Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,782 members, 7,817,246 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:44 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly (3263 Views)
Nigerian Austin Oga Drowns In US While Swimming With Friends / Time For Uncle Dastardly's Bed Time Stories - Come in! / How Great Zik Caged The River Niger Mammy Water - A Fictional Story By Dastardly (2) (3) (4)
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:09pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:No thank 1st o! We nova do interview proper. I tjink you undasand? |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:11pm On Jan 18, 2015 |
Enegod:Dem send you Abeg close my curtain before make pipo no dey shine eye like toush enter here |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:11pm On Jan 18, 2015 |
iamodenigbo1:Abeg oga speak language wey we hear. Wc one b edible again? All dis pipo wey go dey form shake spear abi na shake arrow sef *mstweeeew* |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:11pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Viju milk ke? I resemble pikin? Abi you just wan yab me? Do you know who I be? Do you know my connections? Dont you know I can buy this bar at the drop of a hat and throw you into the streets? *removes fone* Let me call my broda the commissioner. You go hear am today. |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:12pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Oga costomers dey wait o |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:13pm On Jan 18, 2015 |
iamodenigbo1:Oya see am take. No be make i even add am small Dogonyaro sef, cause u be me like who wen get malaria |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:17pm On Jan 18, 2015 |
demelza:You know where you enter so Dem no tell you Call anybody wen you wan call na here i tanda Infact begin dey comot for here before i loose temper. *drags him roughly by the hand and flings him outside* |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:19pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:Make dem wait, dem born dem born kainkain abi dem use am swear for dem |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:23pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Is this how you treat a lady? Becos I no wear make-up, I come resemble man abi? See as u just dey pour insult for my body because I say make I pity you instead of going to Sheraton wey I be wan go. I no blame you |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:23pm On Jan 18, 2015 |
Abeg na who dey here? |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:24pm On Jan 18, 2015 |
CORTANA:Ehen na wetin |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:28pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Abeg bros no vex too much. U know wheither e get any ashawo joint wen dey around here? |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:31pm On Jan 18, 2015 |
demelza:Story! You wen dey owe me dey talk about sharatun hotel? Oya pay me my money. * grabs her neck* |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:33pm On Jan 18, 2015 |
@rooqee120 Na sleep u don sleep so Na so u wan take do d work? See cup litter for table u dey there dey snore Oya hanlele! |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:33pm On Jan 18, 2015 |
CORTANA:Na human beans na |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:36pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:U wen jus dey wake up now. Ok, i dey find ashawo joint, u fit direct me? |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by menix(m): 6:54pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly: U get st. Morris, abeg gimme 2 stick |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by Enegod(m): 7:59pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:shekpe doesn't high me cuban weed i do |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by iamodenigbo1(m): 4:45pm On Jan 19, 2015 |
rooqee120:we de qurell before? na for this shekpe joint we meet or u see me for ur dream? |
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by simdam500(m): 9:36am On Jan 21, 2015 |
Errrr who is here please?!? adjusting my tie Would somebody answer me! |
Guys, See Why You Shouldn't Trim Your Hair Too Often. (PHOTO) / Amazing! Father And Son Pose For The Same Photo For 30 Years! (pictures) / End Time: Mother, Daughter Are Lesbian Couple.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |