Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,781 members, 7,813,582 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 02:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See (13992 Views)
Your Transition From A Good Boy To A Bad Guy - Let Me Help / Some Dps Ladies Post When "Break-up" Takes Place. / Why Won't This Hot,good-looking Guy Let Down His Defence & Love Again? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 5:52pm On Mar 19, 2013 |
~vicky~: The dude fine abeg, the chain nah gold sef, Viki as you fair nah this kind bobo go fit you. Lefu u rock jare. |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:17am On Mar 20, 2013 |
who tell you say i fair? |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 11:28am On Mar 20, 2013 |
u dark before? the vikies I know fair, why your own go dey different? |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:29am On Mar 20, 2013 |
too bad you re wrong! |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 11:37am On Mar 20, 2013 |
when did you start lying |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:39am On Mar 20, 2013 |
lekwa m anya pls...is ok, to you am fair take it like that |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:39am On Mar 20, 2013 |
ositadima1: when did you start lyingna wa o person say she no fair na by force? Lol |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:40am On Mar 20, 2013 |
my dear i wonder o |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 11:42am On Mar 20, 2013 |
Br3nd4: na wa o person say she no fair na by force? Lol don't you understand? If all vickies are fair, then Vicky must be fair. |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 12:04pm On Mar 20, 2013 |
ositadima1:go there now its only 2 vickies u knw o.. Ur kid sis and ur classmate |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 1:51pm On Mar 20, 2013 |
Br3nd4: go there now its only 2 vickies u knw o.. Ur kid sis and ur classmate Bah, Ndidiamaka is my sis name, they are always beautiful. Brenda comes in different shades, but, they too like food |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 8:23pm On Mar 20, 2013 |
ositadima1: ositadima1:lmao.. U wish.. Beta stop feelin lyk one psychic |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 8:27pm On Mar 20, 2013 |
^^^ you know it's true |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 8:43pm On Mar 20, 2013 |
no sah.. Ure very wrong.. |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 11:36pm On Mar 21, 2013 |
na wa o..osita u dy argue wt ha |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:44pm On Apr 08, 2013 |
~vicky~:make u siddon for one side jor.u be bush girl and u no dey my class at all at all.when i go land for yankee by gods grace na the likes of kim kardeshian and beyoncy na im i go dey date.yess oo na such babes i deserve because i too dey sexy |
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:46pm On Apr 08, 2013 |
ositadima1:no mind dat babe.she dey vex because i no gree send her money for recharge card for facebook |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply)
Another pix of some guys squeezing a lady's boob with all their might / . / My Neighbor Sex Moaning Is Killing Me Help
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |