Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,367 members, 7,829,939 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:57 PM

Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5003) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (10587006 Views)

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5000) (5001) (5002) (5003) (5004) (5005) (5006) ... (19239) (Reply) (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 2:40am On Mar 22, 2018
dopeJemi:


How I wan take see, dem dey approach person?

This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.

If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.

Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI.
If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode.

More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 4:58am On Mar 22, 2018
neezar:
wey skimpledawg

Jah bless thee

Just returned from night vigil. We went to sanctify Dangote daughters' wedding. cool


Atleast you mention me for page 5000. I was there.

Eshe baba cool....You shall be greater than Dr. Ben Carson in Jesus name, amen

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 5:04am On Mar 22, 2018
TalabiAudu:




Person wey fit dey ashewo brothel dey fuçk
Relax man, the date for your deliverance is near..
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 7:26am On Mar 22, 2018
Skimpledawg:

Jah bless thee

Just returned from night vigil. We went to sanctify Dangote daughters' wedding. cool


Atleast you mention me for page 5000. I was there.

Eshe baba cool....You shall be greater than Dr. Ben Carson in Jesus name, amen
Thanks man...How was the night romp I mean night vigil
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:50am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.

If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.

Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI.
If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode.

More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte.


Twale dockita!!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 7:55am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.

If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.

Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI.
If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode.

More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte.
Legend cheesy cheesy cheesy

Meanwhile suagr mummies full festac oo cool
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:24am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.

If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.

Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI.
If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode.

More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte.

Lmfao grin grin I sure say na this job you do take travel go Yankee. See information na cheesy if na all these ones I go do take get sugar mummy, then I no do biko, I no get strength, I go dey manage my small pay dey go
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 8:39am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.

If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.

Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI.
If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode
.

More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte.

honestly church parole in a new generation church with a phonetic speaking pastor is an excellent place to find these packages.

Na wetin pastor skimple dey use hook dem now for portharcourt. The only guy selling that gentrified gospel for those zones na Oritsejafor and the guy na ol skool lapel. Oritsejafor na MC Hammer, Apostle skimple na Drake.

Dopejemi you need raid all those churches for island especially - House on the rock and City of David. if you wan a true sugar mummy, as in grandma, you fit check out that English looking cathedral for CMS side. I'm you go see one or two rich widows there.

Don't go to Coza or Harversters sha. They are full of young people like you hunting the same pot of gold.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 8:49am On Mar 22, 2018
Jah!!!!! grin grin grin grin

4 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:51am On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


honestly church parole in a new generation church with a phonetic speaking pastor is an excellent place to find these packages.

Na wetin pastor skimple dey use hook dem now for portharcourt. The only guy selling that gentrified gospel for those zones na Oritsejafor and the guy na ol skool lapel. Oritsejafor na MC Hammer, Apostle skimple na Drake.

Dopejemi you need raid all those churches for island especially - House on the rock and City of David. if you wan a true sugar mummy, as in grandma, you fit check out that English looking cathedral for CMS side. I'm you go see one or two rich widows there.

Don't go to Coza or Harversters sha. They are full of young people like you hunting the same pot of gold.

I believe I know where I will be worshipping on Sunday cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 8:55am On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


honestly church parole in a new generation church with a phonetic speaking pastor is an excellent place to find these packages.

Na wetin pastor skimple dey use hook dem now for portharcourt. The only guy selling that gentrified gospel for those zones na Oritsejafor and the guy na ol skool lapel. Oritsejafor na MC Hammer, Apostle skimple na Drake.

Dopejemi you need raid all those churches for island especially - House on the rock and City of David. if you wan a true sugar mummy, as in grandma, you fit check out that English looking cathedral for CMS side. I'm you go see one or two rich widows there.

Don't go to Coza or Harversters sha. They are full of young people like you hunting the same pot of gold.

Nihilist u too dey on point. Those days Na kris okotie church some of my bad friends dey go but as a good boy then I no follow.
Then I get one OAU paddy wey use Megaplaza parole hammer.
There are different ways to skin a cat i.e ona kan o wo oja.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 8:59am On Mar 22, 2018
dopeJemi:


Lmfao grin grin I sure say na this job you do take travel go Yankee. See information na cheesy if na all these ones I go do take get sugar mummy, then I no do biko, I no get strength, I go dey manage my small pay dey go

You think say u go dey house sugar mummy go come find u?
And all this one Na just to audition o, e sure u say u fit do the kind job wey do go ask u?
Na that time u go know say to carry pon pon sef fit dey more conducive to your health in general and your back in particular.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 9:14am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


You think say u go dey house sugar mummy go come find u?
And all this one Na just to audition o, e sure u say u fit do the kind job wey do go ask u?
Na that time u go know say to carry pon pon sef fit dey more conducive to your health in general and your back in particular.


Bwuahahahaha cheesy cheesy guyman go soon find out say e no get anyone wey go easy....legit or illegal...you must put some work into it....you will have to earn your keep anyhow you wan use do am....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 9:17am On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


honestly church parole in a new generation church with a phonetic speaking pastor is an excellent place to find these packages.

Na wetin pastor skimple dey use hook dem now for portharcourt. The only guy selling that gentrified gospel for those zones na Oritsejafor and the guy na ol skool lapel. Oritsejafor na MC Hammer, Apostle skimple na Drake.

Dopejemi you need raid all those churches for island especially - House on the rock and City of David. if you wan a true sugar mummy, as in grandma, you fit check out that English looking cathedral for CMS side. I'm you go see one or two rich widows there.

Don't go to Coza or Harversters sha. They are full of young people like you hunting the same pot of gold.


Da Nihilist..... grin twale!!!

Meanwhile sey you don attend harvesters before? I use to attend that church way back cuz it was right in front of the estate I was staying then.....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 9:19am On Mar 22, 2018
diggz:



Bwuahahahaha cheesy cheesy guyman go soon find out say e no get anyone wey go easy....legit or illegal...you must put some work into it....you will have to earn your keep anyhow you wan use do am....

And we never mention those cash madams wey dey use body parts do jazz or the ones wey dey exchange people destiny like bureau de change.
If u consider all the job hazard both physical and metaphysical you go just stick to submitting CV upandan.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 9:27am On Mar 22, 2018
diggz:



Da Nihilist..... grin twale!!!

Meanwhile sey you don attend harvesters before? I use to attend that church way back cuz it was right in front of the estate I was staying then.....

You must have been staying in gbagada phase 1. My ex used to live right behind the place. Na she carry me go there sef. It was full of Unilag babes and some other okpos. This was probably 10-11 years ago though.

afrodoc2:


Nihilist u too dey on point. Those days Na kris okotie church some of my bad friends dey go but as a good boy then I no follow.
Then I get one OAU paddy wey use Megaplaza parole hammer.
There are different ways to skin a cat i.e ona kan o wo oja.

is that guy's establishment still running sef? what else can he offer other a 90s nostalgia? Even his spot is located in an area that used to be considered posh during that era.

Anybody that goes to that joint probably still barbs punk and listens to New kids on the block
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 9:33am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


And we never mention those cash madams wey dey use body parts do jazz or the ones wey dey exchange people destiny like bureau de change.
If u consider all the job hazard both physical and metaphysical you go just stick to submitting CV upandan.

Lmao grin grin grin I no do again abeg, frustration dey make Man think different things, I frustrate sotay I no know when I start to dey go auditions for acting, all the way from Abule egba to NTA for VI. Me wey no know anything about acting oh, na for there I take know say some of our celebrities still dey suffer, dey use aluminum chains dey cover up
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 9:37am On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


You must have been staying in gbagada phase 1. My ex used to live right behind the place. Na she carry me go there sef. It was full of Unilag babes and some other okpos. This was probably 10-11 years ago though.



is that guy's establishment still running sef? what else can he offer other a 90s nostalgia? Even his spot is located in an area that used to be considered posh during that era.

Anybody that goes to that joint probably still barbs punk and listens to New kids on the block


Hahaha!
Omo na 2001 or so i go there last.
The mature babes wey dey there that time set die. All those 30-40 yr old Island big girls like the place. They go there to try and ensnare Pastor Kris himself but dem no know say war boys don set trap for them.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 9:50am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


And we never mention those cash madams wey dey use body parts do jazz or the ones wey dey exchange people destiny like bureau de change.
If u consider all the job hazard both physical and metaphysical you go just stick to submitting CV upandan.

grin grin grin grin
Elampiro sha don warn DopeJemi before hand !
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 9:53am On Mar 22, 2018
diggz:



Da Nihilist..... grin twale!!!

Meanwhile sey you don attend harvesters before? I use to attend that church way back cuz it was right in front of the estate I was staying then.....

Na that Harvesters wey dey along that Lekki - Ajah road?
DopeJemi you go come church on Sunday?

grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 9:55am On Mar 22, 2018
elrony:


grin grin grin grin
Elampiro sha don warn DopeJemi before hand !

Omo, no be sere sere o.
Person fit enter with Tuface destiny come out with Blackface own, or enter with Davido destiny come out with B-Red own.

8 Likes 3 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 10:00am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


Omo, no be sere sere o.
Person fit enter with Tuface destiny come out with Blackface own, or enter with Davido destiny come out with B-Red own.

Haay Gawd! ! !
This one risky pass armed robbery! grin grin

E no go better say DopeJemi continue with him modelling agency?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 10:08am On Mar 22, 2018
afrodoc2:


And we never mention those cash madams wey dey use body parts do jazz or the ones wey dey exchange people destiny like bureau de change.
If u consider all the job hazard both physical and metaphysical you go just stick to submitting CV upandan.

Bwuahahahaha..... cheesy cheesy na really submit CV upandan cheesy cheesy funny part be say na those young ladies in their 30s wey marry wealthy guys naim dey get boyfriends pass. ....at least based on the few ones wey dey on my matter way back....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 10:09am On Mar 22, 2018
elrony:


Na that Harvesters wey dey along that Lekki - Ajah road?
DopeJemi you go come church on Sunday?

grin grin grin

I be Muslim grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 10:10am On Mar 22, 2018
[code][/code]
Nihilstjnr:


You must have been staying in gbagada phase 1. My ex used to live right behind the place. Na she carry me go there sef. It was full of Unilag babes and some other okpos. This was probably 10-11 years ago though.

.


You dey accurate for this one....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 10:17am On Mar 22, 2018
dopeJemi:


Lmao grin grin grin I no do again abeg, frustration dey make Man think different things, I frustrate sotay I no know when I start to dey go auditions for acting, all the way from Abule egba to NTA for VI. Me wey no know anything about acting oh, na for there I take know say some of our celebrities still dey suffer, dey use aluminum chains dey cover up


Why you no try all those rosabel for ikeja for modelling jobs? Enough modelling outfits been dey that ikeja axis wey you fit dey get modelling jobs from na....at least I use am hustle way back use make small money.

And guy....you go gats do wetin you gats do o! No allow distance deter you from looking for your mulla....cuz na only time before you go actually get your breakthrough.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 10:30am On Mar 22, 2018
diggz:



Why you no try all those rosabel for ikeja for modelling jobs? Enough modelling outfits been dey that ikeja axis wey you fit dey get modelling jobs from na....at least I use am hustle way back use make small money.

And guy....you go gats do wetin you gats do o! No allow distance deter you from looking for your mulla....cuz na only time before you go actually get your breakthrough.

Modelling ke, na small thing I take resemble Ibime now oh, which kind modelling job you think say Ibime go fit do? cheesy cheesy cheesy if I Waka now enter those modelling companies say I wan model for them, na crane dem go take throway me outside

I went for one Radio presenting job at ikeja, dem deceive us go the place, only to tell us when we reach there say na Owerri the job dey, after I don form phonetics finish with my sweet radio voice
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 10:39am On Mar 22, 2018
Pastor skimple should come and purify this thread
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by sod09(m): 10:46am On Mar 22, 2018
raumdeuter:


Without getting disgraced? Terry was the most disgraced member of Chelsea defence

this man is mad i swear grin grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 10:48am On Mar 22, 2018
dopeJemi:


I be Muslim grin

Lwkmd cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by FBS: 10:51am On Mar 22, 2018
"Football" related discussions going on. grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by sod09(m): 10:51am On Mar 22, 2018
diggz:


Thanks bro
you wan go meet ibkayee by force abi
im just looking at you some how angry angry angry

(1) (2) (3) ... (5000) (5001) (5002) (5003) (5004) (5005) (5006) ... (19239) (Reply)

Viewing this topic: fredoooooo, Unlimited22, dostr4(m), Ibime(m), User09 and 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.