacher no teach me nonsense |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:39pm On May 18, 2011 |
nonsense still dey for skool curriculum |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 7:40pm On May 18, 2011 |
curicullum ke , u stil dey secondary school ni |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by kennyxx: 10:34pm On May 18, 2011 |
ni na housa or yoruba? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 10:46pm On May 18, 2011 |
yoruba mata na dem beta pass |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:53pm On May 18, 2011 |
pass dem je mappele sef , tell him we pass honey we b glucose |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 11:08pm On May 18, 2011 |
glucose wey wikipedia talk say e dey berra for de bodi |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:16pm On May 18, 2011 |
bodi dey pain me so, who go offer me small strength? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 11:17pm On May 18, 2011 |
strength dey for hia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 11:20pm On May 18, 2011 |
Here? I resemble who dey give massage? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 11:22pm On May 18, 2011 |
massage na bad tin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:29pm On May 18, 2011 |
tin wey no fit kill you e go mek you strong |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 11:43pm On May 18, 2011 |
strong medicine dey wey fit mek ya bodi do rigidi |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 12:39am On May 19, 2011 |
rigidi body no de need melecine |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply)
What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser / If This Man Dies, What Really Killed Him? (pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |