Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,806 members, 7,820,831 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:44 PM

Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d (1206 Views)

End Time Revenge On Ex Husband. ;D / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find / Response To Pick Up Lines: This Is 4 Women Only! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by Nobody: 9:43pm On Dec 05, 2011
Once upon aa tym there was a woman wu used to beat the husband up and to worsen the situation D̶̲̥̅̊ man no come get work but D̶̲̥̅̊ woman get work wey en dey use feed D̶̲̥̅̊ family n D̶̲̥̅̊ man join. S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ anytym she dey beat dis man she go dey hala "after all I am D̶̲̥̅̊ breadwinner of dis family" but D̶̲̥̅̊ man nor fit shout bcus en nor get work n power en nor get,
S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ one nyt wen dem dey slip armed robbers show dem house na. Come see beating,dem beat D̶̲̥̅̊ man n D̶̲̥̅̊ woman sotay dem taya all bcus money nor dey house .  Na em dis armed rrobbers vex ccome ask mk D̶̲̥̅̊ breadwinner of D̶̲̥̅̊ house come out for extra beating,S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ D̶̲̥̅̊is man come point D̶̲̥̅̊ woman as she dey claim breadwinner na.ma broda U wan see denying grin grin grin̶̲̥̅̊ she com dey beg am mk en ansa breadwinner grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊ grin









I know D̶̲̥̅̊ joke was funny grin̶̲̥̅̊ grin̶̲̥̅̊

Thanks
Donkollione  grin
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by NEWBIN: 9:53pm On Dec 05, 2011
WOUF!! WOUF!!! angry angry angry angry
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by Nobody: 10:34pm On Dec 05, 2011
Mr bin na rabbies dey do u ni?? grin grin grin
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by dejiswaggs(m): 10:58pm On Dec 05, 2011
your joke fit give person stroke!
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by Nobody: 11:16pm On Dec 05, 2011
Re u serious grin grin̶̲̥̅̊ I jus hv a question For. U















Y u nor see Ya period last month ??   angry angry
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by bunmioguns(m): 1:06am On Dec 06, 2011
This your joke is as dry as ur head grin grin grin grin

Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by MrResource(m): 3:35am On Dec 06, 2011
2/10. . I try sef
Re: Dis Is 4 Women Dat Beat Der Husband ;d by Nobody: 9:48am On Dec 06, 2011
@bunmioguns
We hv seen ur hot platee head na , It has do


Pls leave ma thread b4 D̶̲̥̅̊ count of 1
**bunmi races out with his hot platee head**
grin grin̶̲̥̅̊

@mr resourse u norr trry afta u don laff finish. Sha na S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ bush pigs dey bhave
grin grin

(1) (Reply)

Pregnant Goat! / You Can't Afford To Miss Dis Joke!!!!!!! / Unbelievable!!!!! Mtn Ultimate Wonder 2!!!!(pix)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.