Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,942 members, 7,828,308 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 08:11 AM

Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba (298 Views)

Ndigbo And Ikwerre Fight Dirty Over Celebration Of Igbo Day In PHC / Opinion: Ndigbo And Hypocrasy, The Case Of Dr Ngozi Iweala / Yorubas Could Not Hold Their Envy And Jealousy Of Noi's New Appointment (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by ekolobaba: 4:16pm On Apr 08, 2023
Nna I just return from ban. Abeg no fight for this thread biko.

Why be say ndigbos dey always wan compete with ndi Yoruba?

If ndi Yoruba talk Awolowo ndigbo go dey shout Azikwe.

Ndi Yoruba go talk Fela ndigbo go dey shout osadebe.

Ndi Yoruba go talk Soyinka ndigbo go dey shout Achebe.

Ndi Yoruba go talk Lagos ndigbo go talk say na them build come put the ocean dia. Hahaha

Ndi Yoruba go talk Adenuga ndigbo go talk say people dey Nnewi wey get more pass am and even pass billy gates sef.

Nna wetin do ndigbo? Chukwuokikeabiama abeg deliver una pikin from jealousy. Chai

3 Likes

Re: Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by otuomasirichi: 4:19pm On Apr 08, 2023
who be this one

Na them undecided

1 Like

Re: Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by jimyjames(m): 4:32pm On Apr 08, 2023
ekolobaba:
Nna I just return from ban. Abeg no fight for this thread biko.

Why be say ndigbos dey always wan compete with ndi Yoruba?

If ndi Yoruba talk Awolowo ndigbo go dey shout Azikwe.

Ndi Yoruba go talk Fela ndigbo go dey shout osadebe.

Ndi Yoruba go talk Soyinka ndigbo go dey shout Achebe.

Ndi Yoruba go talk Lagos ndigbo go talk say na them build come put the ocean dia. Hahaha

Ndi Yoruba go talk Adenuga ndigbo go talk say people dey Nnewi wey get more pass am and even pass billy gates sef.

Nna wetin do ndigbo? Chukwuokikeabiama abeg deliver una pikin from jealousy. Chai

You Yoruba's should look into this

(1) (Reply)

Peter Obi Detained And Questioned Over A "Duplication Offence","dino Vs W!k£, T! / If Peter Obi Can Decamp From APGA To PDP After Fighting It For 12 Years / Rivers State PDP Suspends Senator George Thompson Sekibo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.