Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,468 members, 7,816,099 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:45 AM

No Long Thing - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Long Thing (9127 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:04pm On Feb 13, 2008
ayus no worry dat wont hapen

tessy habba ,u no even pity am
Re: No Long Thing by tessybaby(f): 2:07pm On Feb 13, 2008
pity?
pity no dey nld ooooooooooo
Re: No Long Thing by Ninjabyte(m): 2:08pm On Feb 13, 2008
Abeg Tyty, help me ask am

Anusman, if sumtin na ur own, u no suppose fear. If she like u, now worry she go come back. But i fit give am wetin u no fit. And about breaking my bones, hmmm. Check my name again.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:11pm On Feb 13, 2008
i neva undrstnd am well

bt i dnt tink i will try it grin

no mind ninja na jst empty threat cheesy cheesy
Re: No Long Thing by Ninjabyte(m): 2:15pm On Feb 13, 2008
Tessy baby, how far? No worry, i no need ur pity. Been in lotta sh*t b4 and i can take care of myself. Ask Bruce Lee if u dey doubt am. Meanwhile, u just wan see bone break ne, abi u just wan see my own bone break. Make i know now oooo, so dat i fit know where i go direct my emotions.

Lola u dey fall my hand ooo. U no wan try am wit anusman? u dey fear weda him get him name from insertin im long tin inside people anus? errrgh, i understand
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:23pm On Feb 13, 2008
na u sabi
Re: No Long Thing by segunpc(m): 2:26pm On Feb 13, 2008
i didn't read anything here o

infact i didn't visit here lipsrsealed
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:29pm On Feb 13, 2008
whre u supos visit wey u no visit

unexpctd visiteo cheesy cheesy
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 2:35pm On Feb 13, 2008
Ninjabyte, na just mouth u get ooo.

Lollybabe, thanks for the reassurance. infact, na u until forever wink
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:41pm On Feb 13, 2008
u are welcom
Re: No Long Thing by success123(m): 2:57pm On Feb 13, 2008
thank u
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:05pm On Feb 13, 2008
y u dey alws dey tak anoda man complimnt?

u knw ituen accused u ystday

i dnt lik it oo,dnt let som pple start 2 call u thief ooo grin grin
Re: No Long Thing by tytylayor: 3:11pm On Feb 13, 2008
wetin hin be b4
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:15pm On Feb 13, 2008
hehehe

na wah ooo,

na him b sey i no knw who i dey deal wth since

anyway stil dnt bliv,i will wait 2 hear frm him
Re: No Long Thing by ituen(m): 5:57pm On Feb 13, 2008
Na I.T.T im be accordin to Fela
Re: No Long Thing by Lolabbey: 6:02pm On Feb 13, 2008
intrnatnal thief thief grin grin grin
Re: No Long Thing by tufe(m): 6:14pm On Feb 13, 2008
who be that?
Re: No Long Thing by tytylayor: 6:24pm On Feb 13, 2008
na dat success123----- wey just dey jump anyhw
Re: No Long Thing by tufe(m): 6:38pm On Feb 13, 2008
that guy na mofo, just leave am alone
Re: No Long Thing by Lolabbey: 6:41pm On Feb 13, 2008
hmm,na real one
Re: No Long Thing by tytylayor: 6:45pm On Feb 13, 2008
original
Re: No Long Thing by jamest3(m): 6:50pm On Feb 13, 2008
hello people, i'm new here and i feel misled by the topic. But as i'm here now i think you guys are not discussing the koko, why dont you change [color=#990000][/color]the thread
Re: No Long Thing by success123(m): 6:53pm On Feb 13, 2008
cos i took kokos places
Re: No Long Thing by tufe(m): 6:58pm On Feb 13, 2008
and the both of you are queens worth dying for smiley smiley

@the dude above me, sharrap !!!
Re: No Long Thing by Lolabbey: 7:00pm On Feb 13, 2008
thnk u honey kiss kiss
Re: No Long Thing by tufe(m): 7:03pm On Feb 13, 2008
lulvy luv
Re: No Long Thing by success123(m): 7:21pm On Feb 13, 2008
tufe, u stink
Re: No Long Thing by tufe(m): 7:28pm On Feb 13, 2008
IDIOT, you find me come here again.

what do y smell, it probably must be your mama's cunt that is smelling around you. foolish mofo angry angry angry
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 7:31am On Feb 14, 2008
Tufe, i respect ur jokes and ur sense of humor but when u start dissing pple's mum, u'll lose it.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 8:54am On Feb 14, 2008
ayus hi,

am sure tufe will mak amends ,

i say sory on his behalf.

suces good morn cheesy cheesy
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 9:24am On Feb 14, 2008
Wassup Lolaabbey sweeties, hw was ur nyt? Any dream about moi? Hapi Val grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 9:26am On Feb 14, 2008
my nite was cool and urs?

hapy val grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

Happy Durga Puja Bangla Quotes Wishes Message SMS Pics / If Adam And Eve Were Chinese / .mr Bean And Daughter

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.