Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,090 members, 7,835,663 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 01:10 PM

Why I Hate Calabar Women - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why I Hate Calabar Women (3463 Views)

My Face Wen 9ija Babe Says I Hate Telemundo / Why I Hate Facebook<pics> / 10 Most Awkward Moments I Hate To Encounter (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Why I Hate Calabar Women by mikuz(m): 12:14pm On Jul 06, 2012
lalaosky:
u don blind abi?...wch bra..luk wella.no breas.t dey dia o...no b person wey get booby dey wear bra?
you no dey take eye see/hear anything bra. Of all the posts wey dey this thread na only this one you sèe to quote. Na wetin dey inside bra go kill yougrin
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 12:14pm On Jul 06, 2012
T-smooth:
This yoke is so funny that i forgot to laugh. Stale babooooon @ poster. Oh!! i am afraid he is going to ban me.

dry! Spend more time listening to comedians! Cheers undecided undecided
Re: Why I Hate Calabar Women by pendusky(m): 12:16pm On Jul 06, 2012
dani1luv: Few weeks ago, I decided to design A gigolo robot, which would satisfy greedy woman like bogeee
It was tested with three women!
The first woman was Hausa. .After an hour she came out, smiled and said,
Gaskiya, walahi e sweet me die grin

The 2nd woman was Yoruba grin After four hours with the robot shocked ?? she came out and smiled, then said
osheeeyyyyyy!!

The 3rd woman was a Calabar woman grin shocked grin Calabar Kwenu grin grin grin

8 hours, 9 hours, 10th hour!! the woman had not come out. .

I had to go in and check what was wrong, probably the robot has killed the woman

buh, instead what I saw gave me a cardiac arrest!! sad grin grin grin













The calabar woman was chasing the robot up and down yelling,

"Come here you liar, if your battery is down, how come you are running?? undecided grin








I fainted!!!
lol, wer dis mukina? If mukina no ban u, na me go delete u commot, mukina made a law and u as a moderator come violate am, why u fink naija go beta? Huh? Send dis crap to love section
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 12:21pm On Jul 06, 2012
pendusky: lol, wer dis mukina? If mukina no ban u, na me go delete u commot, mukina made a law and u as a moderator come violate am, why u fink naija go beta? Huh? Send dis crap to love section
I just dey wonder if na rain dey fall sha!! undecided undecided
Guy close ur mouth abeg!! you dun baff me spit finish undecided undecided
Re: Why I Hate Calabar Women by mikuz(m): 12:33pm On Jul 06, 2012
pendusky: lol, wer dis mukina? If mukina no ban u, na me go delete u commot, mukina made a law and u as a moderator come violate am, why u fink naija go beta? Huh? Send dis crap to love section
lwkmd !! grin
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 12:40pm On Jul 06, 2012
mikuz: lwkmd !! grin
. . and this mumu found this funny?? undecided undecided
Re: Why I Hate Calabar Women by izenco2005(m): 12:41pm On Jul 06, 2012
I swear I no fit RAFF 4 nigeria , make i.try Chinese gin yin gin yin gin yin gin yin gin yin!!!!!!!!!!!
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 12:50pm On Jul 06, 2012
izenco2005: I swear I no fit RAFF 4 nigeria , make i.try Chinese gin yin gin yin gin yin gin yin gin yin!!!!!!!!!!!

Chinko product undecided undecided
Re: Why I Hate Calabar Women by mikuz(m): 2:44pm On Jul 06, 2012
dani1luv:
. . and this mumu found this funny?? undecided undecided
make i see your leg for music sekition cheesy
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 4:13pm On Jul 06, 2012
mikuz: make i see your leg for music sekition cheesy
Me wey no dey near that dry section grin grin grin

I dey craze? grin grin grin
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 6:26pm On Jul 06, 2012
mikuz: you no dey take eye see/hear anything bra. Of all the posts wey dey this thread na only this one you sèe to quote. Na wetin dey inside bra go kill yougrin
guy park one side jor...mek i no like booby again...u wan turn to me to gay?...e b like say charly boy na ur mentor ni?...
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 6:53pm On Jul 06, 2012
bright007:
Ok ooo...wen u find it ping me.
...Adjusts my booooobs so dat they look pointed...*catwalks majestically*


that dry thing na u dey call breast tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue

abeg park well
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 7:06pm On Jul 06, 2012
~vicky~:



that dry thing na u dey call breast tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue

abeg park well
matwetter angry angry
Re: Why I Hate Calabar Women by mikuz(m): 8:23pm On Jul 06, 2012
lalaosky:
guy park one side jor...mek i no like booby again...u wan turn to me to gay?...e b like say charly boy na ur mentor ni?...
you no like boobii pass me. cheesy
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 8:40pm On Jul 06, 2012
dani1luv:
matwetter angry angry



castrated moderator tongue tongue tongue tongue tongue
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 9:44pm On Jul 06, 2012
dani1luv: Few weeks ago, I decided to design A gigolo robot, which would satisfy greedy woman like bogeee
It was tested with three women!
The first woman was Hausa. .After an hour she came out, smiled and said,
Gaskiya, walahi e sweet me die grin

The 2nd woman was Yoruba grin After four hours with the robot shocked ?? she came out and smiled, then said
osheeeyyyyyy!!

The 3rd woman was a Calabar woman grin shocked grin Calabar Kwenu grin grin grin

8 hours, 9 hours, 10th hour!! the woman had not come out. .

I had to go in and check what was wrong, probably the robot has killed the woman

buh, instead what I saw gave me a cardiac arrest!! sad grin grin grin













The calabar woman was chasing the robot up and down yelling,

"Come here you liar, if your battery is down, how come you are running?? undecided grin








I fainted!!!
who is bogeee pls? Is it dat paraga seller u just married? Aww.....i feel so sad for you. Dis bogee go dey give u wahala for bed oh, since ur kpekus na d size of finger battery. How u take dey manage sef?? Smh embarassed

@topic. Nice joke sha. But i tot sexu.al jokes are now banned. As a mugurator, can't u move it to sexuality section.

But dis na rubbish and partiality oh! angry because na dani post am, mukina refuse to move it to sexuality section and even ban d poster as well! undecided undecided angry angry angry
rubbish! Bullshitt!
Re: Why I Hate Calabar Women by Tsmooth1(m): 10:08pm On Jul 06, 2012
@booqee u just de vex me no be small, y u go de comment when men like me de comment? u just want make oga Seun promote u to a moderator. Abeg go sell agbo.
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 10:24pm On Jul 06, 2012
^^pls who's dis newbie?? U don't look familiar. Abeg get a life joor! and stop using cheap means to seek for attention.
fluid26: @ least the Robot survived the calabar turbine! grin grin grin One can only imagine what would've happened had it been boogeee the malian perv! tongue
who is boogeee pls?? Is it a name of a person, animal, place or thing??

Btw, dat reminds me, how is ur mental sickness? Is it getting better or worse? #just wanted to know, as a concerned friend.
Re: Why I Hate Calabar Women by dani1luv: 10:24pm On Jul 06, 2012
booqee: who is bogeee pls? Is it dat paraga seller u just married? Aww.....i feel so sad for you. Dis bogee go dey give u wahala for bed oh, since ur kpekus na d size of finger battery. How u take dey manage sef?? Smh embarassed

@topic. Nice joke sha. But i tot sexu.al jokes are now banned. As a mugurator, can't u move it to sexuality section.

But dis na rubbish and partiality oh! angry because na dani post am, mukina refuse to move it to sexuality section and even ban d poster as well! undecided undecided angry angry angry
rubbish! Bullshitt!
beht why issit paining you? When am actually not referring to you? µ smoke mikuz kpekus undecided







Bombastic element undecided
T-smooth:
@booqee u just de vex me no be small, y u go de comment when men like me de comment? u just want make oga Seun promote u to a moderator. Abeg go sell agbo.

Now τ̣̣̥

н̣̣̣̝̇̇̇
ɪ̣̝̇
s is a joke grin
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 10:27pm On Jul 06, 2012
dani1luv:
Me wey no dey near that dry section grin grin grin

I dey craze? grin grin grin
you're not even sure of ur mental status again! Chai! Questioning urself whether u dey craze. undecided of course u dey craze na! Abi u don forget.....
Re: Why I Hate Calabar Women by Nobody: 4:10pm On Jul 08, 2012
~vicky~:




castrated moderator tongue tongue tongue tongue tongue

Pheew -- Those In Favor say 'I' and those against say 'NAY' undecided undecided undecided
Re: Why I Hate Calabar Women by izenco2005(m): 6:43pm On Jul 31, 2012
Ur jus an idiotic, stupical wolf,aboki better pass u, I wonder y I'm here To read rubbish

(1) (2) (Reply)

See Funny Pictures That Will Make You Laugh So Hard.....(Photos) / Repent!repent! And Sin No More! / Mr 419 !

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.