Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,833 members, 7,837,979 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 01:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) (17208 Views)
What Is The Most Embarrassing Thing You've Caught Someone Else Doing? / Craziest Thing You've Done for Money? / What's The Most Weird Soap You've Used To Bath? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 11:45am On Oct 11, 2011 |
Na wao |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 11:46am On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork:Cork! You dis compartmentalized nincompoop! See as you make me scatter grammer now! If you no sabi pidginate, make u find blender donkeynate! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by born2boink(m): 11:48am On Oct 11, 2011 |
See as my people dey brukutalize pidgin for here, this na the ogbonge english no 1 for world wide, me no wan even sabbi speak fake english anymore, pidgin all the way Joor Wey my nairaland baby make I use pidgin scatter them head, .Pidgin no get mistake, I Love U talk Ya Own and I wan make you open ya leg make I put sometin |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 11:49am On Oct 11, 2011 |
yusuf_@:Abeg no mis yarn o! Which kain waffy gal go dey form rambo if i use pidgin chyke am? gimme im number! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by born2boink(m): 11:50am On Oct 11, 2011 |
If person wan take style ask naija girl wey dey form says him wan Bleep toto, how him go take styles as for better pidgin ? |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by MrCork17: 11:51am On Oct 11, 2011 |
Sexkillz. Go and stooood down behind the fridge. You idddoot boy! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by pinkrex(m): 11:53am On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork: Cork don kill me o |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 11:53am On Oct 11, 2011 |
born2fuck: U wan try Naijarians? Even google tire for us sef! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 11:55am On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork:Make you go smoke from molue exhaust pipe! idiosyncratic bugaboo! No make thunder fire your left nyansh o! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by slimyem: 11:59am On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork:*lolling and rolling down the stairs* |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by pinkrex(m): 12:00pm On Oct 11, 2011 |
sexkillz: Kai! You don breach the code of conduct wetin be all those grammer na |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by emofine(f): 12:01pm On Oct 11, 2011 |
tiniyata: Guy, so your yans carry weight like this so . . . abi na rehearsal you come do before. . .sha mek I no lie e sweet small for my belle but I know say dis kain bobo wey carry sweet mouth dey hail so na im carry plenty omoges for him side, abi you be serial toaster?. . .see me see danger oh mek I shine my eyes. . Sha, you for bone this "love" mata no be wedding vow you wan display shebi you wan do proposal? . . . |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by yusuf2(m): 12:04pm On Oct 11, 2011 |
ehen, cork don show with that hin water melon head, now the thread no go get direction again, |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by MrCork17: 12:06pm On Oct 11, 2011 |
Yusuf, Bro I swaaaar my former driver,s name waz Yusuf. Do you have tribal marks? |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 12:08pm On Oct 11, 2011 |
pinkrex:Na that male chicken cause am! No vex! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by mallorca(m): 12:09pm On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork: |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by yusuf2(m): 12:14pm On Oct 11, 2011 |
Mr, Cork:if na those 6 vertical lines wey ur filage people draw for ur cheeks u dey call tribal mark, then sorry bro, i no get any. ur former driver name na Yusuf? u try. well, i no one place wey dem dey rear ur brothers, na there i dey go buy create of eggs, u get luck sey na for person back yard u dey live. |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 12:20pm On Oct 11, 2011 |
@emofine no mind me o jare, even if i get 20 babes, i go make u my number one. i no sabi talk truth but u come make me speak my mind. if na to do anytin for u, i go clear de full ota farm for u, and i fit take my left testicles sow seed for church for your sake |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by SHABZ: 12:20pm On Oct 11, 2011 |
boy:"baby,u no say i like u,naim u still de do like say u know,abi u no like me?" girl:"i 4 swear 4 u if to say u no toast me today" |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by engrj(m): 12:27pm On Oct 11, 2011 |
some people don run mad |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 12:27pm On Oct 11, 2011 |
SHABZ: Chooooiiiiii!! I don hear something today! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by horny4u(f): 12:28pm On Oct 11, 2011 |
Babey how na, come make i polish you, money dey ! but the one i love most is in the yorub street language slang Guy conductor: Woske ? translates Wassup ( whistles twice) Girl selling african herbs: Yewo! translates to check it out ( turns head towards him with Bo.o.bs suspended in the air with koste) |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 12:31pm On Oct 11, 2011 |
baby, na u make me change my name to mrs. i be potential big boy and any motor wey u si se dem write ' GOODS ONLY' na my papa get am |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 12:32pm On Oct 11, 2011 |
horny4u:Sis you try! But we say NO GRAMMATICAL! Oya re talk am! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by 27naira(m): 12:43pm On Oct 11, 2011 |
Madman: [stays behind nepa office in VI] fine girl, come make i pikinate you! i go give you bread make you chop. Student: your papa! I can't fit laugh |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by ndigbo: 12:45pm On Oct 11, 2011 |
i dey njoytment una yarns for here well well , una don scatter my medula wif wondafull lines! I go borro dat my man line wen finish wif '8' abeg nor vex! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by pinkrex(m): 12:45pm On Oct 11, 2011 |
27naira: Is this suppose to be funny |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by MrResource(m): 12:54pm On Oct 11, 2011 |
Me sef hear diz one from one song, #Baby,i feeel lyk am flyin ova d mooon# you fit add , everytym i c u and tink about u, {no pratikalise am ooo, we dun get enof wizards already} |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by MMM2(m): 1:02pm On Oct 11, 2011 |
let go 2 my house & nyash |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by nawfia(m): 1:05pm On Oct 11, 2011 |
@ sexkillz, That na frank d nero, naim sing that ogbonge song, Babe girl, my heart dey dance jangolova for you, taste me and see that i am capable, u dey burst my head gan, lol |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by Nobody: 1:18pm On Oct 11, 2011 |
nawfia:Thank you bros! Frank de Nero! @emofine! Take note o! |
Re: Pidgin English "chyking" Lines You've Used Or Heard (strictly Pidgin) by pinkrex(m): 1:21pm On Oct 11, 2011 |
sexkillz you don leave your work con dey follow up on every post you dey try o, abeg Mukina na dis kain pipu u suppose make moderators |
Funny New Year Messages And Pictures. / MMM Members Providing Help To The Needy / Is Pamalog Bot Legit Or Scam? (read Full Details)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |