Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,262 members, 7,846,227 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 12:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1963934 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3929) (3930) (3931) (3932) (3933) (3934) (3935) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by duduade: 10:24pm On Sep 29, 2022 |
I dey go sleep |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oluwapomile1: 10:25pm On Sep 29, 2022 |
Bella don dey think out of the box... Make she or Daniella win am abeg Biggie knew he'd hide this T laidis and started this task late. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mayhem1: 10:25pm On Sep 29, 2022 |
gatecrash123:Na Independence day dem go see the T be that |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:26pm On Sep 29, 2022 |
innoson no cheap true true |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThierryJay: 10:26pm On Sep 29, 2022 |
iamyemiakins: Lol, na person first call am korope here na. I con add matrix join make e sound better 50k gini? In fact I no fit dash person 5 Naira sef. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fijiano202(m): 10:26pm On Sep 29, 2022 |
Anybody wey win.. Congrats |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 10:26pm On Sep 29, 2022 |
iamyemiakins: Are you minding the fowl mouthed people talking down on the car. Mtchew. Even people still saying mummy thank you, daddy thank you are talking nonsense like say 100 naira easy 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:26pm On Sep 29, 2022 |
Nah I prefer the previous seasons IVM task. This one is exhausting abeg. I would be worn out myself. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:27pm On Sep 29, 2022 |
I'm not even talking about the Sheggz scenario right now cos something still dey off about it.. In a scenario the victim is hesitant to admit it? I know that general practitioners in the United Kingdom can consider contacting local police but the GP can also arrange an appointment with the designated person responsible for initial evaluation and partner with local services for domestic abuse victims, and also establish a care pathway for victims to access these services. dominique: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:28pm On Sep 29, 2022 |
Housemates singing of letter T like people in a mental home |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 10:28pm On Sep 29, 2022 |
Bella might win sha 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by wman(m): 10:28pm On Sep 29, 2022 |
The balloons are too much. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by wman(m): 10:29pm On Sep 29, 2022 |
Anybody that wins it at this point deserves it. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mayhem1: 10:30pm On Sep 29, 2022 |
dominique:I no like Sheggz but something is fishy true true 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 10:30pm On Sep 29, 2022 |
The good thing about this game is that no one will complain about cheating 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:31pm On Sep 29, 2022 |
I wish they played "Are you there? Are you there? Are you there?" Like in Lockdown 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mayhem1: 10:32pm On Sep 29, 2022 |
Oluwapomile1:biggie wicked |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:32pm On Sep 29, 2022 |
Biggie nah ya mate? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:32pm On Sep 29, 2022 |
I am Phyna at this point....life no suppose hard like this 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by wman(m): 10:32pm On Sep 29, 2022 |
Phyna is sitting down. She is tired She's not touching anything again. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 10:33pm On Sep 29, 2022 |
Goddess Phyna is tired |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by wman(m): 10:33pm On Sep 29, 2022 |
Chi Chi is singing like Letter T like a mad person 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mayhem1: 10:34pm On Sep 29, 2022 |
Reussite:no be small tin atall |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AwkaFinest: 10:34pm On Sep 29, 2022 |
wman: Na wah oo. Bella's fans can cap. What's bad about Chichi enjoying herself in peace? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 10:34pm On Sep 29, 2022 |
Na wa . Make person no go faint o. Most of them will be dizzy by now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThierryJay: 10:35pm On Sep 29, 2022 |
Whoever finds the T now should prepare for serious beefing and gbasgbos from Rackeli. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mayhem1: 10:35pm On Sep 29, 2022 |
kowema: He is an ungrateful child 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThierryJay: 10:36pm On Sep 29, 2022 |
Reussite: Why kill herself when she already has a better car. Another proof that she no dey streets kankan. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:37pm On Sep 29, 2022 |
This game is some how similar to the endurance game of pepperdem season 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 10:37pm On Sep 29, 2022 |
ThierryJay:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:37pm On Sep 29, 2022 |
Phyna no want the car again, she don try 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Opemipo011: 10:39pm On Sep 29, 2022 |
I don off tv go sleep I go dey read update till sleep come.. the task too long |
(1) (2) (3) ... (3929) (3930) (3931) (3932) (3933) (3934) (3935) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |