Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,168 members, 7,849,612 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 05:54 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba (315 Views)
Ndigbo And Ikwerre Fight Dirty Over Celebration Of Igbo Day In PHC / Opinion: Ndigbo And Hypocrasy, The Case Of Dr Ngozi Iweala / Yorubas Could Not Hold Their Envy And Jealousy Of Noi's New Appointment (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by ekolobaba: 4:16pm On Apr 08, 2023 |
Nna I just return from ban. Abeg no fight for this thread biko. Why be say ndigbos dey always wan compete with ndi Yoruba? If ndi Yoruba talk Awolowo ndigbo go dey shout Azikwe. Ndi Yoruba go talk Fela ndigbo go dey shout osadebe. Ndi Yoruba go talk Soyinka ndigbo go dey shout Achebe. Ndi Yoruba go talk Lagos ndigbo go talk say na them build come put the ocean dia. Hahaha Ndi Yoruba go talk Adenuga ndigbo go talk say people dey Nnewi wey get more pass am and even pass billy gates sef. Nna wetin do ndigbo? Chukwuokikeabiama abeg deliver una pikin from jealousy. Chai 3 Likes |
Re: Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by otuomasirichi: 4:19pm On Apr 08, 2023 |
who be this one Na them 1 Like |
Re: Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba by jimyjames(m): 4:32pm On Apr 08, 2023 |
ekolobaba: You Yoruba's should look into this
|
(1) (Reply)
Breaking; Police Commence Investigation To Fish Out Officers Assaulting Man In P / They’re Not Special / FG Declares Public Holidays For Eid-el-fitri.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |