Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,191 members, 7,953,684 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 11:13 PM

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ - Forum Games (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ (37941 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (Reply) (Go Down)

Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 4:47pm On Nov 04, 2012
na lie, u no dey chop chicken i know
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 6:15pm On Nov 04, 2012
Know say wetin
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 7:30pm On Nov 04, 2012
wetin dey happen for naija na em we dey talk so.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 8:52pm On Nov 04, 2012
So Xion poor reach make he no fit buy chicken chop and you say na nija cause am I no believe.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 10:54am On Nov 05, 2012
Believe me when i tell you say na only 8 egg i chop this morning
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 11:15am On Nov 05, 2012
morning do reach and you still dey chop egg
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 11:43am On Nov 05, 2012
egg na wen u fry am d thin de sweet pass
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 11:41am On Nov 06, 2012
Pass me beans, moi moi and egg and i go show you how to produce industrial Gas
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Goldieluks: 11:43am On Nov 06, 2012
Gas when go come out from your bottom after you eat all that, fit kill a whole street.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 12:19pm On Nov 06, 2012
Street wise babes and dudes just plenty outside
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 2:40pm On Nov 06, 2012
Outside na small thing, if i chop that concotion finish the gas dey blow transformer
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 6:11pm On Nov 06, 2012
Transformer thingz, shebi PHCN dey look for natural gas, we get am boku boku. Jus supply 1 container load of eggs and beans.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 6:19pm On Nov 06, 2012
Beans gini?I no dey chop beans abeg,no dey talk am
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Xionez(m): 6:52pm On Nov 06, 2012
Am coming first, make I ease mysef
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 7:00pm On Nov 06, 2012
Myself no dey look when a guy dey ease himself cheesy
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 8:32pm On Nov 06, 2012
himself or herself?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 2:20pm On Nov 07, 2012
herself no suppose dey piss anyhow for public
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 8:50pm On Nov 07, 2012
Public opinion na topic wey dem teach us for government in secondary school
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 11:00pm On Nov 07, 2012
School as how U sure say u go secondary sch like this
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 10:44am On Nov 08, 2012
this na the kind yarn wey make clifford Orji chop one man for oshodi that year
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 5:40pm On Nov 08, 2012
Year don dey end o,chai Baba God I. Throw way salute o
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 6:01pm On Nov 08, 2012
O Gawd!!! Which village this fairytale come from sef
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 6:07pm On Nov 08, 2012
sef i no no wetin carry me come here
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 6:08pm On Nov 08, 2012
sef i no no wetin carry me come here
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 6:17pm On Nov 08, 2012
jhydebaba: O Gawd!!! Which village this fairytale come from sef
. What do u mean?
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 11:04am On Nov 09, 2012
here no be place wey people like jhydebaba suppose dey derail
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by jhydebaba(m): 12:54pm On Nov 09, 2012
Derail no dey part of me cuz na game we dey play. Shey fairygeh dey vex Bermuda, how I derail Abeg, I dey sorry o, game goes on.
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 5:52pm On Nov 09, 2012
on wetin?yes o I dey vex
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 6:09pm On Nov 09, 2012
vex now e no consign mi tongue
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Beync(f): 6:25pm On Nov 09, 2012
mi self i no fit shout
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by fairygeh(f): 6:26pm On Nov 09, 2012
~vicky~:
vex now e no consign mi tongue
mi right?I dey follow u talk?abeg sharrap dia
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Nobody: 7:03pm On Nov 09, 2012
^^ undecided

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (Reply)

Rokiatu Let's Chat Here / Brain Teaser: Can You Crack The Code? (Photo) / War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.