Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,517 members, 7,861,492 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:12 PM

Where Una Deh See This Money - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Where Una Deh See This Money (537 Views)

Shebi Na Only For Rainy Seasons Cameroon Deh Open Dam? / As We Deh Shout End SARS, Make We Try End Yahoo And Cultism Too / Remi Tinubu Says: 'Igbo, We No Dey Trust Una Again'. Nigerians React (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:39pm On Sep 04, 2023
Money deh this Nigeria oh.
People deh buy fuel, deh build house , deh marry, where una deh see this money
Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:41pm On Sep 04, 2023
Person wey no sabi how him mates make am go eventually labour in vain
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:43pm On Sep 04, 2023
helinues:
Person wey no sabi how him mates make am go eventually labour in vain
shocked
Re: Where Una Deh See This Money by Nobody: 10:44pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
Money deh this Nigeria oh.
People deh buy fuel, deh build house , deh marry, where una deh see this money
Baba Na loan o.Some dey do illegal stuff too.

1 Like 1 Share

Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:44pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
shocked

Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:45pm On Sep 04, 2023
Revolution2022:
Baba Na loan o.Some dey do illegal stuff too.
talk true ? shocked
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:46pm On Sep 04, 2023
helinues:


Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be
show me road
Re: Where Una Deh See This Money by izonborn098(m): 10:48pm On Sep 04, 2023
Smh... U don't need motivation again...
Walkerstilldey:
show me road
Re: Where Una Deh See This Money by helinues: 10:48pm On Sep 04, 2023
Walkerstilldey:
show me road

What works for me might not work for you. Believe in your own struggling.

The journey is not going to be easy but as long as you are focused and committed, Iyanu go eventually happened
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:52pm On Sep 04, 2023
grin
izonborn098:
Smh... U don't need motivation again...
Re: Where Una Deh See This Money by Walkerstilldey: 10:53pm On Sep 04, 2023
angry
helinues:


What works for me might not work for you. Believe in your own struggling.

The journey is not going to be easy but as long as you are focused and committed, Iyanu go eventually happened
Re: Where Una Deh See This Money by MrsTwrite(f): 11:18pm On Sep 04, 2023
A friend of mine is about to get married and her husband to be is looking for loan of 2million to use and arrange the wedding ceremony. She said I should advise her if it's the right thing to do, I just told her to talk to her husband to be.
Re: Where Una Deh See This Money by phorget(m): 11:25pm On Sep 04, 2023
MrsTwrite:
A friend of mine is about to get married and her husband to be is looking for loan of 2million to use and arrange the wedding ceremony. She said I should advise her if it's the right thing to do, I just told her to talk to her husband to be.



Dem wan take gbese start their life... grin

1 Like

Re: Where Una Deh See This Money by MrsTwrite(f): 11:26pm On Sep 04, 2023
phorget:




Dem wan take gbese start their life... grin

Swrs, the country right now is a hard nut to crack. Only God knows how many of us are surviving.
Re: Where Una Deh See This Money by phorget(m): 11:34pm On Sep 04, 2023
MrsTwrite:


Swrs, the country right now is a hard nut to crack. Only God knows how many of us are surviving.


Your friend won't be starting a good life with debt hanging on her neck, I think it'll be best for her to talk her husband out from taking a loan just for wedding sake. They can have a low budget wedding that will still make a beautiful party.

2 Likes

Re: Where Una Deh See This Money by Iamanoited: 4:03am On Sep 05, 2023
WE ARE RELATIONS OF EMEFIELE.
Re: Where Una Deh See This Money by ButIdoandIdont: 5:06am On Sep 05, 2023
helinues:


Na so, as you dey lament say things never be na so some people still dey surprise about how God bless them miraculously.

The bottom line is, , as long as you keep on hustling smartly, things go be

Poverty advising poverty.

No go find work
Re: Where Una Deh See This Money by Berrityga: 6:24am On Sep 05, 2023
Some of us be condemning ritual money but if one big man dash you 5k now you can’t say no!

(1) (Reply)

Seminarian Burnt To Death As Bandits Set Catholic Parish House Ablaze In Kaduna / People's Gazette Lied About Femi Gbajabiamila's U.S Law License / FG Unveils Official Logo For 63rd Independence Day Celebration (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.