Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,617 members, 7,861,919 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 11:19 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Abeg How I Go Settle This Kind Wahala (1381 Views)
'A Man Who Lives In This Kind Of Apartment Shouldn't Be Thinking Of Marriage' / How Would You Solve This Kind Of Issue? / How Do I Handle This Kind Of Woman? (2) (3) (4)
Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 10:23pm On Jul 21, 2022 |
Help how i go settle this kind matter, my uncle dey find us trouble this is 8year since my mom has been traval so e get one bedroom wey we goona sleep and i no de dat side for now each time i may go visit him but when i enter my mom room everything wey we keep don caster even bed wey we keep him don carry go keep inside his room both with tv and radio even plate and spoon wey we put inside loaker him don remove am but his own tv thunder don spoil am, but i don call my mom tell her she talk say him no want receive her call, him be second son in the family him live in the village while am staying in town The door we have locked but i don't know how him take enter the room |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by InfernoNig: 10:29pm On Jul 21, 2022 |
First make we settle this your grammar. 15 Likes 2 Shares |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 10:34pm On Jul 21, 2022 |
InfernoNig:Guy no issue |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 10:52pm On Jul 21, 2022 |
2saviourfriday9:You mom has been out of the picture for 8 years and you would rather those items not get any use at all? Not trying to support your uncle in any way o. |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by doggedfighter(f): 11:35pm On Jul 21, 2022 |
2saviourfriday9: Your mother isn't dead yet. I am sure she's busy with important things in her life but a young man like you left things that will better your life, Took transport to the village to look into matters concerning old television , plates spoons and old lockers. Are you okay? Are you jobless? Can you withstand village gimmicks your uncle will put up. I blame your mother for not advising you. There's a reason wise mothers do not allow their children delve into this kind of matter you are delving into. 3 Likes |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by ImaIma1(f): 12:21am On Jul 22, 2022 |
Village wahala. Try get busy so that these kind of things will not be your concern. 1 Like 1 Share |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by sisisioge: 1:47am On Jul 22, 2022 |
TV, Bed, plates....may God provide for you. Biko leave the guy and him wahala. |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Mikespecialone(m): 2:49am On Jul 22, 2022 |
I never still understand all ur story oo 2 Likes |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 8:49am On Jul 22, 2022 |
sisisioge:Him de smoke we don tell him to stop it, but he refuse |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 8:52am On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:It's a very long story, him de smoke But we don tell him to stop smoking he refuse |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 8:54am On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:my mom normally come back if she has transport she is staying at abuja while am staying at uyo |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 8:56am On Jul 22, 2022 |
doggedfighter:Am the first son to my mom he can't have right to try that nonsense, but this is not the first time he did |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Richy4(m): 9:44am On Jul 22, 2022 |
It's just plates buddy...Of all the problems in the world, just spoon and plate was the issues? For 8 Years the plate and spoon would have been outdated by now ... Let it slide man... Ur family will have a better Square ceramic platter in future with a silver spoon to match |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Foodqueen(f): 11:48am On Jul 22, 2022 |
Some are fighting for properties, while some are fighting for spoons and plates. This life no balance, walai |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 12:41pm On Jul 22, 2022 |
Foodqueen:we bought it new inside parket, new foam and new tv even radio |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Foodqueen(f): 1:01pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9: U must be a very tall guy |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 2:07pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:Which means your mother hasn't been out of the picture for the 8 years which you claim then. If your mother is unhappy with the man poaching items she locked up, can't she get him ejected from her property then? 1 Like |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 2:09pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:If your mother doesn't approve of him on her property, why not have him thrown out and the property padlocked so he does not venture near it at all? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 4:47pm On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:He can't have right to do it even his senior brother told him to return those property, only when he heard that my mom is coming back that time he will return it |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 5:31pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:Leave your mama to settle her issue with her brother abeg. |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 6:32pm On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:Him too de smoke |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 6:53pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:So? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 7:58pm On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:Young man like him can't respect someone's property |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 8:03pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:In all the issues wey be life, na this be the one you come decide to carry for head? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 8:11pm On Jul 22, 2022 |
Kobojunkie:Incase i will report him to the police |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Kobojunkie: 8:46pm On Jul 22, 2022 |
2saviourfriday9:Report him to police? Your mother allowed him to live there and she alone has the authority to do that which you pretend so why again are you carrying this on your head? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Missionaire: 3:44pm On Jul 23, 2022 |
Kobojunkie: Baba switch to pidgin. Lol. The thing weak you too, Kobo? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by doggedfighter(f): 7:18pm On Jul 23, 2022 |
2saviourfriday9: I think your first priority should be putting yourself together. Do you have a job ? |
Re: Abeg How I Go Settle This Kind Wahala by Nobody: 9:46pm On Jul 23, 2022 |
doggedfighter:Yes |
(1) (Reply)
My Happiness Is At Risk. Advice Please / Nigerian Man In Shock After His Landlord Family Sent Him A SURPRISE / Mommy Has Quadruplets 3-years After She Had Triplets
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |