Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,968 members, 7,838,451 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 10:19 PM

Why I Hate Plain White Eye Glasses - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why I Hate Plain White Eye Glasses (993 Views)

“i Didn’t Mean To Wink; Sweat Entered My Eye.” – Korede Bello / How To See Through People’s Clothes With Your Glasses / Why I Hate Calabar Women (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Why I Hate Plain White Eye Glasses by Dvessel(m): 11:09pm On Sep 22, 2011
this tin happen to me wen i was 15yrs old,18yrs ago, i buy dis white eye glasses becos i wan look like Ajebo pikin,my outlook dat day, oboy i too sweet. na im i enter road where everybody go see me, na so dem dey greet me from left, right and center,i just dey waka dey go,i realise say this greeting dey too much,even people wey dey inside taxi,dey wave hand,i say may be i popular na im cause am, i say make i adjust my eye glasses,pointing two fore fingers with my left hand, i discover say one of the fingers dey touch my eye directly while the other one dey touch the glass. one of the glass don comot, na im i shout, so i be like people wey dey sell Aloe vera soap dats why people dey greet me, since that time i no dey gree buy white eyes glasses, and all my glasses na designer, no go there.
Re: Why I Hate Plain White Eye Glasses by hakunajay(m): 11:56pm On Sep 22, 2011
Lol

(1) (Reply)

Quotes Of The Year By Patience Gej / That Awkward Moment When... / How To Simuate Being In The Navy!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.