Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,438 members, 7,815,997 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:07 PM

No Long Thing - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Long Thing (9123 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:22pm On Feb 12, 2008
who tel u sey ur type rare

dem dey deceive u
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 2:26pm On Feb 12, 2008
majority of the pple ooo my dear
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:29pm On Feb 12, 2008
na lie dem dey lie 4 u

no listen to them

anythng majority no dey brng beta
Re: No Long Thing by ituen(m): 3:49pm On Feb 12, 2008
hehe grin grin grin grin grin grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:52pm On Feb 12, 2008
yes ke
Re: No Long Thing by ituen(m): 4:47pm On Feb 12, 2008
lola shocked shocked shocked
Re: No Long Thing by success123(m): 4:49pm On Feb 12, 2008
names on nld



ben
Re: No Long Thing by Lolabbey: 4:51pm On Feb 12, 2008
ituen y u dey eye me like dat now

d eye fear me ooo

suces oya lets start wth d names

SUCESS123
Re: No Long Thing by tytylayor: 5:42pm On Feb 12, 2008
go and start dat on anoda thread o angry
Re: No Long Thing by Lolabbey: 5:56pm On Feb 12, 2008
no wahala honey
Re: No Long Thing by tytylayor: 6:03pm On Feb 12, 2008
i trust u jare, u r d most decent, behaved,babe, watever, on nld kiss
Re: No Long Thing by ituen(m): 7:19pm On Feb 12, 2008
hmmmm

anoda recommendation
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: No Long Thing by tjtj1(m): 8:41am On Feb 13, 2008
phenomenon
Re: No Long Thing by Lolabbey: 8:46am On Feb 13, 2008
tyty dear thnks so mch,bt d wteva baffles me ooo cheesy

tj whc phenomena u dey tok sef grin
Re: No Long Thing by tjtj1(m): 8:52am On Feb 13, 2008
una posts
Re: No Long Thing by Lolabbey: 8:57am On Feb 13, 2008
ohhhh,

na u knw jare
Re: No Long Thing by Ninjabyte(m): 9:27am On Feb 13, 2008
Na wa o. See all this misguided children wey we born come dey think say na dem go lead us to d promised land. Ok, FYI una dey get am all twisted. Everybody, siddon make i yarn una d koko.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 9:31am On Feb 13, 2008
d koko master,

we dey listen ooo
Re: No Long Thing by tytylayor: 9:47am On Feb 13, 2008
yarn us make we hear
@lola
neva mind u r ok wink
Re: No Long Thing by Ninjabyte(m): 10:00am On Feb 13, 2008
U c, the secret be say long thing na im be d secret wey boyz dey use dey deceive una. Na im b d last resort wey boyz dey use, so na blessing if boy come get long thing. But d real koko be sey, boy wey sabi do welu welu, him for don make u soji b4 im comot in thing. The thing go just finish up d act wey him don already do with expertise tey tey.

If boy get long tin no come get d classic touch, him fit try, because God don bless am. But people like ayusman wey hia say im tin no long unlike my own no despair, just catch d trickz like dat center of gravity thingy. U no even need ur thing to make d gal dey follow u anywhere u go.

Want more. . . ?
Re: No Long Thing by Lolabbey: 10:07am On Feb 13, 2008
tyty dear tnks

ninja na real wah ooo

anyway we await more
Re: No Long Thing by ituen(m): 10:38am On Feb 13, 2008
Ninja, the Professor of Advanced Human Lubrication and Tribology
Re: No Long Thing by Nobody: 10:43am On Feb 13, 2008
hmmm, lol cheesy
Re: No Long Thing by Lolabbey: 11:14am On Feb 13, 2008
na real profesor,

hmm,we are stil waitin sure ninja hs mor
Re: No Long Thing by Lolabbey: 1:32pm On Feb 13, 2008
ninja whre u dey?

smal tim now u go sey u no meditate

wetin u dey do dis time,u neva answer my quest
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 1:37pm On Feb 13, 2008
him ticket to finish for cafe
Re: No Long Thing by Lolabbey: 1:40pm On Feb 13, 2008
i cnt belif dis,

i tot d guy sed he has his internt facility anywhre he goes ,even wen he is in da toilet

so ayus i no bliv u
Re: No Long Thing by Ninjabyte(m): 1:43pm On Feb 13, 2008
The lectures dey come in bits. But we suppose dey sure sey wetin we dey hear for lectures na true. That's why u need to go confrim wetin i dey yarn. Oya, waka enter room try wetin i talk wit tj, abi na anusman but no try am for anus ooo, i no know no dey then come share the results with us. Then we go advance u hear?
Re: No Long Thing by Lolabbey: 1:53pm On Feb 13, 2008
hm mm,

thngs dey apen ooo
Re: No Long Thing by tytylayor: 1:59pm On Feb 13, 2008
u don go try am? grin
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 2:01pm On Feb 13, 2008
My lollypop! wat ar u doing hanging with this Ninja guy? Am jealous ooo! Make u no allow me break him bones ooo
Re: No Long Thing by tessybaby(f): 2:02pm On Feb 13, 2008
broke am abeg

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

All Kids Are Cute. What Do You Think Of This Baby? (pic) / 3rd Term Examination Questions And Answers / Happy Durga Puja Bangla Quotes Wishes Message SMS Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.